➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (187) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1329564 Views)
1 2 3 ... 184 185 186 187 188 189 190 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 11:36am On Feb 20, 2022 |
Uzomarrr12345:lolzzz ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:40am On Feb 20, 2022 |
Felabrity:Every time wey dem nack you , you go claim say na free bet ![]() Hmmmm
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:43am On Feb 20, 2022 |
israelp:Person wey never go Ghana E Dey call out “las Vegas” “Las Vegas” wey be big boys zone Him think say , dem Dey play 100 naira to chop 300 naira for dere ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:44am On Feb 20, 2022 |
Ihebu4chelsea:You never chop common alabi for here You Dey mention LAS VEGAS |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ihebu4chelsea(m): 11:48am On Feb 20, 2022 |
Uzomarrr12345:have a good day!!! |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by waploger(m): 11:51am On Feb 20, 2022 |
Who fit fund me with 1h make I send am 1h airtel.... |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:07pm On Feb 20, 2022 |
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Littlefingerjp: 12:25pm On Feb 20, 2022 |
Uzomarrr12345:So after the call,yu go come tell coach and players to lose the match for you abi..Bros dey reason na |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:28pm On Feb 20, 2022 |
Littlefingerjp:Do you know what they call “YouTube” Guy , try dey use your phone dey do research before you open your mouth “waaaaaaaa” Try Dey use your head , before your mouth !!!! https://www.youtube.com/watch?v=BdkNapb2Axk |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 12:29pm On Feb 20, 2022 |
Abeg make person share me data, una just dey use data catch cruise meehhn. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:31pm On Feb 20, 2022 |
Littlefingerjp:You go just open your mouth “waaaaaaaa” Try Dey use your head , before your mouth abeg !
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 12:33pm On Feb 20, 2022 |
Isacar:drop your account number let me help your poor soul |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:37pm On Feb 20, 2022 |
Arrangements can be done by simple phone calls… this is 21st century , communication can be passed accross easily How on earth do you want them to fix match ? Shey , dem go open telegram page ni ? Make una use una head na I can’t be the smartest person here The match-fixing business is worth of billions of dollars , so far FIFA is trying , but it is just too cumbersome to observe all football activities around globe every week
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:45pm On Feb 20, 2022 |
Littlefingerjp:If you have data , and you watch that documentary…. You see the part where 3 men confessed to have fixed football games right from a BURGER Shop in Berlin, Germany Stop thinking match-fixing is overly difficult These cartels run it week in week out On a scale of 100 , only about 4% is usually caught , years later self . Lemme drop an advice , any club that is sponsored by 1xbet (Russian company) Avoid placing bets on that club and RUN !!!
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:52pm On Feb 20, 2022 |
On God !
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 12:55pm On Feb 20, 2022 |
Longneck: Although I need it thanks, 08063221791 MTN tnks |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:03pm On Feb 20, 2022 |
Samson sia sia match fixing case Arrangements was done via E-mail in 2010 !!
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:10pm On Feb 20, 2022 |
Isacar:I said your account number |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:14pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Bro I haven't seen anything, |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:14pm On Feb 20, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:18pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Bro u can also send to d number, but no p tnks, |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:19pm On Feb 20, 2022 |
Isacar:Oga I'm not in Nigeria and stop calling me bro nor be your mama born me |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:20pm On Feb 20, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:21pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Keep calm Bro, life is too short to be mad, bro |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by observer222: 1:24pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Boss abeg anything 0234.668480 gtbank thanks |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:27pm On Feb 20, 2022 |
observer222:50k sent |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by observer222: 1:30pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:ahhhh seen boss thanks |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:37pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Hope say na legit transfer No go do like sultanofpuna wey go send himself audio 10k by himself , come post am for here by himself E come dey thank himself by himself
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:47pm On Feb 20, 2022 |
Uzomarrr12345:who's this low life drop your account number |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:51pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:Make I drop too...Thanks |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by NaijaCuzin: 1:55pm On Feb 20, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:57pm On Feb 20, 2022 |
Longneck:My nigga, Fvck off I’m way too okay and comfortable… ![]()
|
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller

Enjoy urself Bro