Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,380 members, 7,861,047 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 10:10 PM

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (187) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (899944 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (184) (185) (186) (187) (188) (189) (190) ... (2202) (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 11:36am On Feb 20, 2022
Uzomarrr12345:
For example, yesterday, the guy who played this game


Him heart go Dey do bum bum bum

Bcoz he needs just one goal grin
lolzzz grin

1 Like 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:40am On Feb 20, 2022
Felabrity:
bum bum kii you there

Na freebet I take play am
Every time wey dem nack you , you go claim say na free bet grin

Hmmmm

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:43am On Feb 20, 2022
israelp:
haha angry grin
Person wey never go Ghana

E Dey call out “las Vegas”

“Las Vegas” wey be big boys zone

Him think say , dem Dey play 100 naira to chop 300 naira for dere grin grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 11:44am On Feb 20, 2022
Ihebu4chelsea:
Maybe Las Vegas is a poor city too.. According to your school of thought
You never chop common alabi for here

You Dey mention LAS VEGAS
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ihebu4chelsea(m): 11:48am On Feb 20, 2022
Uzomarrr12345:

You never chop common alabi for here

You Dey mention LAS VEGAS

have a good day!!!
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by waploger(m): 11:51am On Feb 20, 2022
Who fit fund me with 1h make I send am 1h airtel....
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:07pm On Feb 20, 2022
Ihebu4chelsea:
have a good day!!!
I always do !!! grin

You morda-sucka ! grin

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Littlefingerjp: 12:25pm On Feb 20, 2022
Uzomarrr12345:

What makes you think match fixing is so hard

Simple arrangement by phone call alone self don do the job

The person arranging the game might not even be in France self

Go on YouTube and make research yourself
Nobody big pass match-fixing

Who no like money ?
So after the call,yu go come tell coach and players to lose the match for you abi..Bros dey reason na
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:28pm On Feb 20, 2022
Littlefingerjp:
So after the call,yu go come tell coach and players to lose the match for you abi..Bros dey reason na
Do you know what they call “YouTube”

Guy , try dey use your phone dey do research before you open your mouth “waaaaaaaa”

Try Dey use your head , before your mouth !!!!


https://www.youtube.com/watch?v=BdkNapb2Axk
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 12:29pm On Feb 20, 2022
Abeg make person share me data, una just dey use data catch cruise meehhn.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:31pm On Feb 20, 2022
Littlefingerjp:
So after the call,yu go come tell coach and players to lose the match for you abi..Bros dey reason na
You go just open your mouth “waaaaaaaa”

Try Dey use your head , before your mouth abeg !

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 12:33pm On Feb 20, 2022
Isacar:
Abeg make person share me data, una just dey use data catch cruise meehhn.
drop your account number let me help your poor soul
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:37pm On Feb 20, 2022
Arrangements can be done by simple phone calls… this is 21st century , communication can be passed accross easily

How on earth do you want them to fix match ?

Shey , dem go open telegram page ni ?

Make una use una head na
I can’t be the smartest person here

The match-fixing business is worth of billions of dollars , so far FIFA is trying , but it is just too cumbersome to observe all football activities around globe every week

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:45pm On Feb 20, 2022
Littlefingerjp:
So after the call,yu go come tell coach and players to lose the match for you abi..Bros dey reason na
If you have data , and you watch that documentary…. You see the part where 3 men confessed to have fixed football games right from a BURGER Shop in Berlin, Germany

Stop thinking match-fixing is overly difficult
These cartels run it week in week out


On a scale of 100 , only about 4% is usually caught , years later self .

Lemme drop an advice , any club that is sponsored by 1xbet (Russian company)

Avoid placing bets on that club and RUN !!!

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 12:52pm On Feb 20, 2022
On God !

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 12:55pm On Feb 20, 2022
Longneck:
drop your account number let me help your poor soul

shocked embarassed cry

Although I need it thanks, 08063221791 MTN tnks
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:03pm On Feb 20, 2022
Samson sia sia match fixing case

Arrangements was done via E-mail in 2010 !!

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:10pm On Feb 20, 2022
Isacar:


shocked embarassed cry

Although I need it thanks, 08063221791 MTN tnks
I said your account number
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:14pm On Feb 20, 2022
Longneck:
I sent something

Bro I haven't seen anything,
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:14pm On Feb 20, 2022
Isacar:


Bro I haven't seen anything,
Who's your bro
I said account number
don't be a dummy
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:18pm On Feb 20, 2022
Longneck:
I said your account number

Bro u can also send to d number, but no p tnks,
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:19pm On Feb 20, 2022
Isacar:


Bro u can also send to d number, but no p tnks,
Oga I'm not in Nigeria and stop calling me bro nor be your mama born me
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:20pm On Feb 20, 2022
Longneck:
Who's your bro
I said account number
don't be a dummy
grin cool Enjoy urself Bro
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 1:21pm On Feb 20, 2022
Longneck:
Oga I'm not in Nigeria and stop calling me bro nor be your mama born me


Keep calm Bro, life is too short to be mad, bro

1 Like 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by observer222: 1:24pm On Feb 20, 2022
Longneck:
Oga I'm not in Nigeria and stop calling me bro nor be your mama born me
Boss abeg anything

0234.668480 gtbank thanks
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:27pm On Feb 20, 2022
observer222:
Boss abeg anything
0234.668480 gtbank thanks
50k sent
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by observer222: 1:30pm On Feb 20, 2022
Longneck:
50k sent
ahhhh seen boss thanks
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:37pm On Feb 20, 2022
Longneck:
50k sent
Hope say na legit transfer

No go do like sultanofpuna wey go send himself audio 10k by himself , come post am for here by himself

E come dey thank himself by himself

1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Longneck: 1:47pm On Feb 20, 2022
Uzomarrr12345:

Hope say na legit transfer

No go do like sultanofpuna wey go send himself audio 10k by himself , come post am for here by himself

E come dey thank himself by himself
who's this low life
drop your account number
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:51pm On Feb 20, 2022
Longneck:
who's this low life
drop your account number
Make I drop too...Thanks
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by NaijaCuzin: 1:55pm On Feb 20, 2022
Longneck:
50k sent
Any amount will be appreciated
500 4324 895
Standard chartered bank
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomarrr12345: 1:57pm On Feb 20, 2022
Longneck:
who's this low life
drop your account number
My nigga, Fvck off

I’m way too okay and comfortable… cool

(1) (2) (3) ... (184) (185) (186) (187) (188) (189) (190) ... (2202)

Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction / Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2 / How Much Did You Exchange The Dollar For Today?

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.