How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. (980 Views)
| How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by swagficient(op): 3:40pm On Feb 21, 2022*. Modified: 4:49pm On Feb 21, 2022 |
Hello everyone, how long did it take you to save up for your first car and what kind of car was it. I am also going to create three sceneries here, One, for someone who earns about 100k-150k naira a month. How long do you think they should save for their First car. Two, for someone with a income of 200k to 300k and three, for someone below 500k. What kind of advice will you give those in that income range that want to save up for a car. # royalroy |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by MufasaLion: 3:42pm On Feb 21, 2022 |
Tesla is expensive. ![]() |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Nobody: 4:48pm On Feb 21, 2022 |
I still dey contemplate, I need drivers license and I no know why I dey eye acura like mad....... My guys wey get benz dey tell me say my head no correct Na their head wey no correct, wetin dey inside that ugly shaped benz wey everybody dey rush sef |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Cokahot: 9:17pm On Feb 21, 2022 |
5months,after 8montbs valve broke and beginning of my problem. From there they tampered with gear. 2nd car loading and it must be rav 4 sport |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by swagficient(op): 9:22pm On Feb 21, 2022 |
MufasaLion:So na Tesla you dey wait for bros. I envy you oh |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by swagficient(op): 9:27pm On Feb 21, 2022 |
Cokahot:Sorry about that. What was the make. How much was it. I say amen.Rav 4 it is! |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Cokahot: 9:27pm On Feb 21, 2022 |
Rx 350. swagficient: |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by swagficient(op): 9:28pm On Feb 21, 2022 |
Senomi:Wetin you self see for Acura ![]() |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Aaaaarghmed(m): 9:28pm On Feb 21, 2022 |
2months |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Nobody: 10:05pm On Feb 21, 2022 |
swagficient:I see modern acura for google ever since then e just dey shark me |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Aaaaarghmed(m): 5:26am On Feb 22, 2022 |
Senomi:acura na legit ride.solid |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Nobody: 7:45am On Feb 22, 2022 |
Aaaaarghmed:I know and the car design fine like madt, na wetin make me like am in the first place |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Aaaaarghmed(m): 7:47am On Feb 22, 2022 |
Senomi:my next ride is either accord 2012 or Acura 2010 |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Nobody: 7:48am On Feb 22, 2022 |
Aaaaarghmed:Better pass that ugly benz wey woman slippers bress fine pass am |
| Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Aaaaarghmed(m): 8:36am On Feb 22, 2022 |
Senomi:benz no bad but overrated |
If Rent Is ₦200K, How Do I Save Up To Feed My Family - Nigerian Police Officer • How My Wife Helped Me Save Up To N100,000 On My Hospital Bills • How Long Did It Take You To Conceive • 2 • 3 • 4
You Can Never Understand Women They Always Have Plan B Apostle Johnson Suleman • Lessons From Mr Ibu's Marriage Experience • Nursing Mother Tearfully Begs Side Chic To Release Her Husband

