Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him (730 Views)
| Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Mrupdate11(op): 2:06pm On Feb 24, 2022 |
I am a gangster, if you come my house you go collect- portable Portable asks the men of the NDLEA if he cannot smoke in his house, and that if they should show up in his house, he will deal with them. https://www.youtube.com/watch?v=3jz08Zh_EHg
|
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Prosperous111(m): 2:24pm On Feb 24, 2022 |
Better dey smoke your weed and make your money small small If Dem bubu hand touch you for just three week you go hear am |
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Wawelexy(m): 2:36pm On Feb 24, 2022 |
It's like this boy don't know Nigerian government? Naira Marley we form rugged pass u, dem humble am for court, dude was answerin question like a mummy's pet. I kuku trust our NDLEA, dem no dey carry last for this kain thing, that small money wey u think say u don make, dem go follow u chop am wella, even if na to use am drink beer and carry olosho. |
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Truvelisback(m): 6:13pm On Feb 24, 2022 |
Him eye go clear when him become Potable inside pot. |
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by wizonlyson: 6:24pm On Feb 24, 2022 |
Prosperous111:am telling u bro..
|
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by wizonlyson: 6:26pm On Feb 24, 2022 |
Truvelisback: ahnahn...comrade..
|
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Reggaemich(m): 8:47pm On Feb 24, 2022 |
Portable don dey fine Compared to his looks in Zazoo Person wey been Worwor Omo, money good O |
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Peace081: 9:01pm On Feb 24, 2022 |
They are coming for you oo |
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by Nobody: 9:52pm On Feb 24, 2022 |
Violence dey sleep but this mumu comrade wan wake am
|
| Re: Portable Dares The NDLEA To Come And Arrest Him by nachisunday(m): 12:07am On Feb 25, 2022 |
This one way no get mind any emotional or painful thing he go start to cry report to social media. No worry him go still jamb them anyway. Lets watch and see |
Na Bcus Of U I Come Training 4 UK: Portable Dares Charles Okocha To Boxing Fight • Police Invade Portable’s Bar To Arrest Him & His Customers (Photos, Video) • Charity Nnaji Mocks Mompha As EFCC Arrest Him After He Disgraced Her For Begging • 2 • 3 • 4
He Called His Gf His Wife, See Her Reaction [Funny Tiktok Video] • Lady Weeps After Boyfriend Of 6 Years Left Her To Marry A Girl His Mom Chose • Thoughts On Rema's Kind Of Music [video]
ahnahn...comrade..