Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,118 members, 7,814,921 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 11:31 PM

Who Else Is Enjoying This From MTN - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Who Else Is Enjoying This From MTN (8321 Views)

Did You Get This Message From MTN? / How To Borrow Real Money From MTN Via MTN Xtracash / Please How Can I Migrate From MTN Pulse To Beta Talk (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 12:14pm On Mar 16, 2022
Have been enjoying this for years now grin angry grin

7 Likes

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 12:33pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
Jeez you're lucky o
500 for 1.5gb sef nor dey my own
Abeg if u fit share data for me I nor mind
shocked shocked

5 Likes 1 Share

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 1:04pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Jeez you're lucky o
500 for 1.5gb sef nor dey my own
Abeg if u fit share data for me I nor mind
shocked shocked
Lol grin grin Keep subscribing them go dey increase am
I dey even see 10k for 80gb self

6 Likes

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by FahBuLous: 1:12pm On Mar 16, 2022
.

2 Likes

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 1:15pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Lol grin grin Keep subscribing them go dey increase am
I dey even see 10k for 80gb self
Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 1:56pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all
Dial *121#

1 Like 3 Shares

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 1:58pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
mine

5 Likes

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 2:04pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
lucky u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by dayabiuuku: 2:48pm On Mar 16, 2022
Dial *121# for 75mb for N20


Then send yes to 131


But pray say you get luck Sha!
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by talk2hb1(m): 3:15pm On Mar 16, 2022
Dunno of the 60Gig options
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Bestiee01(f): 3:34pm On Mar 16, 2022
Some nairaland members are pathetic, really.he just brought info,and the next instant,u guys started begging.how are you not ashamed?

44 Likes 1 Share

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Katie2021(f): 4:05pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin

I go soon reach this your level

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by sheggsliveth: 4:08pm On Mar 16, 2022
My own to small... MTN no say life hard

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Kennedyharry: 4:19pm On Mar 16, 2022
Wow that's great

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:21pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all

My comrade take am easy grin grin grin

Family when dey my neck when u dey share data give daily eehen i dey even sub twice in a month self

No worry if extra dey i go share cheesy
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:22pm On Mar 16, 2022
Daniel058:
mine
Keep doing the 5k dey will increase it up to 10k self but 6k own is bliss grin
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:23pm On Mar 16, 2022
user32:
lucky u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks
Lol grin grin

No worry i gat u when i get enough to go arround

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022
Bestiee01:
Some nairaland members are pathetic, really.he just brought info,and the next instant,u guys started begging.how are you not ashamed?

Our niaralanders since memorial grin grin

This ppl na family jare i love nairalanders die they will never since to amaze you cheesy cheesy
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022
Katie2021:


I go soon reach this your level

Sure even pass am self grin

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 4:29pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:


My comrade take am easy grin grin grin

Family when dey my neck when u dey share data give daily eehen i dey even sub twice in a month self

No worry if extra dey i go share cheesy
no issue boss
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 4:35pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Keep doing the 5k dey will increase it up to 10k self but 6k own is bliss grin



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Buziness101: 5:01pm On Mar 16, 2022
@ OP please wts d code to dial
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by agadez007(m): 5:10pm On Mar 16, 2022
This data no fit do me for one week self,common my online hD movies go chop am three days
MTN can do better

2 Likes

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:16pm On Mar 16, 2022
Buziness101:
@ OP please wts d code to dial
*121# follow the prompt
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:18pm On Mar 16, 2022
agadez007:
This data no fit do me for one week self,common my online hD movies go chop am three days
MTN can do better

Do glo na is like 1terabyte for 100k is like is for 1year oo

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:19pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.

I been dey sell my own before not untill family come begin ask me for data grin grin

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pwhitelaw(m): 5:31pm On Mar 16, 2022
sheggsliveth:
My own to small... MTN no say life hard

Keep using the sim you will get a bigger mb at lower price.Mine is 6k for 50gb

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 5:44pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Lol grin grin

No worry i gat u when i get enough to go arround
ok. Thanks
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 5:46pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
oga, u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks

1 Like 2 Shares

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Salliet(m): 5:56pm On Mar 16, 2022
Buziness101:
@ OP please wts d code to dial

*121#

Then choose Data4me
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 6:00pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
wow .... Seen . God bless

1 Like

Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 6:00pm On Mar 16, 2022
user32:
wow .... Seen . God bless
grin

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

How To Lock Apps With Fingerprint On Any Infinix Phone Running Android 7 Nougat / Waptrick To Google Playstore / Real Football 2009 (3d)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.