₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,407 members, 8,445,359 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 09:51 PM

Toggle theme

Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. - Crime - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeWho Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. (1502 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Drillminded(op): 11:13pm On Mar 22, 2022
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me.

I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ...

Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o.

Oya men wey sabi
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by OmoOshodi(m): 11:16pm On Mar 22, 2022
Babalawo doesn't help to delete people....look for Onisegun instead....don't mix it together...

Aboru Aboye o
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Drillminded(op): 11:22pm On Mar 22, 2022
Chai nollywood has finished me ooo
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by DigitalStepdad: 11:33pm On Mar 22, 2022
Hmm
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by NaijaGoBetter20: 11:46pm On Mar 22, 2022
OmoOshodi:
Babalawo doesn't help to delete people....look for Onisegun instead....don't mix it together...

Aboru Aboye o
Thanks you for telling them

Omo ọ́dọ̀ àgbà
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Ojo89422: 12:31am On Mar 23, 2022
Read Below

Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Princeton92(m): 9:13pm On Jun 24, 2022
NaijaGoBetter20:
Thanks you for telling them

Omo ọ́dọ̀ àgbà
Did you find what you're looking for cause??
I wan use am collect my money for my guy wey do me 419
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by crowbar(m): 11:39pm On Jun 24, 2022
Drillminded:
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me.

I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ...

Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o.

Oya men wey sabi
Depends on your location.
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by BigYash: 2:51pm On Jun 25, 2022
Drillminded:
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me.

I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ...

Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o.

Oya men wey sabi
Na fake many pass. To see better one dey hard.. Enter north(Try Kogi) go find confirm alpha,sha dey careful make them no kidnap you for road o..

Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Candidlady: 4:34pm On Jun 25, 2022
Drillminded:
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me.

I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ...

Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o.

Oya men wey sabi
grin cheesy
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by eaundeblog: 10:36pm On Jun 25, 2022
talk to me at eaunde@gmail.com
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by bigpicture001: 7:44am On Jun 27, 2022
I don't know. Him.. na ein son "lawo" na ein I know.. shey mk I send u ein number ni...?
Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Charbriq2022: 7:54am On Jun 27, 2022
Drillminded:
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me.

I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ...

Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o.

Oya men wey sabi
on this, Nigeria is a joke.
I was in Cotonou sometimes last year, went to a beer parlour to chill, someone's phone was stolen, everyone on seat were taken to a shrine in a town called anavie in benin republic, within 3minutes,the native doctor pointed out the phone thief and the phone was seen same day.
You can approach benin republic for such adventure
1 Reply

Who Sabi Unity BankFight Fire With Fire#lagosunrest: Babalawo Comes Out To Also Battle Armed Robbers (video)234

What Do I Do With This Misplaced ATM Card And Money?Watch This Video To Know What Really Happened In St Francis Church Owo, OndoCan I Sue A 13 Years Old To Court For Malicious Danage