Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. (1501 Views)
| Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Drillminded(op): 11:13pm On Mar 22, 2022 |
I wan browse something see ... e be like nah the option wey remain be that as road no wan dey clear for me again .. make I for know which way dem for do me. I need confirm dibia no be magician level ... nah from the browsing I go take know self ... Ps if nah person dey do the matter ... I nor care who e be .. nah to delete am straight o. So I need baba wey sabi where delete dey for keyboard o. Oya men wey sabi |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by OmoOshodi(m): 11:16pm On Mar 22, 2022 |
Babalawo doesn't help to delete people....look for Onisegun instead....don't mix it together... Aboru Aboye o |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Drillminded(op): 11:22pm On Mar 22, 2022 |
Chai nollywood has finished me ooo |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by DigitalStepdad: 11:33pm On Mar 22, 2022 |
Hmm |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by NaijaGoBetter20: 11:46pm On Mar 22, 2022 |
OmoOshodi:Thanks you for telling them Omo ọ́dọ̀ àgbà |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Ojo89422: 12:31am On Mar 23, 2022 |
Read Below
|
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Princeton92(m): 9:13pm On Jun 24, 2022 |
NaijaGoBetter20:Did you find what you're looking for cause?? I wan use am collect my money for my guy wey do me 419 |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by crowbar(m): 11:39pm On Jun 24, 2022 |
Drillminded:Depends on your location. |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by BigYash: 2:51pm On Jun 25, 2022 |
Drillminded:Na fake many pass. To see better one dey hard.. Enter north(Try Kogi) go find confirm alpha,sha dey careful make them no kidnap you for road o..
|
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Candidlady: 4:34pm On Jun 25, 2022 |
Drillminded: ![]() |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by eaundeblog: 10:36pm On Jun 25, 2022 |
talk to me at eaunde@gmail.com |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by bigpicture001: 7:44am On Jun 27, 2022 |
I don't know. Him.. na ein son "lawo" na ein I know.. shey mk I send u ein number ni...? |
| Re: Who Sabi Comfirm Babalawo Abeg? I Need Fight Fire With Fire. by Charbriq2022: 7:54am On Jun 27, 2022 |
Drillminded:on this, Nigeria is a joke. I was in Cotonou sometimes last year, went to a beer parlour to chill, someone's phone was stolen, everyone on seat were taken to a shrine in a town called anavie in benin republic, within 3minutes,the native doctor pointed out the phone thief and the phone was seen same day. You can approach benin republic for such adventure |
Who Sabi Unity Bank • Fight Fire With Fire • #lagosunrest: Babalawo Comes Out To Also Battle Armed Robbers (video) • 2 • 3 • 4
26 Year-old Man Reportedly Kills Sister, Children In Abia • I Sell Human Head For Only N4,000 • How I Got Scammed At Onitsha Main Market Last Weekend
