Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,540 members, 7,827,015 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:27 AM

APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants - Politics (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants (9328 Views)

More Ministerial Slots For South-East - South-East Senate Caucus (The Sun) / Osinbajo Hosts APC Senate Caucus To Iftar/Dinner / Gov Buni Remains APC Caretaker Chairman, Senate Caucus Insists (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by Alexis11: 12:44pm On Mar 25, 2022
oilPUSSY:

Ok
Alright.
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ken045501: 12:45pm On Mar 25, 2022
I can’t wait for APC to get out of power.

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by Cryofigbos: 12:46pm On Mar 25, 2022
osinbanjoisaliar:
I hear say baba 4 don quit tey tey but na all diz dem boy boys na ein dey make am no wan comot leg 4 diz race. Baba dey pity all this online beggie beggie children wen dey always shout Jagaban up and down. Mama Remi don tire 4 dem hand, dem no gree let Baba and am rest. Na especially d likes of

Helinues
OmenkaLives
Mananagrills or na vulture grills
FreeStuffsNG na dem oga

na ein dey always dey Baba house for early morning dey beg 4 agege bread and moi moi.

Wetin deez boys go chop after ein quit na ein no make Baba comot 4 race O!
Dumb and childish

Who r u supporting?

2 Likes 1 Share

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by helinues: 12:48pm On Mar 25, 2022

Wondering why be say na Pdp supporters carry Apc matter for head like gala

2 Likes 1 Share

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by helinues: 12:48pm On Mar 25, 2022
Napoopoon:
Are you tired of being banned? Are moderators frustrating your advert?

We are here for you grin

See guts

Mynd44
Lalasticlacla
Oamj4
Mukina
Seun
Dominique

You guys need to take note of this new scam oo
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by legallyminded: 12:50pm On Mar 25, 2022
Lol, Tinubu urchins will be pespiriring profusely grin

2 Likes

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by Mooh247: 12:51pm On Mar 25, 2022
Ipob idiots don't even know what's wrong with them everything is Tinibu

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by LordviccoDaGuru(m): 12:56pm On Mar 25, 2022
[s]
ken045501:
I can’t wait for APC to get out of power.
[/s]
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by legallyminded: 12:57pm On Mar 25, 2022
colorsofrainbow:
Wailing for Tinubu's agberos grin cheesy
Dem just dey chop Tinubu's dollars and clean mouth upandan.
Cash out for Tinubu head go plenty this election time

Haaa... don't you know bullion van money is sweet? grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by legallyminded: 12:58pm On Mar 25, 2022
Who noticed SWAGA and BAT movements have been quiet largely? grin

3 Likes

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by PrinceOfLagos: 1:00pm On Mar 25, 2022
So they've dumped Tinubu finally

Chei grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by PrinceOfLagos: 1:00pm On Mar 25, 2022
legallyminded:
Who noticed SWAGA and BAT movements have been quiet largely? grin
Tinubu wasted his ill gotten money for nothing o

This senators are bad

After chopping Asiwaju money, dey dump him like a piece of shitt cheesy grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by PrinceOfLagos: 1:03pm On Mar 25, 2022
helinues:
Those caucus abi na carcass would never get names.

Eish

Hehehehehheehe cheesy grin

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by popesco123: 1:06pm On Mar 25, 2022
Bro, let's face reality, something is smelling against Tinubu, right from reinstalling buni and backing of Adamu. The real game starts after convention. Fear malami.

uote author=Kilometres post=111354909]

How does this corrolate? Illiterate dumbass

Seeking support for convention to choose party chairman and

Seeking support for party presidential primaries candidature

are they the same? [/quote]

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by legallyminded: 1:12pm On Mar 25, 2022
PrinceOfLagos:

Tinubu wasted his ill gotten money for nothing o

This senators are bad

After chopping Asiwaju money, dey dump him like a piece of shitt cheesy grin

It was the swiftness in dumping his silly ass. grin
Yet his paid PR miscreants and asslickers are still lying to themselves grin

2 Likes

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ufuosman(m): 1:30pm On Mar 25, 2022
Drama na go happen tomorrow
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by Truthisunique3: 1:52pm On Mar 25, 2022
Kilometres:

How does this corrolate? Illiterate dumbass

Seeking support for convention to choose party chairman and

Seeking support for party presidential primaries candidature

are they the same?
seeking support for presidential candidature needs preferred chairmanship aspirant to make things smoother

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by AntonVince: 1:52pm On Mar 25, 2022
legallyminded:
Who noticed SWAGA and BAT movements have been quiet largely? grin

Well, Fayemi "castrated" SWAGA during the Ekiti primaries.
cheesy grin
As for the TSG cretins, their Term of Reference was only to create a media blitz with fake endorsements of their principal with the hope of stampeding Buhari and co into embracing the pee-pooing crook's wild-goose-chase ambition.
Yesterday's affirmation of Abdullahi Adamu's imminent chairmanship was a dagger to their scummy hearts.
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by osinbanjoisaliar: 2:02pm On Mar 25, 2022
Cryofigbos:

Dumb and childish

Who r u supporting?
I dey support infantino for president and mobutu sese seko for VP

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by osazsky(m): 2:13pm On Mar 25, 2022
I feel for yoruba slaves and the nxt gov of lagos omo Olu.. jahan cant accept this pls form your apc

1 Like

Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by legallyminded: 2:15pm On Mar 25, 2022
AntonVince:

Well, Fayemi "castrated" SWAGA during the Ekiti primaries.
cheesy grin
As for the TSG cretins, their Term of Reference was only to create a media blitz with fake endorsements of their principal with the hope of stampeding Buhari and co into embracing the pee-pooing crook's wild-goose-chase ambition.
Yesterday's affirmation of Abdullahi Adamu's imminent chairmanship was a dagger to their scummy hearts.

grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ityP(m): 2:49pm On Mar 25, 2022
osinbanjoisaliar:
I hear say baba 4 don quit tey tey but na all diz dem boy boys na ein dey make am no wan comot leg 4 diz race. Baba dey pity all this online beggie beggie children wen dey always shout Jagaban up and down. Mama Remi don tire 4 dem hand, dem no gree let Baba and am rest. Na especially d likes of

Helinues
OmenkaLives
Cryofigbos
Mananagrills or na vulture grills
FreeStuffsNG na dem oga

na ein dey always dey Baba house for early morning dey beg 4 agege bread and moi moi.

Wetin deez boys go chop after ein quit na ein no make Baba comot 4 race O!

I no dey like this kind thing. Why you go omit Seunmsg grin grin grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ityP(m): 2:50pm On Mar 25, 2022
AroleOduduwa2:
Same people that assured asiwaju of their support

Lol. Everybody dey find money. Ex Super eagles even went to collect their own share after collecting some crumbs from Yahaya Bello
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ityP(m): 2:52pm On Mar 25, 2022
Cryofigbos:

Dumb and childish

Who r u supporting?

Any one apart frm Tinubu. Is that difficult to grasp?
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ityP(m): 2:52pm On Mar 25, 2022
helinues:

Wondering why be say na Pdp supporters carry Apc matter for head like gala

We can't wait for the party to die grin
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by ityP(m): 2:55pm On Mar 25, 2022
popesco123:
Bro, let's face reality, something is smelling against Tinubu, right from reinstalling buni and backing of Adamu. The real game starts after convention. Fear malami.

uote author=Kilometres post=111354909]

How does this corrolate? Illiterate dumbass

Seeking support for convention to choose party chairman and

Seeking support for party presidential primaries candidature

are they the same?

For your mind, Malami is more powerful than Buhari? grin Una no sabi Buhari. People always shout "ASO ROCK CABALS". First, you people thought it was Abba Kyari. Oga don die. But cabals still dey. You people fail to understand that Buhari is the cabals. Only him. He commands Malami and Malami does as he is told without arguing. The only one against Tinubu is Buhari
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by osinbanjoisaliar: 3:06pm On Mar 25, 2022
ityP:

For your mind, Malami is more powerful than Buhari? grin Una no sabi Buhari. People always shout "ASO ROCK CABALS". First, you people thought it was Abba Kyari. Oga don die. But cabals still dey. You people fail to understand that Buhari is the cabals. Only him. He commands Malami and Malami does as he is told without arguing. The only one against Tinubu is Buhari

My broda I tire 4 dem Mata O! Dem tink say Sai Baba na mumu. Dem dey fight everybody for Aso Rock. Dem fight kyari, dem fight funtua dem fight daura dem even fight dat small boy wen b Buhari nephew. Afta all de fight and gun dem shoot Buhari still wicked pass B4. Dem dey overdose on d lie say na idiagbon na ein dey run town 4 1984. Idiagbon don die tey tey but Buhari still dey run tings 4 street. Dem just no wan realise say Buhari na greenest snake wen dey fly above green grass.
Re: APC Senate Caucus Say They Support Buni And What The Party Wants by EsomahJD: 3:06pm On Mar 25, 2022
Mooh247:
Ipob idiots don't even know what's wrong with them everything is Tinibu

Everyone must not be Ipob or Ibo to know what is good for the country.

We know this una tactics, but it won't work this time. So continue calling them to de-escalate your national embarrassments.

grin grin cheesy

(1) (2) (3) (Reply)

Buhari Assents To 2022 Amended Appropriation Act / Ondo PDP Inaugurates 533-man Presidential Campaign Council For Atiku / Osinbajo: FG Has Reserved $618m For Youths In Tech, Creative Sectors

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.