Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) (13574 Views)
| Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 9:41pm On Apr 29, 2022 |
I don't even Know if this onions na pepper or what
|
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by donbachi(m): 9:43pm On Apr 29, 2022 |
Na Onioyos |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by kasim155: 9:44pm On Apr 29, 2022 |
Lol. Na normal thing na but wetin concern Onion and Politics, because na Politics section u put this one. |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 9:45pm On Apr 29, 2022 |
kasim155:omo this thing pepper my eye...ooo |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by OlawaleBammie: 9:50pm On Apr 29, 2022 |
Even if my woman dey slice it for kitchen a go dey cry for palour. She always says my eyes get dirt, i dont know how tru it is. But i have told her to always slice the bandit ahead of tym, onion wey u wan use for night slice am for ground in the morning abeg |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 9:53pm On Apr 29, 2022 |
OlawaleBammie:Yea na e be like say them don spary cemical |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by OlawaleBammie: 9:55pm On Apr 29, 2022 |
2saviourfriday9:i dont get u |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 9:55pm On Apr 29, 2022 |
kasim155:Wetin concern me with this una policy |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by kasim155: 9:56pm On Apr 29, 2022 |
OlawaleBammie:Lol. U funny ooooo make she dey slice d onions down wen she wan use in the evening for morning. Hahahahahahh |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 9:57pm On Apr 29, 2022 |
OlawaleBammie:is like u don't slice onion before just try and feel something |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by OlawaleBammie: 9:59pm On Apr 29, 2022 |
2saviourfriday9:a no dey slice onions ooh, i no fit dey cry inside my house |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 10:01pm On Apr 29, 2022 |
OlawaleBammie:see sense |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by OlawaleBammie: 10:02pm On Apr 29, 2022 |
kasim155:Seriously na this night i told her, onions are my adversaries. If u know say u go use onions cook for night, slice am for ground before u go to work in the morning, so before u come back for evening the gas don evaporated |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by macrodata(m): 10:05pm On Apr 29, 2022 |
Your knife is blunt. Sharp knives cut onions without crushing the vegetable. Crushing releases the whatever gases causes your eyes to tear. |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 10:06pm On Apr 29, 2022 |
macrodata:Bravo |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by dreofGod(m): 10:08pm On Apr 29, 2022 |
That is the most annoying part of cooking for me. I close my eyes while slicing onions most times yet, come and see mucus from nose, tears from eyes just to peek small o. |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 10:11pm On Apr 29, 2022 |
dreofGod:hmmm hausa like selling pepper onion |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 10:30pm On Apr 29, 2022 |
I remember how my mummy beat me like that |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by NwaNimo1(m): 2:24pm On Apr 30, 2022 |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by slawormiir: 2:24pm On Apr 30, 2022 |
Damnnn niggar That shit is one hell of a real niggarrr It makes everyone cry |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Lemmy123(m): 2:24pm On Apr 30, 2022 |
No, grown men don't cry, no matter the circumstance... Not even whilst slicing an onion |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by RoyalMeadow(f): 2:24pm On Apr 30, 2022 |
C'mon ![]() |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by chukwuibuipob: 2:24pm On Apr 30, 2022 |
The men/women way dey blend for market/wash pepper dey try |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by BESTScientist1: 2:25pm On Apr 30, 2022 |
That's normal na, instead of asking: *doing you cry whenever you see the destruction the deceptive party has done to some Nigerians"* |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Emma1Oj(m): 2:25pm On Apr 30, 2022 |
Yes. And it's good because it cleans d eyes and make your vision clearer. |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Nobody: 2:25pm On Apr 30, 2022 |
No if you run the water in the sink stand as close as possible as you cut the onion .. you won’t cry saw it on YouTube once |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by SUPERBLOOM: 2:25pm On Apr 30, 2022 |
Naa mumu dey cut onions. i go just throw am inside the soup like that. ![]() |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Richsteemit: 2:25pm On Apr 30, 2022 |
I always cum when I slice onion. I don't cry. The pleasure which you will see when slicing onion is endless. Even better than pussy. Cutting onion is the new sex machine. But most people don't know |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Okortor: 2:25pm On Apr 30, 2022 |
I used to buh now, seeing d level of hardship alone in 9ja makes me cry so onion should be ruled out completely. God will judge all those who voted Buhari 2015&2019 and those still planning to vote in another disaster. |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by Sonnobax15(m): 2:26pm On Apr 30, 2022 |
![]() Normally cha ![]() Ordinary small bulb of onions wey I go alice for super pack of indomie,BOOOOOOMMMM,the same sonnobax15 wey dey form super man and iron man for nairaland go begin shed tears like omomo ![]() |
| Re: Do You Normally Cry When You Slice The Onion (pic) by dreamwords: 2:26pm On Apr 30, 2022 |
ee |
See The Onion I Bought For #100 • See The Onion I Bought #120 Today • How Do You Slice Your Onion? (pictures) • 2 • 3 • 4
Preparing Isi Ewu • Sharing Recipes From My Naija Kitchen • Dishes You Know You Can Cook Anytime, Anyday

The men/women way dey blend for market/wash pepper dey try

