₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,955 members, 8,447,938 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 11:09 AM

Toggle theme

Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsTomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! (2286 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by isaiah4life(m):
Be carefull sha

YahooG:
Hehe,bro I no forget,inshort I dey high like this,you get Doge wallet make I send you money
My bank carry my real name
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by YahooG(op): 6:57pm On May 02, 2022
LieDetector:
see groove. You be enjoyment person. Chairman I no b crytpo person. I understand perfectly the reason to remain anonymous and rightly so. but e no go bad if you use POS bless ur boy grin. E go go a long way for me o. You no go lack aje
No problem
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m):
YahooG:
No problem
Thanks bro. You no go lack!

Pls tell me when u see am so I go comot my details.
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Europeanwar: 7:07pm On May 02, 2022
YahooG:
Tomorrow may2,2022 is my birthday,show so love
Happy birthday boss,abeg make I drop my aza or my wallet address,I need to payoff my Lcredit loan.
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Nobody:
YahooG:
No problem
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m):
LieDetector:
Thanks bro. You no go lack!

Pls tell me when u see am so I go comot my details.
boss YahooG, no vex say I dey worry you but this will go a long way bro. E red for my side
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by YahooG(op): 10:11am On May 03, 2022
LieDetector:
boss YahooG, no vex say I dey worry you but this will go a long way bro. E red for my side
No worry,i am still on hangover,when I go out I will surely credit you from a POS ,relax!
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m): 10:30am On May 03, 2022
YahooG:
No worry,i am still on hangover,when I go out I will surely credit you from a POS ,relax!
I believe you brother. Thanks
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Divisco(m): 11:55am On May 03, 2022
YahooG:
No worry,i am still on hangover,when I go out I will surely credit you from a POS ,relax!
baba as u dey reach POS make u follow bless me too nah make i use am see front. Happy belated birthday
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Nobody:
YahooG:
No worry,i am still on hangover,when I go out I will surely credit you from a POS ,relax!
Lol
Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m):
1458421209
Access bank
1 2 Reply

How Seyi Tinubu Made Me Love Joha By Asake - Osigwe Omo-IkirodahZahra Ado Bayero Bridal Shower PhotosSanai Agunbiade: I Wanted To Share Looted Palliatives On My Birthday234

Anambra Is Doing Better Than Lagos In All International Indices-ayodejiAll My Threads About The Killing Of Hausas In Yoruba Land Had Been DeletedFear In Osun Over Arrest Of Notorious Criminal