Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! - Politics (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! (2285 Views)
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by isaiah4life(m): 6:55pm On May 02, 2022*. Modified: 11:14am On Aug 17, 2022 |
Be carefull sha YahooG: |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by YahooG(op): 6:57pm On May 02, 2022 |
LieDetector:No problem |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m): 7:04pm On May 02, 2022*. Modified: 9:14pm On May 03, 2022 |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Europeanwar: 7:07pm On May 02, 2022 |
YahooG:Happy birthday boss,abeg make I drop my aza or my wallet address,I need to payoff my Lcredit loan. |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Nobody: 8:18pm On May 02, 2022*. Modified: 8:47am On May 15, 2022 |
YahooG: |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m): 10:02am On May 03, 2022*. Modified: 9:15pm On May 03, 2022 |
LieDetector:boss YahooG, no vex say I dey worry you but this will go a long way bro. E red for my side |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by YahooG(op): 10:11am On May 03, 2022 |
LieDetector:No worry,i am still on hangover,when I go out I will surely credit you from a POS ,relax! |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m): 10:30am On May 03, 2022 |
YahooG:I believe you brother. Thanks |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Divisco(m): 11:55am On May 03, 2022 |
YahooG:baba as u dey reach POS make u follow bless me too nah make i use am see front. Happy belated birthday |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by Nobody: 1:01pm On May 03, 2022*. Modified: 8:46am On May 15, 2022 |
YahooG:Lol |
| Re: Tomorrow Is My Birthday O,make Una Shower Me Love!!! by LieDetector(m): 8:49pm On May 03, 2022*. Modified: 6:42pm On May 04, 2022 |
1458421209 Access bank |
How Seyi Tinubu Made Me Love Joha By Asake - Osigwe Omo-Ikirodah • Zahra Ado Bayero Bridal Shower Photos • Sanai Agunbiade: I Wanted To Share Looted Palliatives On My Birthday • 2 • 3 • 4
Atiku/obi/kwankwaso Merger Incoming!!! • BREAKING NEWS!!! Peter Obi Has Finally Stepped Down! • Tribal Bigot: Presidency Backs El-rufai, Reveals What Obi Did To Northerners
. E go go a long way for me o. You no go lack aje