Please Who Is On 2go - Phones (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Please Who Is On 2go (3821 Views)
| Re: Please Who Is On 2go by Bashnigga(m): 11:58am On May 08, 2022 |
1F30M4:I can't leave u & japa nau ![]() I'm still here in the kwantry with you o, (at least for now) ![]() inu mi deh dun o, e ja mi si kini yii nau. ![]() |
| Re: Please Who Is On 2go by 1F30M4(f): 1:08pm On May 08, 2022 |
Bashnigga:Loool okay oo. The wagging of tail stuff reflects a feeling of excitement and fulfillment so those ideal questions came to mind. No joy in zis kwantiri, everybody eye dey chook so let me share in your joy jare. Don't air me oo ![]() |
| Re: Please Who Is On 2go by Bashnigga(m): 1:56pm On May 08, 2022 |
1F30M4: yeah I completely understand ore mi, no joy at all. Thanks ma ![]() I cross my heart & liver, i won't. in short, come and climb my back sef so that i can be carrying u along (hope u be lekpa o) ![]() |
| Re: Please Who Is On 2go by 1F30M4(f): 2:34pm On May 08, 2022 |
Bashnigga:Hahahaha no oo, mek pesin papa waist nur go break Eku enjoyment. |
| Re: Please Who Is On 2go by Bashnigga(m): 3:11pm On May 08, 2022 |
1F30M4:Haaaaa!!! Na so u heavy reach I'm not anyone's papa o,at least not yet but I've got girls calling me daddy sha ![]() Daddy wa ![]() |
| Re: Please Who Is On 2go by 1F30M4(f): 3:50pm On May 08, 2022 |
Bashnigga:Ehennnn, father Abraham. Daddy J, eh tete wa ri nnkan. |
| Re: Please Who Is On 2go by Bashnigga(m): 7:31pm On May 08, 2022 |
1F30M4:Ssshhhhhh!!! Babe no too loud am abeg.. why are u inviting the big daddies na...If dem come i go deny o, I'll tell them u're the one claiming Mommy ![]() |
2go- What Went Wrong? • Don't Dispose Your Accounts 2GO Is Coming Back - Top 2GO Staff Disclosed • Why 2go Messenger Died • 2 • 3 • 4
My Experience With Omegatron Phone Company Along Airport Road Benin. • Tecno Boom J8 Review By Dignited • DND (do Not Disturb) Problem.
Bash Bash, inu mi deh dun o, e ja mi si kini yii nau. Shey you don leave us japa abi you win lottery ni? 

