Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) - Food (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) (61651 Views)
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by leofab(f): 4:56pm On Jun 03, 2022 |
. |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by jehoha696(m): 4:57pm On Jun 03, 2022 |
#25,000 suya |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by kennethfranc(m): 4:57pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77:Dem dey measure loud? |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by KingLarry04: 4:57pm On Jun 03, 2022 |
Ojukokoro want to kill him |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Donald97(m): 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Lol ![]() |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by BigYash: 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Wetin dey there.. Na to chew am small swallow am.. If belle full.. He go start eat put for leg,hand,and head na. He never see anything.. |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Rexymania(m): 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77:Loud na baddest |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Yampotatocarrot(m): 5:00pm On Jun 03, 2022 |
How many is 25k Suya wey the guy wan die... 25k Suya no much na |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Johel(m): 5:01pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv:With Arizona...I go finish am before 30mins sef |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Araoluwa002: 5:01pm On Jun 03, 2022 |
Enjoy unlimited entertaining updates on Telegram Search @Roctv247 to join |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by vickydevoka(m): 5:02pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv:It's more easy to eat vegetables that oil stuff |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Sleekfingers: 5:03pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv:Oni jekuje jatijati..... forgetting that too much of meat , dey purge...... |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by LordIsaac(m): 5:04pm On Jun 03, 2022 |
Illiteracy is making him overtask his liver. SMH. |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Cantonese: 5:04pm On Jun 03, 2022 |
Guiness book of records. He wanted to make the record of the best suya eater. See as im head be like rat head. Greedy boy. Jagbajantis intete |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Way4orward: 5:05pm On Jun 03, 2022 |
Only Tinubu can do this. |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by jimtemi1: 5:06pm On Jun 03, 2022 |
No one can eat such, even make u like drink 3bottles of Lord, and smoke loud...when u eat like ten sticks, ur jaw will will be paining you |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by odionaldo: 5:06pm On Jun 03, 2022 |
Jennyjay283:No be juju b dat |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Brainjotting: 5:07pm On Jun 03, 2022*. Modified: 8:27pm On Jun 03, 2022 |
This is a clear case of awof dey run belle. I write business plans/proposals for people at affordable price |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Sijo01(f): 5:09pm On Jun 03, 2022 |
A perfect example of 'watin dey sweet, dey kill' |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Havertz10: 5:09pm On Jun 03, 2022 |
i really love meat, I have eaten meat this much before, your head will pain you worst part is that you still wouldn’t be irritated by it compared to most things that we eat |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by emmyluizzz: 5:10pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77:do they now sell loud in cups?? |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by phemmie06(m): 5:10pm On Jun 03, 2022 |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by AutoReportNG: 5:10pm On Jun 03, 2022 |
Come Lagos and see wonders of suya. How much is 25k suya? |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by faithfull18(f): 5:11pm On Jun 03, 2022 |
He should have hired me na ![]() |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by zxxtx: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
Where the location This one no sabi |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by bluefilm: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
The boy is just crazy. 25k no be 2.5 |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by Aior25: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
Redpill1:Ode |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by wtfCode: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
with all the pepper wey dey inside am....and this weekend people no fit buy kam one bottle beer for him! ![]() |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by LARRYOBRAIN(m): 5:15pm On Jun 03, 2022 |
Na purging go kill him ![]() |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by grandstar(m): 5:16pm On Jun 03, 2022 |
| Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by channelstravel: 5:18pm On Jun 03, 2022 |
Lol |
This Is 1,000 Naira Suya In My Village (pictures/video) • The 200 Naira Suya Meat I Bought today In Birnin Kebbi (photos) • Man Hawking 'Suya' Using The Stick To Scratch His Back. See Reactions • 2 • 3 • 4
Check Out This N4.6million Naira Barbeque Fish (pics/video) • Photo Of An Egg Inside An Egg. How Possible? • Suya Wrapped In Newspaper Showing Exchange Rate In 2015

