Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,325 members, 7,860,784 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 04:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Ticket Won (2959 Views)
Ticket Won / Combination Bet Ticket Won / Ticket Won (2) (3) (4)
Re: Ticket Won by Oladimeji122(m): 11:46pm On Jun 20, 2022 |
guobe:dem go still bang ham back ah swear but he sabi predict |
Re: Ticket Won by guobe: 11:49pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122:before them bang back na to quickly use the money do something tangible or go save am for account that does not have ATM because bet9ja no be your mate,those guys no get joy.mot times na 90 percent of people de loss and dem like am like dat |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:50pm On Jun 20, 2022 |
guobe: Money I go use buy Correct brand Jacket tomorrow I no dey save gambling money.. one shirt sure tomorrow 1 Like |
Re: Ticket Won by guobe: 11:51pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122:he is doing well |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:51pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122: I get another running slip cashout dey show 4700 2 Likes |
Re: Ticket Won by guobe: 11:52pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:lol correct guy I like your styoe |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:52pm On Jun 20, 2022 |
guobe: It's grace sir |
Re: Ticket Won by guobe: 11:53pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:To win how much |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:54pm On Jun 20, 2022 |
guobe: Total money na 41k.. just 6 games remaining |
Re: Ticket Won by guobe: 11:55pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:so do you want to cash out |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:55pm On Jun 20, 2022 |
Oladimeji122: |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:56pm On Jun 20, 2022 |
guobe:no way I am no fan of any cashout below 10k |
Re: Ticket Won by guobe: 11:57pm On Jun 20, 2022 |
Clintifydan:wow I love ur boldness keep it up |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:58pm On Jun 20, 2022 |
guobe: That game of yours on Friday really motivated me 1 Like |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 11:59pm On Jun 20, 2022 |
I almost went as far as bragging with it |
Re: Ticket Won by guobe: 12:02am On Jun 21, 2022 |
Clintifydan:Nice one |
Re: Ticket Won by overdrive(m): 3:07pm On Jun 21, 2022 |
Clintifydan: Try dey drop code please. |
Re: Ticket Won by frankycoolbeans: 10:18am On Jun 23, 2022 |
Clintifydan: Try dey drop code make i dey follow BANG them. I no get JOY for their Matter. Lol 1 Like |
Re: Ticket Won by guobe: 10:47am On Jun 23, 2022 |
frankycoolbeans:oga frank he is doing well too.I like the guy. 1 Like |
Re: Ticket Won by hannahfreddie1(f): 11:22am On Jun 24, 2022 |
Amazing! thanks for the great comments. The Jacket Closet tells us how leather outwears will never go out of trend. They have the best jacket stuff which stands out in the market having the best quality and the most reasonable rates.
|
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 10:54pm On Jun 26, 2022 |
New winnings alert 1 Like
|
Re: Ticket Won by guobe: 4:39am On Jun 27, 2022 |
Clintifydan:Nice one congrats |
Re: Ticket Won by texannaija: 6:32am On Jun 27, 2022 |
Clintifydan: Chop alone!!. Try dey post game make other people chop…. |
Re: Ticket Won by Clintifydan(m): 7:41pm On Jul 04, 2022 |
I just won 50k in zoom again 1 Like |
Best Soccer Tips For Combos/Parlays. / Anthony Joshua In A Shirtless Photo, Hangs Out Mistery Lady / Bet Prediction (89%✅) Sportybet Code For Today Sunday
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |