₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,513 members, 8,441,010 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 09:23 PM

Toggle theme

Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 - Sports (35) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsNigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 (130518 Views)

1 2 3 ... 32 33 34 35 36 37 38 ... 56 Reply (Go Down)

Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Omotaday(m): 11:27pm On Jul 18, 2022
EniHolar:
Wetin this goal keeper drink after the 90 minutes?
Na Shayo o. Dem go test am after the match grin
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Hotfreezer: 11:27pm On Jul 18, 2022
PENNYSWAP:
naija go still jonz for PK

It’s a Jonzing Country

Nothing good can come out of the poohole

Congratulations to Morocco ��
You are a big fool no wonder your girlfriend dey mumu you. Dumbass serial failure.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by helinues: 11:27pm On Jul 18, 2022
Payne na baller oo
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by KosiGee(m): 11:27pm On Jul 18, 2022
Someone in the VAR room is trying very hard to win this match for Morocco. They are trying every possible means to find fault with the falcons.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by hardbody: 11:27pm On Jul 18, 2022
3mins to regular time
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by prinsam30: 11:27pm On Jul 18, 2022
chai this babe wey dey try for us for that back, which kind temptation be this na
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by victorazy(m): 11:27pm On Jul 18, 2022
Passionate1:
I hate onumomu
But she no know u na
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by kenzysmith:
Buhari called d players after d ist half

Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by ikechemez(m): 11:27pm On Jul 18, 2022
SF go still collect, quote me
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Michelle70(m): 11:27pm On Jul 18, 2022
omo, no be only falcons deh see tuture, we weh deh watch also deh see turture
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by helinues: 11:28pm On Jul 18, 2022
EniHolar:
Wetin this goal keeper drink after the 90 minutes?
Now you are watching the front of your TV.

grin
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Lamasta(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
Timoleon:
Keeper making up for her mistakes. She’s been good through the extra time.
She has always been good just that silly mistake from her is unforgivable cos the goal is too cheap
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Uzomacharles: 11:28pm On Jul 18, 2022
adefitim:
Yes, no motivation from him to the players at all
Na fear make them no threaten am online
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by EniHolar(f): 11:28pm On Jul 18, 2022
MT:
You think those ones get sense
cheesy grin grin
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Tajbol4splend(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
It is as if we're trying to survive in this match
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by AureliusWolf: 11:28pm On Jul 18, 2022
Uzomacharles:
Omo see cutting
Omo, she just dey slide dey go grin
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekaka1(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
Passionate1:
I hate onumomu
Pls don't ...she's just having a bad game...she might score a winning penalty if we get there cheesy
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Yampotatocarrot(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
Luckysbab:
No sub again?
Except Francisca is injured, I would have expected her to come in with Gift for the extra time.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Timoleon(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
Only one commentator has been biased and that’s the Nigerian commentator. I don’t know what you are listening to though.
EniHolar:
I thought commentators are not supposed to be biased.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Luckysbab: 11:28pm On Jul 18, 2022
Michelle70:
omo, no be only falcons deh see tuture, we weh deh watch also deh see turture
Even we wey dey follow "updates"
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by gradeA(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
Ekpekus:
So nobody to replace Onumonu for bench abi is the coach sleeping on a bicycle?
Onumonu na coach girlfriend na
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by jrusky(m): 11:28pm On Jul 18, 2022
To be honest our girls did well for 9 players to contained the Morrocan pace infact I give it to our girls.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by masui(m): 11:29pm On Jul 18, 2022
Johntitus:
I swear bro. No be small wahala.
Uncle Seun is smiling to the bank.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Okobola146: 11:29pm On Jul 18, 2022
See as my body don dey shake
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by afiaonline: 11:29pm On Jul 18, 2022
fitzmayowa:
That's the mistake they are making they are suppose to hold the ball and draw fouls that's how they can contain the Moroccan attack.....
My thoughts exactly
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by prinsam30: 11:29pm On Jul 18, 2022
2mins to go
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Yampotatocarrot(m): 11:29pm On Jul 18, 2022
kenzysmith:
Buhari called d players after d ist match
OLORUN maje
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by sharone21(f): 11:29pm On Jul 18, 2022
The good thing about this 2 ladies down( trying to be positive), is that it gives other girls the opportunity to show they are ballers.

May we have the last laugh. Amen
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by watchindelta(m): 11:29pm On Jul 18, 2022
Only us throw the game away.
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by SexyBabe001: 11:29pm On Jul 18, 2022
stanisbaratheon:
Tell your father shut up for me before you sleep.
Idiot forming football expert... Isi ewu... Getat and go and sleep... Mugu
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Uzomacharles: 11:29pm On Jul 18, 2022
AureliusWolf:
Omo, she just dey slide dey go grin
I shock
Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Benalfa(m): 11:29pm On Jul 18, 2022
This team tried
1 2 3 ... 32 33 34 35 36 37 38 ... 56 Reply

Nigeria Vs Zambia: 2024 WAFCON Quarter finals (5 - 0) On 18th July 2025Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22234

Portugal Vs Spain: World Cup 2018 - 3 - 3 (Full-Time)Nigeria Vs Ghana: Friendly (1 - 0) - LiveI Just Found An App That Hack All The Vip Betting Tips For Free