₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,830 members, 8,447,273 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 12:31 AM

Toggle theme

LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsLASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection (15760 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Vistra40: 11:51am On Jul 26, 2022
Nigerialabalaba:
e go shock awon bad belle omo ibos and odas wey hate tinubu so tey dey foam for mouth. no be for lagos anyone go do laulau o.

Na Tinubu go carry Lagos efry vote las las if una tink say una get winch.

carry bad belle votes from Lagos go elsewhere if na out of bad belle to embarass Lagos u really won vote for anoda pesin apart from Tinubu but to stay for Lagos to do laulau because u hate tinubu and yoruba wey no do bad for una , ko ni wek. na only beta people go vote for Lagos even if dem no vote for apc, all d yeye bad belle ones go carry dem badluck go iboland and elsewhere.

na efrytin wey e go collect Lagos go give bad belle people, good belle people no get any problem because dem no go spoil Lagos or vote against tinubu to embarrass Lagos.

Dis holiday na part of d jokers wey dey come. No bad energy bad belle people go vote against Lagos interest next year. If ur vote na bad belle vote, carry am go ur own village.
Eko o ni baje ooo.
If you like misbehave on Election Day. Just go out that day and vote your vote and leave others to do theirs else they will lynch you. This is not like before you use thugs to intimidate people. People are angrier now
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Mandate2023: 11:51am On Jul 26, 2022
GudHardDick:
All for peter Obi.

It is obvious 90% of those who are seeking to get their PVCs are doing so because of peter Obi. They said Obi has no structure but Las las e go shock Dem!!

I can bet my balls that peter Obi is the next president of Nigeria come 2023!!!!
If Peter obi did not become d next president may ur balls be useless for d rest of ur life
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by tuzle(m): 11:52am On Jul 26, 2022
I the four work free day for all workers or only government workers?
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by DAwest7: 11:52am On Jul 26, 2022
Parachoko:
Good one

ASIWAJU will get more than 4 million votes in Lagos

And more than 1.5 million votes in Ogun State.
osun state came to my mind
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Nigerialabalaba: 11:53am On Jul 26, 2022
Vistra40:
If you like misbehave on Election Day. Just go out that day and vote your vote and leave others to do theirs else they will lynch you. This is not like before you use thugs to intimidate people. People are angrier now
u go carry una anger to una village square. on election day, na joy we go share for Lasgidi because all d bad belle people go don go dia village go vote for dia bad belle leaders. Eko o ni baje
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Parachoko: 11:53am On Jul 26, 2022
DAwest7:
osun state came to my mind
Why?
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Vistra40: 11:53am On Jul 26, 2022
Parachoko:
Good one

ASIWAJU will get more than 4 million votes in Lagos

And more than 1.5 million votes in Ogun State.
Hello sir! There is BVAS oh! No more writing of results. Except he gets that figure transparently. Ehen
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Parachoko: 11:54am On Jul 26, 2022
tuzle:
I the four work free day for all workers or only government workers?
Only Government workers
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Parachoko: 11:55am On Jul 26, 2022
Vistra40:
Hello sir! There is BVAS oh! No more writing of results. Except he gets that figure transparently. Ehen
I know

He will get it transparently.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Vistra40: 11:56am On Jul 26, 2022
Parachoko:
I know

He will get it transparently.
No wahala then
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Enskynelson(m): 11:56am On Jul 26, 2022
smiley

Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Antoeni(m): 11:57am On Jul 26, 2022
Wrong Abuse of Office on the Path of The Governor, You Cant Force or Compel to get PVC,
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Vistra40: 11:59am On Jul 26, 2022
Nigerialabalaba:
u go carry una anger to una village square. on election day, na joy we go share for Lasgidi because all d bad belle people go don go dia village go vote for dia bad belle leaders. Eko o ni baje
The good thing is that even amongst your tribe, there is a mixed multitude. I have seen many yorubas supporting Peter obi and these set of yorubas are those you BATists have branded omo ale. Let me not talk of other non igbo tribes supporting obi in Lagos. So you have far more people to contend with. That is why I am advising you. If you want to cause trouble, just prepare your will before that day.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Westlife2013(m): 12:05pm On Jul 26, 2022
Hmmmmmmmm this PVC matter sha, I hope e go bring better life sha

>>HERE'S HOW TO LIVE THE LIFE YOU HAVE ALWAYS DREAMT ABOUT<<
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Nigerialabalaba: 12:06pm On Jul 26, 2022
Vistra40:
The good thing is that even amongst your tribe, there is a mixed multitude. I have seen many yorubas supporting Peter obi and these set of yorubas are those you BATists have branded omo ale. Let me not talk of other non igbo tribes supporting obi in Lagos. So you have far more people to contend with. That is why I am advising you. If you want to cause trouble, just prepare your will before that day.
u no dey read well and una no sabi yoruba people.

d sumol tiny fraction of yoruba wey no go won vote tinubu go stay for hin house to dey watch tv dat day dan to come out, stand for queue for hours just to vote against tinubu hin brother. e no go vote against tinubu, e no go do am! e dey deeper. forget dis ur yeye lie. e fit yab tinubu but to go dat extra mile, hin conscience no go gree am.

u see for d next 4 days, na yoruba go mobilize demselves to collect pvc most. no be for lasgidi una go use bad belle vote take embarass tinubu wey no do una any bad tin.
u go carry una bad belle vote go una villages to go vote una bad belle leaders. shikena.
election day na joy for full lagos because tinubu na lagos and lagos na tinubu.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Clementz0(m): 12:07pm On Jul 26, 2022
GudHardDick:
All for peter Obi.

It is obvious 90% of those who are seeking to get their PVCs are doing so because of peter Obi. They said Obi has no structure but Las las e go shock Dem!!

I can bet my balls that peter Obi is the next president of Nigeria come 2023!!!!
Although i don't have a preffered candidate but I go like pin this your comment so we can come for the balls grin just in case
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by gulfer: 12:16pm On Jul 26, 2022
Lagos has used style to tactically nullify the effect of the ASUU strike with this master stroke but will the strike not affect KNEC officers huh huh huh
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Viraltrends123: 12:20pm On Jul 26, 2022
Vistra40:
If you like misbehave on Election Day. Just go out that day and vote your vote and leave others to do theirs else they will lynch you. This is not like before you use thugs to intimidate people. People are angrier now
LOL, in your dreams, just like 270,000 people voted for APC and 300,000 voted for PDP on osun, just 2k voted for LP, LP couldn't even take 3rd position. You think 270,000 votes is a joke, don't let me even talk about Lagos, come to ogun and abuse Tinubu, that day they will smash your head, see social media is different from real life ooo. Come out, travel and see what's really happening, you guys sweared that Obi will win osun and ekiti election, APC won one, PDP won one, LP didn't get up to 3k wonts in both, while APC and PDP got about 300k votes.

But, you can continue with your social media wailing, I will keep liking your comments till election day
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Viraltrends123: 12:26pm On Jul 26, 2022
Nigerialabalaba:
u no dey read well and una no sabi yoruba people.

d sumol tiny fraction of yoruba wey no go won vote tinubu go stay for hin house to dey watch tv dat day dan to come out, stand for queue for hours just to vote against tinubu hin brother. e no go vote against tinubu, e no go do am! e dey deeper. forget dis ur yeye lie. e fit yab tinubu but to go dat extra mile, hin conscience no go gree am.

u see for d next 4 days, na yoruba go mobilize demselves to collect pvc most. no be for lasgidi una go use bad belle vote take embarass tinubu wey no do una any bad tin.
u go carry una bad belle vote go una villages to go vote una bad belle leaders. shikena.
election day na joy for full lagos because tinubu na lagos and lagos na tinubu.
don't mind them, he das forgotten ogun election APC got 270,000 votes, PDP won with 300,000 votes though, less than 30k difference, LP got just 2k votes, and I'm very sure those 2k votes are the normal LP fans votes. Let them continue Sha, I read their comments and laugh, just like I was laughing at their comments before Tinubu won the presidential election
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by colestephan86: 12:26pm On Jul 26, 2022
Treasure17:
A day holiday for people to get their PVC is fair enough but Lagos own is too extreme. '' Officers are to return with their PVCs after the exercise " I don't understand o. What's going on Escobat?
Don't go and work on how obi will win, be hear and be acting like LASG is your father's company
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by colestephan86: 12:27pm On Jul 26, 2022
Treasure17:
A day holiday for people to get their PVC is fair enough but Lagos own is too extreme. '' Officers are to return with their PVCs after the exercise " I don't understand o. What's going on Escobat?
Don't go and work on how obi will win, be hear and be acting like LASG is your father's company
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Viraltrends123: 12:32pm On Jul 26, 2022
Vistra40:
The good thing is that even amongst your tribe, there is a mixed multitude. I have seen many yorubas supporting Peter obi and these set of yorubas are those you BATists have branded omo ale. Let me not talk of other non igbo tribes supporting obi in Lagos. So you have far more people to contend with. That is why I am advising you. If you want to cause trouble, just prepare your will before that day.
just like LP got 2k votes in osun election, while APC and PDP got 270k and 300k respectively, difference less than 30k, na that 2k votes go win election abi. APC won election which came few weeks before osun's, the won with great margin, and LP got less than 3k votes.

But, you can continue wailing and winning on social media till election day sha
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by ChukwuObe: 12:36pm On Jul 26, 2022
DAwest7:
osun state came to my mind
I also remember how Obi PDP won Anambra governorship election . Hahaha
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Viraltrends123: 12:36pm On Jul 26, 2022
DAwest7:
osun state came to my mind
What about ekiti state??

Did you even check the election result of Osun state, do you know number of votes LP have, do you know the difference between both votes.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by adedayoa2(f): 12:48pm On Jul 26, 2022
JoshTim:
Who cares. Are you not even ashame that none of your south eastern states have declared holiday to collect pvc. They declared holiday in Lagos you started barking up and down. Nnà, to beat you dey hungry me.

I thought you lots have been saying they want to de-enfranchise Igbos in Lagos.

Shame on you, Igbos are free to vote and be voted for in Yoruba lands but the same cannot be said of a Yoruba man in Igbo land. Even, when an Igbo lady marries a Yoruba man, she is considered less an Igbo. Did you guys saw what happened in Imo state of recent of how they changed it for wife of Aregbesola. They didn't even give her a chance despite been from there.

It's a shame on you. Fix your homes before seeking national honors.
Very toxic set if people.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Treasure17(m): 12:51pm On Jul 26, 2022
colestephan86:
Don't go and work on how obi will win, be hear and be acting like LASG is your father's company
I thought LASG is part of your father's inheritance na. Ode.
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Skmoda360(m): 12:54pm On Jul 26, 2022
Nigerialabalaba:
e go shock awon bad belle omo ibos and odas wey hate tinubu so tey dey foam for mouth. no be for lagos anyone go do laulau o.

Na Tinubu go carry Lagos efry vote las las if una tink say una get winch.

carry ur bad belle votes from Lagos go elsewhere if na out of bad belle to embarass Lagos u really won vote for anoda pesin apart from Tinubu but to stay for Lagos to do laulau because u hate tinubu and yoruba wey no do bad for una , ko ni wek. na only beta people go vote for Lagos even if dem no vote for apc, all d yeye bad belle ones go carry dem badluck go iboland and elsewhere.

na efrytin wey e go collect Lagos go give bad belle people, good belle people no get any problem because dem no go spoil Lagos or vote against tinubu to embarrass Lagos.

Dis holiday na part of d jokers wey dey come to deliver Lagos 95% for Tinubu. No bad energy bad belle people go vote against Lagos interest next year. If ur vote na bad belle vote, carry am go ur own village.
Eko o ni baje ooo.
Can you even listen to what you typed bro......what has Tinubu don for your family? I doubt if there is any.....if Tinubu enter he will finish the country completely bro.....
Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by simplesearch: 12:59pm On Jul 26, 2022
harmargedon:
concentrate on the topic
Don't mind him. So because somebody reside in Lagos he has to vote for Tinubu, on what basis exactly? That he's the owner of lagos or something? A Very warp reasoning! If you think your candidate is that popular then let him go to the poll and test his popularity, not buying votes or coarsing people to vote for hi..
1 2 3 4 Reply

Lagos Declares Four Work-Free Days For PVC CollectionThugs Attack Igbo Traders Who Closed Shops To Register For PVC In Alaba LagosLASG And FAAN Sign MOU For New Alimosho-Airport Road Bypass Project (AABP)234

APC Reverses Self, Disowns Governorship Campaign Council ListMore Edo PDP Chieftains Resign and Leave The Party35,000 People Join APC In Niger State (Photos)