₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,424 members, 8,426,462 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 10:14 AM

Toggle theme

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (379) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2022 Live Updates Thread (2692037 Views)

1 2 3 ... 376 377 378 379 380 381 382 ... 4305 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:24pm On Jul 30, 2022
E be like Pharmsavvy na the shortest housemate this year undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:24pm On Jul 30, 2022
Why I go dey this kind party and not grab yansh huh Wetin dey do these boys sef angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:25pm On Jul 30, 2022
But this thing that Cyph is wearing just does not fit this party ambiance …
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:25pm On Jul 30, 2022
Khalid and Doyin .. it’s giving !

I will sleep well tonight cry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:25pm On Jul 30, 2022
Bella dey dance with Trenches guys. She don follow Groovy, Kess and PharmSavi dance

Sheggz dey waka up and down like who no know wetin dem dey go for party. He no dey see other girls?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:25pm On Jul 30, 2022
See my khalid with doyin o.


Shey u get money sha....lol
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:26pm On Jul 30, 2022
Eloswagg is the owner of this night

Guy just getting all the ass to rock
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:26pm On Jul 30, 2022
Khaleed sharp guy don corner Doyin unlike that slow Dotun wey dey wait for right moment cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:26pm On Jul 30, 2022
grin grin Yes Khalid….

Grab Doyin and make an impression
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by drake49(m): 10:26pm On Jul 30, 2022
where is Bella
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:26pm On Jul 30, 2022
DJ go go north suddenly come back south huh Be like this DJ is confused angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:27pm On Jul 30, 2022
Eloswag and Chomzy, my party ship.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:27pm On Jul 30, 2022
Hermes dey orbit around Alyson who doesn’t look pleased grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:27pm On Jul 30, 2022
Chai nobody dey dance with Diana and Amaka
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 10:27pm On Jul 30, 2022
The dj is trying, the hms are just jumping up and down, they are not dancing.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:27pm On Jul 30, 2022
Why the segregation? Mingle girls and guys angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:28pm On Jul 30, 2022
Even trenches guys no send Amaka for this party ...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:28pm On Jul 30, 2022
Groovy is about to lose Beauty to Dotunhuh Watch this space cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:28pm On Jul 30, 2022
This people no sabi dance fa. Tueh..

Laycon where are you??

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:28pm On Jul 30, 2022
scondy:
See my khalid with doyin o.


Shey u get money sha....lol
Person wey say even to reach Lagos from Abuja, no easy for am. Money where?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:28pm On Jul 30, 2022
No be French suit be this wey Adekunke wear so? grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:29pm On Jul 30, 2022
Which kain dj be this.

See yeye switching
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:29pm On Jul 30, 2022
Beauty is looking beautiful tonight.

Loving Amaka's vibes on the dance floor.

Ilebayo is enjoying herself. Glad she is coming out of her shell.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:29pm On Jul 30, 2022
Rossycee:
The dj is trying, the hms are just jumping up and down, they are not dancing.
He should allow the song play abit he is changing it too fast angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:29pm On Jul 30, 2022
Never knew groovy is this tall..he seems to tower over almost everyone present
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:29pm On Jul 30, 2022
safarigirl:
Person wey say even to reach Lagos from Abuja, no easy for am. Money where?
Looool.....then we need to tell him
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:29pm On Jul 30, 2022
scondy:
See my khalid with doyin o.


Shey u get money sha....lol
She was very impressed with his art work last night so I’m not surprised
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:29pm On Jul 30, 2022
The ones wey get sense dey try mingle but some dey form level one ...na Monday nomination go reset their brain las las
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:29pm On Jul 30, 2022
Groovy whispering to Chichi ears
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:30pm On Jul 30, 2022
No be pyjamas be this wey Cyph wear come party ? cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:30pm On Jul 30, 2022
Thanks Dominique!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:30pm On Jul 30, 2022
grin Bryan and his sugar mummy finally
1 2 3 ... 376 377 378 379 380 381 382 ... 4305 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

Big Brother Naija 2017: Live ThreadLive: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2