Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,063 members, 7,863,771 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:15 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1979805 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (378) (379) (380) (381) (382) (383) (384) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:33pm On Jul 30, 2022 |
Bryan is lost in the gathering of a men wey sabi... 4 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:33pm On Jul 30, 2022 |
Chi chi set die! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:33pm On Jul 30, 2022 |
I’m surprised Shegun gave Bella breathing space tonight sha
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Which kind DJ be this one na |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Goalnaldo(m): 10:34pm On Jul 30, 2022 |
You guys should Rock amaka and Chi Chi well. Bumbum is life |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Be like Hermes dey put weed inside his own drink this ginger no be from Guinness smooth alone abeg 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Buh seriously,Phyna is d most beautiful girl this year just that she's not polished and she come razz on top.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Dotun doing meet and greet by the side |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Biggie suppose being atleast one bottle of Gordon come here What Gordon cannot,do doesn't exists!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Goalnaldo(m): 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Tatiana4u:she is giving nengi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Wonderful so far! But that party room is too small na. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:34pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69:I swear! ....after shouting Beauty Beauty in the DR |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by paiporte: 10:35pm On Jul 30, 2022 |
trash DJ |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:35pm On Jul 30, 2022 |
Aguwanyi: I said the same thing, she is too razz and raw unapologetically. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by emsco(m): 10:35pm On Jul 30, 2022 |
This Dj is unprofessional, I don't like how he switch the songs. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:35pm On Jul 30, 2022 |
Make Amaka just focus on food and and winning the money. The Level 1 boys wey she die for sef no look her side 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 10:35pm On Jul 30, 2022 |
This Chichi is nothing but a waste of exotic dancer tueh! 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:35pm On Jul 30, 2022 |
Groovy and bella |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:35pm On Jul 30, 2022 |
Dianaaaaaah, please don’t wound Cyph with this grinding 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Groovy and Bella? Is this payback |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Goalnaldo: More like Mercy vibes. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Sheggz giving Ike vibe, they cannot dance to save their lives.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:36pm On Jul 30, 2022 |
See Jazzman Jam of life |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Groovy been dey rock Bella LOL |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:36pm On Jul 30, 2022 |
dominique: Dominique, what are you looking for? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Sheggz is nothing like Kiddwaya Kidd would have scattered the dance floor with his off beat but funny dance moves Meanwhile mr fine boy is lip syncing and following his wife upandan 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:36pm On Jul 30, 2022 |
Liking Hermes energy, he knows the assignment. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Not Groovy dancing with Bella |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Finally Phyna gets to rock hee Hermes. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Goalnaldo:Very massive buttocks. ChiChi has mercy eke yansh type. May bumbum not kill u. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Reussite: Beauty don go block am As Groovy dey rock Bella 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:37pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag is da real MVP that's what I call small body Big engine 1 Like |
(1) (2) (3) ... (378) (379) (380) (381) (382) (383) (384) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |