Stats: 3,167,095 members, 7,867,155 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 11:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1982252 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (377) (378) (379) (380) (381) (382) (383) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Bryann is currently dancing with his Lady D Their daddy! ![]() 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Groovy, what are you whispering to Chi Chi? You will explain to madam later you hear.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:30pm On Jul 30, 2022 |
This party is boring somehow is it the Djs fault Abi na the housemates wey no gree dance? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Diana and Bryan dancing ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Beauty go like bad boys...see as she dey vibe with hermes 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sylviaunusual(f): 10:30pm On Jul 30, 2022 |
They are all jumping like chickens, dance them no fit dance. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Geezeem Scondy Bryan is rocking Diana oh! Come see 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:30pm On Jul 30, 2022 |
Dannyxy: Or atleast kiddwaya with his funny Benue breakdance |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 10:30pm On Jul 30, 2022 |
I'm loving this mingling amongst the island and mainlanders. Bryan is rocking his sugar mummy ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Pharmsavy and Bryan don lost for party oh .... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Chi chi don snatch groovy from Beauty o ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Chichi's ass, is easily the nengi of this season.. available for rocking |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
This party is giving sober. Drink up guys. Let that booze hit the blood stream. Only then can you let loose. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:31pm On Jul 30, 2022 |
This Cyph no dey hear word. He still dey follow Phyna up and down ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Dannyxy:Laycon wey dey always connect with nengi's azz... ![]() 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Beauty, watch out o. Groovy might not come back ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Deeviiid(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
This people are trying to outdo SYE in terms of underwhelming parties. ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:31pm On Jul 30, 2022 |
Groovy and Chichi ![]() Lol Groovy has returned to madam |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:31pm On Jul 30, 2022 |
scondy:I saw that too ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
adebayal: Amaka is too full of herself , and she’s isn’t shit . ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:31pm On Jul 30, 2022 |
dominique: Why did you ban again? What am I doing wrong? ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sylviaunusual(f): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
DJ is also wack |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
Bella abeg make your small chest no fallout biko..stop the facing down dance steps for now 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
This Guinness smooth no dey too High wish it's was Gordon.....lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
BBNaija and their usual style of "small and tight party room" for 24 people. I tire for them. I can't blame them for not even dancing sef. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:32pm On Jul 30, 2022 |
Hermes abeg give them ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
As in talk about being boastful even the island boys wey she dey eye no send her ....lol Chiefheywhy: 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by emsco(m): 10:32pm On Jul 30, 2022 |
Which kind mumu thing this Allyson de do for party. She just stand like tree. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:33pm On Jul 30, 2022 |
Amaka is just looking so intimidated in this party She looks confused and out of place 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:33pm On Jul 30, 2022 |
Why Sheggz just dey one spot? I thought he'd do some sampling by now ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:33pm On Jul 30, 2022 |
See Shege just be like robot for dance floor. No liver. No action. No move. Just dey look and consuming more and more liquor to get confidence ![]() ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:33pm On Jul 30, 2022 |
Aiye o le fun eni to mowe…. |
(1) (2) (3) ... (377) (378) (379) (380) (381) (382) (383) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |