₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,679 members, 8,436,886 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 11:41 PM

Toggle theme

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (384) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2022 Live Updates Thread (2728062 Views)

1 2 3 ... 381 382 383 384 385 386 387 ... 4305 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:44pm On Jul 30, 2022
E be like I go enter Soundcity DJ Bobbi mix back even though that one sef no sabi but alteast angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:45pm On Jul 30, 2022
undecided undecided
Munzy14:
This one na burial Dj..
Heiiiii! I tire
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:45pm On Jul 30, 2022
adebayal:
Be like this chi chi yansh strong like rock this one wey nobody dey rock her
Na fake yansh na undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:45pm On Jul 30, 2022
Eeghe:
I passeddddddd
(cartwheels)
Thanks all for being caring and sweet, God bless!!!
Can’t wait to fly to my screen cheesy
Congratulations. More wins smiley
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:45pm On Jul 30, 2022
safarigirl:
LOL


Chichi is an exotic dancer, but like someone opined, she may only want to shake that ass for the bands.
And she’s on the show for what ? Paper ?

That’s not an excuse .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:45pm On Jul 30, 2022
Dotun and Ilebaye smiley smiley

Happy for my guy

Hmnn Hermes and Phyna connection No be for here
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:45pm On Jul 30, 2022
Buhahahahaha

adebayal:
Be like this chi chi yansh strong like rock this one wey nobody dey rock her
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:45pm On Jul 30, 2022
Sheggz cannot even give us Kiddwaya moves, man is just walking around

Meanwhile, Herna dey corner, Hermes even hold yansh. Long distance ship anyone?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:45pm On Jul 30, 2022
I'm not feeling this party sha

DJ is wack

Housemates are too uptight except Eloswag who is enjoying himself
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:46pm On Jul 30, 2022
Which hair Allison Madueke dey flip? undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:46pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
Beauty is too desperate for Shegz attention. Guyman no send you na to waka na. Haba angry
She has been dancing alone since nah... Abi which party are you watching
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:46pm On Jul 30, 2022
Allow the songs play for a bit now, I like the fact that he is playing the older Nigerian music angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:46pm On Jul 30, 2022
NLbabygirl:
These housemate and under delivering.
When they first came on stage, everybody wanted to prove they can dance but now they’re just standing around and vibrating
Exactly what I wanted to type, na initial gra gra all of them get no vibes at all angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:46pm On Jul 30, 2022
grin
bukolaademi001:
Abeg ooo, I don't want Cyph for Doyin
He dies by that mirror with her sha. They are both having fun grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:46pm On Jul 30, 2022
Finally Chomzy & Groovy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:46pm On Jul 30, 2022
No matter what. Christy O, Amaka, Hermes, Eloswag and Pharmasavvi, Groovy and Chichi came to enjoy themselves.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:46pm On Jul 30, 2022
Them don pull Groovy commot from woman behind? cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:46pm On Jul 30, 2022
dominique:
This Chichi is nothing but a waste of exotic dancer tueh!
Strippers dey give lap dance. They don’t dance on the dance floor. Only on top of guys or on the pole undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:47pm On Jul 30, 2022
Cyph please stay away from Doyin. She belongs to Dotun!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by toseen7: 10:47pm On Jul 30, 2022
Wake Up! cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:47pm On Jul 30, 2022
See songs wey DJ dey play when be say these days HIT plenty pass wetin I no know angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:47pm On Jul 30, 2022
Gbera!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:47pm On Jul 30, 2022
scondy:
Where Danny wey dey shout star boy....imagine him living with them....he go fit dey shout up and down like he dey do for trenches?
As in eehh...He is lost...Just like a teenager visiting club for the first time..

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:47pm On Jul 30, 2022
Sheggz might not be playing a game oh! The way this guy Dey look that babe h corner eye.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:47pm On Jul 30, 2022
Kess don off shirt
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 10:47pm On Jul 30, 2022
Why are people avoiding chichi ? Justice for chichi yansh !!!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:47pm On Jul 30, 2022
Chiefheywhy:
And she’s on the show for what ? Paper ?

That’s not an excuse .
LOL..na she know wetin carry her come show O. Be like who dem been dey download Mercy Eke, but she reach like only 30%
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 10:47pm On Jul 30, 2022
Sheggz can't dance to save his life.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:47pm On Jul 30, 2022
Shegz Shayo confidence don dey luck in small small cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:47pm On Jul 30, 2022
Goalnaldo:
she is giving nengi
Yeah but she needs to do more.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:48pm On Jul 30, 2022
Doyin is trying sha grin kiss
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:48pm On Jul 30, 2022
Seems biggie gave Daniella a secret task to be the bouncer for tonight, she’s just standing like a statue

1 2 3 ... 381 382 383 384 385 386 387 ... 4305 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

Big Brother Naija 2017: Live ThreadLive: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2

Viewing this topic: 1 guest(s)