Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,308 members, 7,836,337 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1959093 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (796) (797) (798) (799) (800) (801) (802) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 2:56pm On Aug 06, 2022 |
Trenchers oh….. Saliva go full this food nah. The chanting ko necessary |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 2:56pm On Aug 06, 2022 |
MamBi:professional footballer wanted to dodge the professional task. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:56pm On Aug 06, 2022 |
MamBi: I'm seeing salad ingredients Lettuce, tomato, carrot, cabbage, eggs, At least salad dey, but I no know which soup dem dey do. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 2:57pm On Aug 06, 2022 |
Bryann don chop the cabbage finish 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 2:57pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: Egusi 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 2:57pm On Aug 06, 2022 |
Chi chi’s chicken looks yummy .. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:58pm On Aug 06, 2022 |
Onyi99: It's the "obodo delugo Jim Jim" for me Bryann say "As we dey enter, we go just dey sing am", I dey imagine "enter where? Party room?" 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 2:58pm On Aug 06, 2022 |
Eloswag unusually quiet and absent.. I hope he’s okay |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 2:59pm On Aug 06, 2022 |
meobizy:“Dorathy of this season” what do you mean by that ? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eloswag(m): 3:00pm On Aug 06, 2022 |
MizzD: My guy Is thinking of the party tonight.. drama everywhere |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eloswag(m): 3:01pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: Naa where he suppose be naaa |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 3:01pm On Aug 06, 2022 |
MizzD:He’s probably thinking of what will happen tonight 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 3:01pm On Aug 06, 2022 |
Eloswag: Abi he’s worn out from the alagbafo work.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 3:02pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl:Real war chant Does the obodo delugo jimjim have a meaning? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eloswag(m): 3:02pm On Aug 06, 2022 |
MizzD: Which one be Alagbafo work again?�♀️... Evrn the King of Vibes have their down moments |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 3:03pm On Aug 06, 2022 |
meobizy:Spirits are in that house …… 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:03pm On Aug 06, 2022 |
carammel: That’s a loooot (in Karen’s voice) I remember she said she hates dirty toilets, I am glad she is walking the talk 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:04pm On Aug 06, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:05pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Zeehno(f): 3:06pm On Aug 06, 2022 |
Omo this trenches kitchen is not it,see them queuing to use sink,I am very sure that place is freaking hot right now. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 3:06pm On Aug 06, 2022 |
I dey feel for trenches dem. see as dem pack like sardine for Kitchen. Make Biggie carry all of them go do 2hours tour for Island 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:06pm On Aug 06, 2022 |
MamBi: I dunno why this post cracked me up! Deadd I think it’s the “gobble cabbage” and “plenty leaves” 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:06pm On Aug 06, 2022 |
By this time last year, Odogwu Whitemoney for don finish cooking, wash plate sef and be in the garden taking a nap 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:07pm On Aug 06, 2022 |
GiddyFia has very nice nails 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:07pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 3:07pm On Aug 06, 2022 |
Bryann just sit down dey chop , then imagine him frying ripe plantains |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:08pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: It’s obodo edelugo (your Igbo is shaky?) But, deaddd |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 3:09pm On Aug 06, 2022 |
Adekunle sorry o.. seems like they have spoilt your work |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 3:09pm On Aug 06, 2022 |
Oshokhai69: Lol. That guy can cook Sha. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:10pm On Aug 06, 2022 |
carammel: E get meaning o, but my Igbo is sadly not good enough to translate everything It is only obodo I'm certain means 'land', but it's generally used as a war chant. Na Nigerian movies I dey hear the song |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:10pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: As dem dey sing am, islanders go dey sing Barbecue man ma lo shalaye |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:11pm On Aug 06, 2022 |
Eeghe: Ehen, I knew I was missing that part Please help carammel translate the meaning |
(1) (2) (3) ... (796) (797) (798) (799) (800) (801) (802) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |