BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (838) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2715548 Views)
1 2 3 ... 835 836 837 838 839 840 841 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:42pm On Aug 06, 2022 |
Chomzy ! Oshey.. nice one |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:42pm On Aug 06, 2022 |
I just dey remember Frodd for this Igbo tunes. Generally these hms no sabi groove. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:42pm On Aug 06, 2022 |
Amaka must be in heaven now ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:42pm On Aug 06, 2022 |
Alpha Phyna
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:42pm On Aug 06, 2022 |
Chumzy knows how to whine waist sha…. Correct moves. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by damiviolet: 10:42pm On Aug 06, 2022 |
I might be wrong thou but shegzzz does not really act like womanizer.......if person get ashawo for body e no fit hide But we are still here observing sha |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oyetunde49: 10:42pm On Aug 06, 2022 |
Chomzy dey dance abeg |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Chomzyyyyyy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Chomzy have mercy on me ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
So far, Phyna and chomzy don cause the disappearance of Poor Elo ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Bella would rather rock chomzy than rock her Bobo. Lmao |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Well done Chiomzy baby |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lymelyte(m): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Reussite:Dat guy nor just join at all |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Groovy , na Beauty do you this thing ? Nonsense, so you no fit rock any yansh ? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
042! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
Amaka finally with Giddyfia Chomzy is the best dancer overall. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:44pm On Aug 06, 2022 |
Chichi and Deji. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:44pm On Aug 06, 2022 |
Chi chi is not playing tonight |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:44pm On Aug 06, 2022 |
Chomzy giving me so much joy. Very correct girl. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:44pm On Aug 06, 2022 |
Dejiiiiiii. I see you oooo Wetin Sheggz dey dance? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:44pm On Aug 06, 2022 |
carammel:chomzy na die. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by genius43(m): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
This bella outfit sha, the glasses now made it worse. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
this chi chi nyash eh ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Ekaka1:Good for him. Shebi he wants to be a player |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Lol, Deji carry Chichi, come drop her sharp sharp. 6ft.4" and you no fit carry babe pass 10 seconds? Could never be my Cross, even Bryann lasted longer |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Chichi has a mission tonight |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
One thing about Dotun is that he will dance with all the girls |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Beaty and Doyin catching up, I want to hear |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sonymax16(m): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Eloswag na mumu naa.....person wey don cast....if women gather discuss ur Matter,ur own don finish Oshokhai69: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:45pm On Aug 06, 2022 |
Give best dancers to Chichi and Chomzy. These guys are wasting music sha |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lymelyte(m): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
bentenny:Dat guy nor join at all..him fk up too much |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:45pm On Aug 06, 2022 |
I'm not feeling Groovy tonight at all |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2


