Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,189 members, 7,867,454 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 04:25 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (838) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1982455 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (835) (836) (837) (838) (839) (840) (841) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:42pm On Aug 06, 2022
Chomzy ! Oshey.. nice one
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:42pm On Aug 06, 2022
I just dey remember Frodd for this Igbo tunes. Generally these hms no sabi groove.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:42pm On Aug 06, 2022
Amaka must be in heaven now grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:42pm On Aug 06, 2022
Alpha Phyna

9 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:42pm On Aug 06, 2022
Chumzy knows how to whine waist sha…. Correct moves.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by damiviolet: 10:42pm On Aug 06, 2022
I might be wrong thou but shegzzz does not really act like womanizer.......if person get ashawo for body e no fit hide

But we are still here observing sha

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oyetunde49: 10:42pm On Aug 06, 2022
Chomzy dey dance abeg

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:43pm On Aug 06, 2022
Chomzyyyyyy kiss
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:43pm On Aug 06, 2022
Chomzy have mercy on me grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:43pm On Aug 06, 2022
So far, Phyna and chomzy don cause the disappearance of Poor Elo grin

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 10:43pm On Aug 06, 2022
Bella would rather rock chomzy than rock her Bobo. Lmao
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:43pm On Aug 06, 2022
Well done Chiomzy baby
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lymelyte(m): 10:43pm On Aug 06, 2022
Reussite:
Sheggz on policing duty tonight

Who Groovy dey dance with? grin
Dat guy nor just join at all
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:43pm On Aug 06, 2022
Groovy , na Beauty do you this thing ? Nonsense, so you no fit rock any yansh ? angry

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:43pm On Aug 06, 2022
042!

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:43pm On Aug 06, 2022
Amaka finally with Giddyfia
Chomzy is the best dancer overall.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:44pm On Aug 06, 2022
Chichi and Deji. grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:44pm On Aug 06, 2022
Chi chi is not playing tonight

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:44pm On Aug 06, 2022
Chomzy giving me so much joy. Very correct girl.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:44pm On Aug 06, 2022
Dejiiiiiii. I see you oooo


Wetin Sheggz dey dance? cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:44pm On Aug 06, 2022
carammel:
Amaka finally with Giddyfia
Chomzy is the best dancer overall.
chomzy na die.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by genius43(m): 10:45pm On Aug 06, 2022
This bella outfit sha, the glasses now made it worse.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:45pm On Aug 06, 2022
this chi chi nyash eh tongue
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:45pm On Aug 06, 2022
Ekaka1:
So far, Phyna and chomzy don cause the disappearance of Poor Elo grin
Good for him. Shebi he wants to be a player
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:45pm On Aug 06, 2022
Lol, Deji carry Chichi, come drop her sharp sharp.

6ft.4" and you no fit carry babe pass 10 seconds? Could never be my Cross, even Bryann lasted longer

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:45pm On Aug 06, 2022
Chichi has a mission tonight

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:45pm On Aug 06, 2022
One thing about Dotun is that he will dance with all the girls

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:45pm On Aug 06, 2022
Beaty and Doyin catching up, I want to hear
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sonymax16(m): 10:45pm On Aug 06, 2022
Eloswag na mumu naa.....person wey don cast....if women gather discuss ur Matter,ur own don finish
Oshokhai69:


He’s doing his best to avoid Phyna. So anywhere you see Phyna look the opposite direction. You will find Elo hiding there cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:45pm On Aug 06, 2022
Give best dancers to Chichi and Chomzy.


These guys are wasting music sha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lymelyte(m): 10:45pm On Aug 06, 2022
bentenny:
Sheggz try allow Bella to enjoy her self nah
Every 15 mins U wan hug her sad sad
Dat guy nor join at all..him fk up too much
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:45pm On Aug 06, 2022
I'm not feeling Groovy tonight at all

(1) (2) (3) ... (835) (836) (837) (838) (839) (840) (841) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.