Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,118 members, 7,849,495 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 10:35 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1190) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1966142 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1187) (1188) (1189) (1190) (1191) (1192) (1193) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 1:24am On Aug 12, 2022
Dotun and Rachel

Dotun sef wan cum
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:24am On Aug 12, 2022
KNIGHTBlaed:


Leave baba na, him dey rock bone dey happy. We no go blame am sha, those oyinbo people wey he grow up with, na this kind Bella yansh them dey carry, he fit don dey used to bonny yansh
grin grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hadeaks(m): 1:24am On Aug 12, 2022
There must be something about tonight's party or maybe it is the drinks. All the girls ti wa online. Rock anybody rockable.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Thryphosa(m): 1:24am On Aug 12, 2022
Dotun and Rachel
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:24am On Aug 12, 2022
COOL10:
Sheggz has finally gotten the 'less than 5 seconds' kiss he has been looking for

He don do am before and it lasted for more than 5 seconds certainly !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:24am On Aug 12, 2022
Deji abeg try grind Doyin abeg grin grin grin
e nor fair cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:24am On Aug 12, 2022
OROSUNBOLB:
Why does Chichi's yansh look artificial to me ?

Because it is …

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Thryphosa(m): 1:25am On Aug 12, 2022
Diana na one man mopol, she rarely dances with anybody
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KNIGHTBlaed(m): 1:25am On Aug 12, 2022
Giddy grin grin grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 1:25am On Aug 12, 2022
The way Giddyfia dey grab Rachel yansh...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 1:25am On Aug 12, 2022
Giddy dey rob Rachel ass ni Sha

Is like something is brewing BTW these two
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 1:25am On Aug 12, 2022
KNIGHTBlaed:
Make BigBrother tell this Bella to go sleep inside jare. See as she be like underage. Girl no just carry anything for body, dey shake bone up and down
grin grin ..u wicket
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:25am On Aug 12, 2022
Grab that ass Giddy wink
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:26am On Aug 12, 2022
Giddy is rocking Rachy very nicely !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 1:26am On Aug 12, 2022
I pity this pool
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:26am On Aug 12, 2022
Diana is lonely,chai !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:27am On Aug 12, 2022
Giddy na vibe abeg cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by majamajic(m): 1:27am On Aug 12, 2022
Level 2 should come see what is call pool party , Amaka and phyna still peeping

7 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KNIGHTBlaed(m): 1:27am On Aug 12, 2022
Thryphosa:
Diana na one man mopol, she rarely dances with anybody

Who wan rock yansh wey no dey shake na... Mama body too stiff grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 1:27am On Aug 12, 2022
Wow
That dance routine was lit

Eloswag

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:28am On Aug 12, 2022
OROSUNBOLB:


He don do am before and it lasted for more than 5 seconds certainly !

Hmm, Okay oh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by majamajic(m): 1:28am On Aug 12, 2022
OROSUNBOLB:
Diana is lonely,chai !

She is a kinda has fears , her body no go sweet for bikini
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:28am On Aug 12, 2022
Who will now help Doyin's business ?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 1:28am On Aug 12, 2022
Deji cannot move again

I can bet anything say that guy don cum
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:28am On Aug 12, 2022
This camera man no sabi work.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hadeaks(m): 1:29am On Aug 12, 2022
With the way the girls have been very free tonight, it is a travesty that Allysyn is the only girl Adekunle danced with. The guy needs special deliverance. He is under some bondage and he loves it.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 1:29am On Aug 12, 2022
Rosebloom:
Wow That dance routine was lit
Eloswag
Dope asf

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by majamajic(m): 1:29am On Aug 12, 2022
Chichi is hot , she is free

Rocking everyone with her big nyash

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:29am On Aug 12, 2022
na pool party be this...level 1 with the class and vibes

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:30am On Aug 12, 2022
COOL10:


Those ones try too but Chomzy's grinding skills cheesy...

I feel your point.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:30am On Aug 12, 2022
majamajic:
Level 2 should come see what is called pool party , Amaka and phyna still peeping
Level 2 nor too get babes with yansh nah...no be their fault grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 1:31am On Aug 12, 2022
Rosebloom:
Wow
That dance routine was lit

Eloswag


Pillar12:


Dope asf


MasterSteps:
Best 'proper' dancer in the history of BBN

Eloswag
I have said it, Eloswag is the best dancer to ever grace the BBN show

2 Likes

(1) (2) (3) ... (1187) (1188) (1189) (1190) (1191) (1192) (1193) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.