BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1203) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2753120 Views)
1 2 3 ... 1200 1201 1202 1203 1204 1205 1206 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 11:06am On Aug 12, 2022 |
UncannyGenius:Walahi she don fall patapata, she likes the London swag |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:07am On Aug 12, 2022 |
badinfluence:Yeah I'm aware. He lost a lot of votes simply by not actively participating in a lot of tasks this week. I dey always talk am say make you no come this show make anybody dey tell you say you too do, you too show yourself, house full, if you no too show yourself, how dem wan take see you? The people wey dey tell you say you too do, they sef dem wan too do, but you dey block their shine. If he likes let him not ginger, any how wey he wan be, I believe in his gift, and there is more than one way to win on this show. I hope he has better weeks coming in. This week, wetin hold am down na outside machinery, but outside machinery can only do so much for you if you're not in people's faces constantly. I no go lie, I was heavily disappointed by how much of a backseat he took, but I'm hoping being safe on Sunday will get him back to his gingered self. If not....I no sha dey support people wey fit fade post show ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 11:07am On Aug 12, 2022 |
Eeghe:The guy is underrated no cap |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MzCherry(f): 11:08am On Aug 12, 2022 |
My list Phyn,, Khalid Bryan Groovy Ileb |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:10am On Aug 12, 2022 |
IGoComotYaTeeth:She lacks exposure. Dem hold am too much for house, so, she never learnt how to detect frauds. Dem go deal with her for that ship, she will turn to zombie. When Sheggz tells her "jump", she will jump. Their little tiff yesterday was just signs of what is to come. The only thing is that, as he dey do her, he dey do himself too. He will never be able to shake off those allegations against him. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 11:10am On Aug 12, 2022 |
Amillionnn:Aeboookah, if our questions above are too many for you, in summary please ask Allysun why she is finding it difficult to directly tell Adekunle that she is not into him? ![]() Damn, the reactions in the house will be hilarious to watch… ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 11:10am On Aug 12, 2022 |
MzCherry:U again ![]() The way u go collect wotowoto here eeeh if this turns out false ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:11am On Aug 12, 2022 |
He knows his laugh is somehow, reason for his name Eeghe: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:11am On Aug 12, 2022 |
kUNLEMYBARBECUE:She say na her list, no be actual voting result. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 11:11am On Aug 12, 2022 |
Top 2 will likely be Hermes and Phyna The arrangement is what I don't know . I need Hermes to be up next week. Any goat can predict the bottom 2 this week . But na the arrangement we go use know who get real source. If e sure for you post the full list with your chest .
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:12am On Aug 12, 2022 |
Demnan:His name is because his full name is Gideon. I don't think he realises how annoying his laugh can be. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 11:12am On Aug 12, 2022 |
safarigirl:Her list from where ![]() She sounds so confident about it!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by endure207(m): 11:12am On Aug 12, 2022 |
Bro let dis girl rest nah nah game everybody dey play, no take am personalIGoComotYaTeeth: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 11:13am On Aug 12, 2022 |
MzCherry:Groovy wey almost beat good for nothing Bryann that can't win anything ?
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:13am On Aug 12, 2022 |
IGoComotYaTeeth:Right from Day 1. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:14am On Aug 12, 2022 |
Oh... thiugh its being giddy. Well, his name becomes him safarigirl: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 11:14am On Aug 12, 2022 |
I need Ebuka to start posting the full results again. People will join bandwagon no matter what ? This half and half is encouraging many lies and delusions .
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:14am On Aug 12, 2022 |
Demnan:Also add “self aware” lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:15am On Aug 12, 2022 |
If Khalid no chop that last, then your entire prediction can be discarded. No sha change mouth tomorrow na my own. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:15am On Aug 12, 2022 |
Yes... Eeghe: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:15am On Aug 12, 2022 |
kUNLEMYBARBECUE:She call am "my list" it can even be a list of anything, even her favourite housemates |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 11:17am On Aug 12, 2022 |
HIGHESTPOPORI:E reach to ask!! Please what was her response? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:18am On Aug 12, 2022 |
After that fraud came here and confidently said last season that Yousef topped Cross, I no know why anybody go still dey believe the tales by moonlight wey he dey talk. Talk say my Cross come 4th because of hating, in a week he topped. Shalaye Master ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:19am On Aug 12, 2022 |
MamBi:Make una leave that babe Before she started all this her movement, Kess adviced her not to have sex, and she went ahead to do that. He is wasting his time, he should leave her alone. The best thing they can hope for now as regards her, is for that guy to leave and it would be so unfair to him, because he truly is an asset to the house. The next best thing is for her to leave. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:19am On Aug 12, 2022 |
kUNLEMYBARBECUE:Dem go still lose until bad luck Agbero Phyna and Amaka the disappointing pig leaves the House. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 11:19am On Aug 12, 2022 |
safarigirl:Unlike you I'm brave enough to post with my chest. If e sure for you post your own list from top to bottom. . ...or forever remain silent .
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by damiviolet: 11:21am On Aug 12, 2022 |
MizzD:Thank you |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 11:21am On Aug 12, 2022 |
safarigirl:He knows. In one of his gists, he talked about how his sister(s) react to his laugh…. Said it got to a stage where they laugh at his laugh… ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:23am On Aug 12, 2022 |
MamBi:Maybe the laugh sef na tactic wey he go use stand out. Na make the thing no backfire. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 11:24am On Aug 12, 2022 |
safarigirl:And that's why you're pained , because you've tried so hard to get people to stop believing me and you can't. ![]() Imagine if you put that energy in actually bettering your writing skills. ....your erotic fictions wouldn't be collecting crickets in a stock pile ![]() Chimamanda aka Gani Fawehinmi....madam barrister ![]()
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosalinda1988(f): 11:24am On Aug 12, 2022 |
You need to start accepting the truth dear as PLENTY SHALAYE NO DEY FULL BASKET....one thing is certain @ DStv multichoice already knows the winner with this week's voting result Phyna dey win this money if her leaking mouth doesn't change the dynamics of the game safarigirl: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 11:24am On Aug 12, 2022 |
UncannyGenius:Chai ![]() Alyson e no go better for u ooo |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2

, I stay amazed at the childlike way he does that
