Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,529 members, 7,850,808 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1967977 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1228) (1229) (1230) (1231) (1232) (1233) (1234) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheMainMan: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
giddyfia |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Brownsun(f): 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Aguwanyi:No be lie 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FIGARO00: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Abeg wetin dey dotun head na! What is this oooo?!!! Adekunle no even bother to wear shoe. Abeg no swag jare. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nozino: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
What is this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Level 2 accepting the voter’s cards oh let’s hope they fill it now… Eish, this singing oh.. Different sha… Thank you Rachel for joining Giddyfia… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Brownsun:...my tired is tired of them.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Diana's outfit is cool |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Asabe4(f): 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Music would have been better na? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
This 1 na live band |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fairygeh(f): 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Instead make them allow the song biggie wanted to play jeje Epic fail 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
Giddy you are blocking the models 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:24pm On Aug 12, 2022 |
This self music no plum abeg....so noisy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
They are sure going to loose..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
FIGARO00:Hahahahahahahahahahahhahahaha Na the bow tie for me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Who is modeling, who is singing, who doing what.. Kai |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Music from the speakers would have been better than this trash na |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Euphoria19: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Level 1, only una use una hand do una selves Kwakwakwakwa, see as giddyfia dey breathe lol 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Giddy is running out of breadth 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by wman(m): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
I thought they would even play the guitar. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by greatlinda(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Level 1 could've used music |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
This one go sing tire today 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Why didn’t they request for last last by Burna boy instead of this embarrassment 3 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Music concert. Burna boy don shut down O2 arena. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Asabe4(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Over sabi wan kill these ones ooo 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 7:25pm On Aug 12, 2022 |
I tire. And giddy is just walking in front of the models. Them done fail effortlessly. Using swear words as well. Radio for done screen those words out thatigboman1: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
LOL Ohhhhh chim ohhhhhhhhh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Brownsun(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Comedy show 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Make I just dey here they laugh Omo level 2 outfits is beautiful 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Level 1 no try at all... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
The trash Nigerians consume as good music. "I Need Igbo and Shayo oh?". Dust bin music 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 7:25pm On Aug 12, 2022 |
Giddy wan die |
(1) (2) (3) ... (1228) (1229) (1230) (1231) (1232) (1233) (1234) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |