BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2519) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2640028 Views)
1 2 3 ... 2516 2517 2518 2519 2520 2521 2522 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 7:29pm On Aug 29, 2022 |
Thank you so much Bella ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Bella Baby perfect nominations Adekunle and Chizzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Amaka can go, I no send… |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Wetin Doyin dey do dis hms wey we nor dey see |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheMainMan: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Thank GOD chizzy cannot be evicted coz omooo ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Ekuke wey Chizzy call Bella pain her sha. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Vote Phyna
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 7:30pm On Aug 29, 2022 |
IghravweIG:Biggie kuma no talk anything |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Bella really on Odekunle matter ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(mod): 7:30pm On Aug 29, 2022 |
So a fan favourite could leave tonight? Who has the highest nomination so far? Ambber unbanned |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Chizzy is tied with Amaka I wonder wetin Biggie go do this night...... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ariyke: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Oh! my doyin ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Yuneehk:I don't even know My point is that I didn't know they had issues |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 7:30pm On Aug 29, 2022 |
Husband and wife put Chizzy for mind. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:30pm On Aug 29, 2022 |
wman:Thanks ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana Face ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
dominique:Doyin & Amaka so far |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 7:31pm On Aug 29, 2022 |
1stSonOfLucifer:Sheggz sef get e own for body. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana say na eheey |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Opemipo011: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Aunty Diana never disappoints in the diary room |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bunny19: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
NozinoGroup:We won't |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana nominates Chichi and Deji |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana nominates Chi chi and deji |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Expert17: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Big Mother ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana nominates Chichi and Deji |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Diana nominates Chi chi and Deji |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Romanoff:Abeggi. Same Chizzy wey dey talk am for their face yesterday night say him go nominate Bella and Sheggz. And pliz,na Bella finish him dat night |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:31pm On Aug 29, 2022 |
Titaniumental:Exactly. Just like I didn't know sheggz and Diana talk |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheMainMan: 7:32pm On Aug 29, 2022 |
diana na spec o for real... na just her age make people no reason her for that house... see skin |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:32pm On Aug 29, 2022 |
fitzmayowa:Any nomination for Chizzy is null |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:32pm On Aug 29, 2022 |
carammel:Same way he put dem for brain |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2

