Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,346 members, 7,819,232 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:07 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2519) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1947234 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2516) (2517) (2518) (2519) (2520) (2521) (2522) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 7:29pm On Aug 29, 2022
Thank you so much Bella cheesy cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:30pm On Aug 29, 2022
Bella Baby perfect nominations
Adekunle and Chizzy grin kiss

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:30pm On Aug 29, 2022
Amaka can go, I no send…

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:30pm On Aug 29, 2022
Wetin Doyin dey do dis hms wey we nor dey see

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheMainMan: 7:30pm On Aug 29, 2022
Thank GOD chizzy cannot be evicted coz omooo grin grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:30pm On Aug 29, 2022
Ekuke wey Chizzy call Bella pain her sha.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 7:30pm On Aug 29, 2022
Vote Phyna

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 7:30pm On Aug 29, 2022
IghravweIG:

I saw it too.


Biggie kuma no talk anything
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:30pm On Aug 29, 2022
Bella really on Odekunle matter grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 7:30pm On Aug 29, 2022
So a fan favourite could leave tonight? Who has the highest nomination so far?

Ambber unbanned
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:30pm On Aug 29, 2022
Chizzy is tied with Amaka I wonder wetin Biggie go do this night......
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ariyke: 7:30pm On Aug 29, 2022
Oh! my doyin embarassed

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:30pm On Aug 29, 2022
Yuneehk:

Well, Diana mentioned his name last week. Or she didn't?
I don't even know
My point is that I didn't know they had issues
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 7:30pm On Aug 29, 2022
Husband and wife put Chizzy for mind.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:30pm On Aug 29, 2022
wman:
Sheggz look fine in this outfit.

Thanks smiley

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana Face grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:31pm On Aug 29, 2022
dominique:
So a fan favourite could leave tonight? Who has the highest nomination so far?

Ambber unbanned
Doyin & Amaka so far
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 7:31pm On Aug 29, 2022
1stSonOfLucifer:


Biggie kuma no talk anything
Sheggz sef get e own for body.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gatecrash123: 7:31pm On Aug 29, 2022
grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana say na eheey
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Opemipo011: 7:31pm On Aug 29, 2022
Aunty Diana never disappoints in the diary room

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bunny19: 7:31pm On Aug 29, 2022
NozinoGroup:
Vote Phyna
We won't
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana nominates Chichi and Deji
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana nominates Chi chi and deji
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Expert17: 7:31pm On Aug 29, 2022
Big Mother
cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana nominates Chichi and Deji
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:31pm On Aug 29, 2022
Diana nominates

Chi chi and Deji

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:31pm On Aug 29, 2022
Romanoff:
Ekuke wey Chizzy call Bella pain her sha.
Abeggi.

Same Chizzy wey dey talk am for their face yesterday night say him go nominate Bella and Sheggz.

And pliz,na Bella finish him dat night

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:31pm On Aug 29, 2022
Titaniumental:

Nor be everything we dey sup for inside dat house we dey see
Exactly. Just like I didn't know sheggz and Diana talk

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheMainMan: 7:32pm On Aug 29, 2022
diana na spec o for real...

na just her age make people no reason her for that house...


see skin

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 7:32pm On Aug 29, 2022
fitzmayowa:
Chizzy is tied with Amaka I wonder wetin Biggie go do this night......

Any nomination for Chizzy is null
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:32pm On Aug 29, 2022
carammel:
Husband and wife put Chizzy for mind.
Same way he put dem for brain

1 Like

(1) (2) (3) ... (2516) (2517) (2518) (2519) (2520) (2521) (2522) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.