Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls (1110 Views)
| Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 5:29am On Sep 30, 2022 |
My hand no dey for those who want to kill Asuwaju Bola Tinubu on top presidency mata. Na by force? I don hear say the man say he no dey do again but those witches and wizards wey surround him dey collect im money no gree. Now upon the pampers wey im dey wear, the doctors don add another load to his waist. Abeg, pity Tinubu, no kill am before im time. |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SlavaUkraini: 5:35am On Sep 30, 2022 |
Don't mind those wicked people.... They know that the Notorious Drug Baron is not Physically and Mentally Fit for the Presidency but they Join him to Sing Emi Lokan. Kasim Shetimma, the Boko Haram Founder would take advantage of the stupidity of Tinubu's supporters and Poison Tinubu las las. Then Boko Haram would be in charge of the Nation. |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Wawelexy(m): 5:49am On Sep 30, 2022 |
You are the only wicked person I see here OP... You no want make people follow chop the money wey him loot? |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Towncrier007(m): 5:59am On Sep 30, 2022 |
North4Obi23:So you open thread for this |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 6:48am On Sep 30, 2022 |
Towncrier007:Yaza yi? Make we dey remind them say our hands no dey |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SmellyNyash: 7:00am On Sep 30, 2022 |
This is a serious problem oh. This man need rest for God's sake |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SensualMan: 7:02am On Sep 30, 2022 |
The stench alone. Tinubu now stinks. Tueh! |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Urheadmaster(m): 7:23am On Sep 30, 2022 |
How desperate some people can be still baffles ![]() Tinubu is not physically fit But guy man insist that it is his turn ![]() |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Amb1045(m): 7:31am On Sep 30, 2022 |
Lol. Tinubu and APC currently. Money dee flow
|
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 12:23pm On Sep 30, 2022 |
This is serious ooo |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 3:32pm On Sep 30, 2022 |
Pity bat oooo |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by KanwuliaExtra: 3:40pm On Sep 30, 2022 |
APC Agbado Pampers Catheter |
| Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 8:43am On Oct 01, 2022 |
Wahala |
Breaking: Finally, Tinubu Declares His Assets • Finally: Tinubu Choses Female Runing Mate • CCB Denies Report Of Missing Tinubu’s Case File • 2 • 3 • 4
Video: Erosion Damages Onitsha-owerri Road, Makes It Dangerous To Drive Through • What Is Ngige's Problem? • Plateau State Declared Public Holiday Ahead Of APC Presidential Campaign Flag Of
