BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (4005) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2767465 Views)
1 2 3 ... 4002 4003 4004 4005 4006 4007 4008 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Shout out to DJ pretty play She's killing it. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Abeg who be the female DJ? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Wait, Ilebaye fine pass Bella sha. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Errrrrmmm Groovy far away from the former Level 2 guys...... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Christy O looks so muchhhh like Esther of Pepper dem.. Hian the semblance is maaadd |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by khady255: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
100naira:They did |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Gorimapa dey make me laugh. Chomzy and Elo, well done Abeg, shey dis bella get breast at all, asking respectfully. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Hermes and Allyson ship no sail lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
AutoChick4U:GiddyfiA...lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Hermes looking chiefly |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by demmy66: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Damikjay:na khalid wear black agbada and ear ring that makes him look like gidifia.. his dressing don confuse me...been looking for him too |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Finalists, make una dance nahhhh…. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
CollidgeEffect:
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
fitzmayowa:Before nko? 2 of his nemesis dey close ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by demmy66: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Ambber:na khalid wear black agbada and ear ring that makes him look like gidifia.. his dressing don confuse me...been looking for him too |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Gentlefury: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Chibueze my nigga!!!! But wait o, Deji why do you look underdressed? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(mod): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
I'm so happy that Beauty was included in the party, past disqualified housemates were normally exempted |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Modella dey enter my eyes o |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Beauty is really a beautiful problem sha..
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Romanoff:Dem be mate? Make Una nr dy disrespect the babe |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
I never see Rachel and giddy together oh! I thought Rachel said she was respecting boundaries cos of giddy. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
khady255:ok |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
fitzmayowa:Na dis one dey surprise me oh…. Maybe he is following biggie’s rules to the tee? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by missidy: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
iamyemiakins post pictures of the party and mention me. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by duduade(m): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Racheal abi Rackel acting weird I am sure Doyin is asking Amaka some therapy questions cause I am sure she must ask Bella will complain about Shegzy s weird behavior after this party |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
I dey wait for 10pm so dem quick start party tonight.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Eloswag, pharmasavi, Chizzy, Hermse dotun and groovy all jumping up and down ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
MamBi:Dotun has seen the Khalid Video. e be like say dem both no send Am again |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Giddyfia come? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Daniella facing the reality of having 2 ex-husbands and potential 3rd on the show ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:57pm On Oct 01, 2022 |
The female evicted Housemates. Even the male I'm so impressed, everyone dressed to the nines. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 9:57pm On Oct 01, 2022 |
Na this Beauty they said she's the most beautiful in this set.. Hmnnnnn I comment my reserve oooo |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 2 guest(s)
the semblance is maaadd

.