Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,448 members, 7,812,372 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 12:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1938757 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (4002) (4003) (4004) (4005) (4006) (4007) (4008) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Shout out to DJ pretty play She's killing it. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Abeg who be the female DJ? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Wait, Ilebaye fine pass Bella sha. 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Errrrrmmm Groovy far away from the former Level 2 guys...... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
Christy O looks so muchhhh like Esther of Pepper dem.. Hian the semblance is maaadd |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by khady255: 9:53pm On Oct 01, 2022 |
100naira: They did |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Gorimapa dey make me laugh. Chomzy and Elo, well done Abeg, shey dis bella get breast at all, asking respectfully. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Hermes and Allyson ship no sail lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
AutoChick4U: GiddyfiA...lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Hermes looking chiefly 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by demmy66: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Damikjay:na khalid wear black agbada and ear ring that makes him look like gidifia.. his dressing don confuse me...been looking for him too |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 9:54pm On Oct 01, 2022 |
Finalists, make una dance nahhhh…. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
CollidgeEffect: 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
fitzmayowa: Before nko? 2 of his nemesis dey close |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by demmy66: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Ambber:na khalid wear black agbada and ear ring that makes him look like gidifia.. his dressing don confuse me...been looking for him too 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Gentlefury: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Chibueze my nigga!!!! But wait o, Deji why do you look underdressed? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
I'm so happy that Beauty was included in the party, past disqualified housemates were normally exempted 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Modella dey enter my eyes o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:55pm On Oct 01, 2022 |
Beauty is really a beautiful problem sha.. 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 9:55pm On Oct 01, 2022 |
I never see Rachel and giddy together oh! I thought Rachel said she was respecting boundaries cos of giddy. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
khady255:ok |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
fitzmayowa: Na dis one dey surprise me oh…. Maybe he is following biggie’s rules to the tee? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by missidy: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
iamyemiakins post pictures of the party and mention me. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by duduade: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Racheal abi Rackel acting weird I am sure Doyin is asking Amaka some therapy questions cause I am sure she must ask Bella will complain about Shegzy s weird behavior after this party 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
I dey wait for 10pm so dem quick start party tonight.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Eloswag, pharmasavi, Chizzy, Hermse dotun and groovy all jumping up and down |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
MamBi:Dotun has seen the Khalid Video. e be like say dem both no send Am again 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Giddyfia come? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 9:56pm On Oct 01, 2022 |
Daniella facing the reality of having 2 ex-husbands and potential 3rd on the show 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:57pm On Oct 01, 2022 |
The female evicted Housemates. Even the male I'm so impressed, everyone dressed to the nines. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 9:57pm On Oct 01, 2022 |
Na this Beauty they said she's the most beautiful in this set.. Hmnnnnn I comment my reserve oooo 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (4002) (4003) (4004) (4005) (4006) (4007) (4008) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |