Fish And Crab Soup In Peru - Food (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Fish And Crab Soup In Peru (57494 Views)
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:00am On Oct 16, 2022 |
You should. People are friendly, great food. The women no dey do shakara. ![]() GavelSlam: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:02am On Oct 16, 2022 |
I would, but there's a long list of people ahead of you wey don beg. So na turn by turn, when it's your turn, I go call your name. BelieveThat: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:02am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:04am On Oct 16, 2022 |
Google go tell you, but I posted the dollar amount. Peru soles is around 3.90 to 1 dollar. I hope that helps. Evilblackman: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:05am On Oct 16, 2022 |
Oga wetin you mean? Me I no rich o! I just dey manage small small. Honchoslim16: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:06am On Oct 16, 2022 |
But I said at the beginning to turn on close caption, then you will see the translation. Bigleaf1006: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:07am On Oct 16, 2022 |
Yes, so make people for Naija realize their blessings o! Dejitops: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:09am On Oct 16, 2022 |
Oga Stargangz na you get money o! Me I just dey manage o! When e finish I go begin drive taxi lol Stargangz: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:09am On Oct 16, 2022 |
Na so o! With this Nuclear war dem de talk about, I better enjoy shap shap. Stevenson20: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by Honchoslim16(m): 12:10am On Oct 16, 2022 |
naijamanyoutube:Haha Imma bring the ghetto to the light, can't leave em' stuck in the dark |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:10am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:11am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:14am On Oct 16, 2022 |
I have no clue about visa! I just hand my US passport to immigration, they scan it and tell me welcome. No questions asked! I came to Peru from Uruguay. I had a 3 hours layover in Argentina. Check out my YouTube to follow my journey. I will be watching the World Cup from Brazil!!! wink2015: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:15am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:17am On Oct 16, 2022 |
Ok I got you! I will make sure to take pictures of those just for you. They have a lot. Benitoh: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:17am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:19am On Oct 16, 2022 |
Which one be that one? lol I no dey develop anything o! FakeIgboJew: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:19am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:21am On Oct 16, 2022 |
lol Thank you o! I be won put hand, but after reading your comment I come repent. Thank you o! You saved me from doing evil. lol AmazingELixir: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:21am On Oct 16, 2022 |
Fish we sweet die! ![]() Oceanjagaban: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:21am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:24am On Oct 16, 2022 |
lol I enjoy the thing die. I totally understand how different people see different food. Sacrifice full Naija, so you relate it to it. Others self wey no know Naija food, they think it looks ugly. But I be Mr. worldwide so I'm able to adapt. KosiGee: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:25am On Oct 16, 2022 |
Thank you! I even said it at the beginning of the video to turn it on because the interview is in Spanish. fx45: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:26am On Oct 16, 2022 |
lol If they were not, they are now. ![]() Samantha123: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:28am On Oct 16, 2022 |
That's true, but lucky me the only place I compare it to is good old USA. So food is cheap here for me. Same with accommodation. nedekid: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:29am On Oct 16, 2022 |
Dem no know that here o! I drank the soup and eat the fish, crab and squid. 8stargeneral: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:30am On Oct 16, 2022 |
Thank you. It's been a long time I've not really spoken Yoruba. Ilaje1: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:31am On Oct 16, 2022 |
I no understand o! Panda7: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:36am On Oct 16, 2022 |
It's called Chita Loca Cebicheria Restobar, the address is Jirón Carabaya 750, Lima 15001, Peru. You can look them up online self. brandsoncharlie: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:36am On Oct 16, 2022 |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:38am On Oct 16, 2022 |
Mo n korin funwon won jo si! ![]() nairayouthcom: |
| Re: Fish And Crab Soup In Peru by naijamanyoutube(op): 12:38am On Oct 16, 2022 |
Too bad dem no get Amala for here. Chummynoni: |
500 Naira Goat Meat Pepper Soup In Kaduna (pictures/video) • See #500 Pepper Soup In Kaduna (video/pictures) • Naija Man Makes The Best Okra Soup In Brazil! (pix) • 2 • 3 • 4
See The Big Meat I Killed In My Yam Farm Today (pictures) • Different Varieties Of Noodles Prepared By Me. • 15 Ways Of Drinking Garri


.