Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (16) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 (39345 Views)
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 Reply (Go Down)
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Iliveforever(m): 7:32pm On Oct 16, 2022 |
Lamasta:It’s called from grass to grace |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Athemisia: 7:35pm On Oct 16, 2022 |
Angelfrost:Selfishness, and he won highest assist last season... Oga u nor Sabi watch match ![]() |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Chaos14: 7:35pm On Oct 16, 2022 |
Fira09:Double tears today kyase angelfrost dfrost fergie001 lets comfort him |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Athemisia: 7:36pm On Oct 16, 2022 |
Lamasta:Did one still dey talk?? Abeg hide ur face... |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Realguyman1(m): 7:37pm On Oct 16, 2022*. Modified: 7:58pm On Oct 16, 2022 |
Lamasta:Bros, man city f*ck up big time. Man city spoil my show today . |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Iliveforever(m): 7:38pm On Oct 16, 2022 |
See as thread dey very lively and opor opor |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Realguyman1(m): 7:39pm On Oct 16, 2022 |
donforeign:Na now una know say everyday nor be the same, abi? When man city fans go dey make mouth up and down, u go think say wether their players na robot. Useless man city |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Okbaba: 7:39pm On Oct 16, 2022 |
Wordson:
|
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by bigjackass: 7:40pm On Oct 16, 2022 |
Bloooody:rip |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Realguyman1(m): 7:41pm On Oct 16, 2022 |
Lamasta:Bros man city spoil my show today. For wetin man city do me today ehn, winning champions go long for them. |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Laggafin: 7:44pm On Oct 16, 2022 |
spencekat:Who be dis one na?? Am I de one dat pronounced death sentence on him?? Or he did it by himself for himself alone.. ![]() |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by iLegendd(m): 7:46pm On Oct 16, 2022 |
Bloooody:Be careful. |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by mvem(m): 7:49pm On Oct 16, 2022 |
Haymus007:everybody wrote us off...even liverpool fans were not too hopeful especially when we see lineup Na Anfield factor sha...#YNWA |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Godwin5766(m): 7:52pm On Oct 16, 2022 |
iLegendd:haha kilode |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 7:54pm On Oct 16, 2022 |
Chaos14:Mitcheeew I’m fine sha |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Abdelux223: 7:56pm On Oct 16, 2022 |
Reussite:Like mine thought also sey na only them. Them wan turn premier league to farmers league |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Chaos14: 7:59pm On Oct 16, 2022 |
Kyase:liverpool chelsea are smiling man u is neutral and man city and barca are sad. very great day for me |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by ambitiouschap17: 8:02pm On Oct 16, 2022 |
Bloooody:On top stupid football game. |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by INVINCIBLECSP1(m): 8:09pm On Oct 16, 2022 |
Snapchat:Arsenal will be displaced from top 4 by November ending. Bookmark this post |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 8:11pm On Oct 16, 2022 |
Chaos14:Yeye ![]() |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Simplyartie: 8:13pm On Oct 16, 2022 |
Bloooody:you better not sleep tonight. anyway if you do greet Moses and Abraham for me and if they ask you what happened tell them Salah and Liverpool happened. ![]() |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Snapchat: 8:13pm On Oct 16, 2022 |
INVINCIBLECSP1:Lmao. Wishful thinking! |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by JasonScoolari: 8:14pm On Oct 16, 2022 |
fergie001:How E be now? Go lick your wound bro.... By the way, it's Playmaker14 not Playmaker1 YNWA!!! |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by INVINCIBLECSP1(m): 8:19pm On Oct 16, 2022 |
Snapchat:Arsenal will discover crude oil after world cup |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Agbebakun22: 8:19pm On Oct 16, 2022 |
Cherrybae:mumu no be say person weh dey insult chelsea fans in chelsea trend be this. U get problem and na mental one |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Snapchat: 8:20pm On Oct 16, 2022 |
INVINCIBLECSP1:Na till after the World Cup again? Next be next week as usual? Na wetin una go talk till may be that. |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Graceunlimitedd(m): 8:38pm On Oct 16, 2022 |
Bloooody:long time guy, you still dey? |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Graceunlimitedd(m): 8:40pm On Oct 16, 2022 |
korm2me:no dey talk Nonsense. keep believing Nonsense superstition |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by awujoolasola(m): 8:41pm On Oct 16, 2022 |
Iliveforever: |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Athemisia: 8:49pm On Oct 16, 2022 |
MuMuOnBail: ![]() And we surely won today... ⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽ LFC FOREVER YNWA |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Iliveforever(m): 8:50pm On Oct 16, 2022 |
[quote author=awujoolasola post=117618155][/quote]No Dey quote me cos baba wey promise 1GB dn japa ![]() |
| Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Munzy14(m): 8:50pm On Oct 16, 2022 |
Haland no chop the heart and liver today ![]() |
Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 • Leeds United Vs Arsenal (0 - 1) On 16th October 2022 • Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 • 2 • 3 • 4
Barcelona Fc Vs Arsenal Fc ( 2005/2006 Uefa Champions League Final) • UEFA Awards Ceremony Holds Today. See Full List Of Nominees Here • Champions League Finals: How Much Does The Winner Or Looser Take Home?


oya sorry today's game is unlike City coupled with the help of VAR



