₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,662 members, 8,441,713 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 12:44 AM

Toggle theme

Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live (37469 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 14 Reply (Go Down)

Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:55pm On Oct 19, 2022
xynerise:
I am impressed today. Let's try and be winning small teams nitori olorun undecided
Abiiiiii, my brother. I dey always beg dem too grin grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:55pm On Oct 19, 2022
Must Dey blow offside
Haba
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:55pm On Oct 19, 2022
Kyase:
Good for him
Abeg wetin Fred take today? I won take am see grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:56pm On Oct 19, 2022
seunny4lif:
grin
I swear down
Just like the last UEFA match
Ahhh, den keepers dey vex now oo
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:56pm On Oct 19, 2022
Fuckingmallam45:
Abeg wetin Fred take today? I won take am see grin
Na Martinez give am one roll
But Fred is always good against spurs sha
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:57pm On Oct 19, 2022
Kyase:
Na Martinez give am one roll
But Fred is always good against spurs sha
Okay, d guy get their history for hand ba?
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by GratefulSoul27(m): 9:57pm On Oct 19, 2022
Angelfrost:
Okay... I shall get back to you when they take the lead! cool
Howfa
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Confirmedzombie: 9:58pm On Oct 19, 2022
I salute Man utd today. Very impressive performance today.

To All united fans I say BRAVO
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:58pm On Oct 19, 2022
Fuckingmallam45:
Abeg wetin Fred take today? I won take am see grin
Haba! No be say Fred bad like that na. But wetin I notice be say him dey perform beta if him dey for pitch with Rashford
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Cladez(m): 9:58pm On Oct 19, 2022
Make Chelsea just dey ready to chop beating come Saturday. grin

Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:58pm On Oct 19, 2022
Fuckingmallam45:
Okay, d guy get their history for hand ba?
How person go be so consistent if e no dey high bros grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 9:59pm On Oct 19, 2022
Kyase:
The guy wan allow our MBE prof score ooo
I no know wetin enter Fred and Shaw head today ooooo
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:59pm On Oct 19, 2022
Elanga to make it 3:0
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by TeeGentle(m): 9:59pm On Oct 19, 2022
Cladez:
Make Chelsea just dey ready to chop beating come Saturday. grin
Àbi na
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:00pm On Oct 19, 2022
fergie001:
I no know wetin enter Fred and Shaw head today ooooo
Weed from South America grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022
Fuckingmallam45:
Ahhh, den keepers dey vex now oo
Na witches and wizards matter
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022
fergie001:
I no know wetin enter Fred and Shaw head today ooooo
Weeeeeeddssss
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:01pm On Oct 19, 2022
I no Dey comfortable as Casemiro no Dey that midfield again
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:01pm On Oct 19, 2022
He be lyk say dis coach and CR7 get underground quarrel
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by crystalpapers(m): 10:02pm On Oct 19, 2022
I don dey hold Chelsea yansh down to flog on Sunday. I go turn potter to quarter guild on Sunday.
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by donforeign: 10:02pm On Oct 19, 2022
Totenham no come play match. Right from the 1st minute, dey came to be spectators.. yeye team
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 10:02pm On Oct 19, 2022
Kyase:
I no Dey comfortable as Casemiro no Dey that midfield again
My heart dey shake too grin grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by iykofias(m): 10:03pm On Oct 19, 2022
Cr7 is not happy with the win
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:04pm On Oct 19, 2022
jamesfield:
My heart dey shake too grin grin
Martinez Dey back sha
Dey short man wan kill Son grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by yellowgarri2(m): 10:04pm On Oct 19, 2022
Badadvisor:
Let's go United we can do this
we have done it boss. GGMU
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:04pm On Oct 19, 2022
iykofias:
Cr7 is not happy with the win
The coach no suppose keep am (since he knows he has no plans for him)
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:04pm On Oct 19, 2022
Cry baby-goat storms out of the stadium for not being part of the win grin grin grin
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Mikishow(m): 10:05pm On Oct 19, 2022
Kyase:
Goal

Captain Bruno
ok
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:05pm On Oct 19, 2022
donforeign:
Totenham no come play match. Right from the 1st minute, dey came to be spectators.. yeye team
i no see angelfrost, fira09 and richmand again oooo
Abeg where dfrost and yemi
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Menclothing: 10:05pm On Oct 19, 2022
Winners 6k only payment on delivery

Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 10:06pm On Oct 19, 2022
seunny4lif:
Weeeeeeddssss
Kyase:
Weed from South America grin
Better One..... cool
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:06pm On Oct 19, 2022
Confirmedzombie:
I salute Man utd today. Very impressive performance today.

To All united fans I say BRAVO
Una don start. No worry, make una dey come first. Win one lose four grin grin grin
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 14 Reply

Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 14th August 2022Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 1) On 16th December 2020Arsenal Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 1st September 2019234

UEFA Champions League: Chelsea's Victory In PicturesLiverpool Vs Chelsea (2 - 0) On 14th April 2019Manchester City Vs Arsenal - (6 - 3) On 14th December 2013