Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live (37464 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:55pm On Oct 19, 2022 |
xynerise:Abiiiiii, my brother. I dey always beg dem too ![]() |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:55pm On Oct 19, 2022 |
Must Dey blow offside Haba |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:55pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:Abeg wetin Fred take today? I won take am see ![]() |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:56pm On Oct 19, 2022 |
seunny4lif:Ahhh, den keepers dey vex now oo |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:56pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:Na Martinez give am one roll But Fred is always good against spurs sha |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:57pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:Okay, d guy get their history for hand ba? |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by GratefulSoul27(m): 9:57pm On Oct 19, 2022 |
Angelfrost:Howfa |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Confirmedzombie: 9:58pm On Oct 19, 2022 |
I salute Man utd today. Very impressive performance today. To All united fans I say BRAVO |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:Haba! No be say Fred bad like that na. But wetin I notice be say him dey perform beta if him dey for pitch with Rashford |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Cladez(m): 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Make Chelsea just dey ready to chop beating come Saturday. ![]()
|
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:How person go be so consistent if e no dey high bros ![]() |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:I no know wetin enter Fred and Shaw head today ooooo |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Elanga to make it 3:0 |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by TeeGentle(m): 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Cladez:Àbi na |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
fergie001:Weed from South America ![]() |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:Na witches and wizards matter |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
fergie001:Weeeeeeddssss |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:01pm On Oct 19, 2022 |
I no Dey comfortable as Casemiro no Dey that midfield again |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:01pm On Oct 19, 2022 |
He be lyk say dis coach and CR7 get underground quarrel |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by crystalpapers(m): 10:02pm On Oct 19, 2022 |
I don dey hold Chelsea yansh down to flog on Sunday. I go turn potter to quarter guild on Sunday. |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by donforeign: 10:02pm On Oct 19, 2022 |
Totenham no come play match. Right from the 1st minute, dey came to be spectators.. yeye team |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 10:02pm On Oct 19, 2022 |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by iykofias(m): 10:03pm On Oct 19, 2022 |
Cr7 is not happy with the win |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by yellowgarri2(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
Badadvisor:we have done it boss. GGMU |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:04pm On Oct 19, 2022 |
iykofias:The coach no suppose keep am (since he knows he has no plans for him) |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
Cry baby-goat storms out of the stadium for not being part of the win ![]() |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Mikishow(m): 10:05pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:ok |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:05pm On Oct 19, 2022 |
donforeign:i no see angelfrost, fira09 and richmand again oooo Abeg where dfrost and yemi |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Menclothing: 10:05pm On Oct 19, 2022 |
Winners 6k only payment on delivery
|
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 10:06pm On Oct 19, 2022 |
| Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:06pm On Oct 19, 2022 |
Confirmedzombie:Una don start. No worry, make una dey come first. Win one lose four ![]() |
Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 14th August 2022 • Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 1) On 16th December 2020 • Arsenal Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 1st September 2019 • 2 • 3 • 4
UEFA Champions League: Chelsea's Victory In Pictures • Liverpool Vs Chelsea (2 - 0) On 14th April 2019 • Manchester City Vs Arsenal - (6 - 3) On 14th December 2013

