₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,551 members, 8,436,261 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 02:07 AM

Toggle theme

2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa - Politics (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPolitics2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa (2329 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:23pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Abegi even Seun wey get Nairaland Sabi una baby Dem so no surprise
Hahahahaha what's this one saying
I can see salty tears flowing like milk and honey
hahahahaha
e pain am ooo
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Moh247: 11:24pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
Hahahahaha what's this one saying
I can see salty tears flowing like milk and honey
hahahahaha
e pain am ooo
You dey fear Seun nii
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Moh247: 11:25pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
Hahahahaha what's this one saying
I can see salty tears flowing like milk and honey
hahahahaha
e pain am ooo
Like Ojuckwu like Kanu like You fear fear
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:25pm On Nov 01, 2022
Moh247:
You dey fear Seun nii
what's this one saying.
stop it hunny
why are you trolling me cry
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:26pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Like Ojuckwu like Kanu like You fear fear
stop trolling me naaa
Seun hope you're seeing this cry
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Moh247: 11:26pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
what's this one saying.
stop it hunny
why are you trolling me cry
Bontafa come and see a coward oo
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:28pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Bontafa come and see a coward oo
Hahahahaha
e pain am ooo
thunder scatter Tinubu
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Moh247: 11:29pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
Hahahahaha
e pain am ooo
thunder scatter Musili and Ishola
Abeg I won go sleep jare... I even think say you get balls... Just ordinary Seun wey I mention you don dey panic
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:29pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Bontafa come and see a coward oo
we'll start our nairaland tour from tomorrow
you know as e dey be

we'll start at romance section
hahahahaha
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:30pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Abeg I won go sleep jare... I even think say you get balls... Just ordinary Seun wey I mention you don dey panic
what's this one saying ?
do I know you ?
Seun is not ordinary please
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Bontafa: 11:31pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
we'll start our nairaland tour from tomorrow
you know as e dey be

we'll start at romance section
hahahahaha
Omo I go dey follow you bumper to bumper I must laugh ooo.

Country don hard
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Moh247: 11:31pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
we'll start our nairaland tour from tomorrow
you know as e dey be

we'll start at romance section
hahahahaha
Abeg keep your trash

Cowards bore me walai
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:32pm On Nov 01, 2022
Bontafa:
Omo I go dey follow you bumper to bumper I must laugh ooo.

Country don hard
lol Moh247 know as e dey be naaa
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by NwaMamaIwota(f): 11:33pm On Nov 01, 2022
Moh247:
Abeg keep your trash

Cowards bore me walai
nooo I won't keep it
hahahahaha
e pain you baaa ?
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Bontafa: 11:33pm On Nov 01, 2022
NwaMamaIwota:
lol Moh247 know as e dey be naaa
Press e small balls .

E go begin shout .
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by AfonjaConehead: 3:19pm On Nov 02, 2022
Moh247:
Run?!

Me I get respectable parents wey even dey Nairaland as guest

Na baby factory pikin dey hide under female username
Chai!! I pity them o....I wonder how they gonn feel when someone said hot weather suppose don reset ya brain haaahahahahahahahahahahaaaaa!!!!!!!
Baaaaaahahahahahahahahaaaaa!!!!
grin grin grin
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by FuckOsuPigs: 6:38am On Nov 04, 2022
Moh247:
Run?!

Me I get respectable parents wey even dey Nairaland as guest

Na baby factory pikin dey hide under female username
Stop responding to that nwamamankita or shey na nwamamaiwota he dey call himself.

Na robotic pig grin
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by PoliciaNLand: 7:36am On Nov 04, 2022
FuckOsuPigs:
Stop responding to that nwamamankita or shey na nwamamaiwota he dey call himself.

Na robotic pig grin
mynd44 lalasticlala Seun Dominique nlfpmod
Rule 2
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Bontafa: 11:30am On Nov 04, 2022
FuckOsuPigs:
You're using your 5th monicker to report me shey? The modes would do well by investigating all your monickers and see the insane comments you make here. I can confirm to all of them that you're one of those using several monickers here on Nairaland to promote ethnic hate.
Shatap
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by PeterObi4LP: 11:36am On Nov 04, 2022
kestolove95:
D mugus go fall for this one again
Obi is our option. But if Obi can't have it, let Atiku win. Tinubu is unelectable
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by FuckOsuPigs: 11:36am On Nov 04, 2022
Bontafa:
Shatap
Sad that some of us know you? grin
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by Bontafa: 11:43am On Nov 04, 2022
FuckOsuPigs:
Sad that some of us know you? grin
Kile Lei ?

U normal?
Re: 2023: Igbos will Be Properly Placed In Govt – Okowa by FuckOsuPigs: 2:21pm On Nov 04, 2022
Bontafa:
Kile Lei ?

U normal?
We should be asking you that question. Are you?
1 2 3 Reply

2023: Igbos Will Dump PDP If Atiku Wins Ticket — Ohanaeze2023: Igbos Need Tinubu To Produce Nigeria’s Next President – OhanaezeOkorocha: 'Igbos Will Lose More If Nigeria Breaks Up'234

"Be Patient With My Dad" -Seyi Tinubu [Nigerians React]Outrage As Akpabio Hosts Iftar On Easter MondayNigeria Is IMPROVING Under The Tinubu Administration