Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo - Politics (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo (21287 Views)
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Ireportlive: 3:56pm On Nov 08, 2022 |
![]() E choke |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by DSC7: 3:56pm On Nov 08, 2022 |
This op bullion van share don dey make am ment..... Just dey pollute cyber space with his rubbishh write ups,,, Tinupoo pooo licker... |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Olaolex: 3:57pm On Nov 08, 2022 |
JASONjnr:Wetin be cracked screen symbian phone again nah. Una vawulence don reach another level o |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Godispeace: 3:58pm On Nov 08, 2022 |
Peter Obi in osun state ![]() wetin u dey smoke JASONjnr: |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by ufuosman(m): 3:59pm On Nov 08, 2022 |
Dem try |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by jamace(m): 3:59pm On Nov 08, 2022 |
oikirodah:#OperationRetireThePoliticalJobbers. #ChopTheMoneyVoteWisely
|
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by lhordspy: 4:00pm On Nov 08, 2022 |
obyno82:Where is your evidence, Mr adult |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Gourdoinc(m): 4:00pm On Nov 08, 2022 |
only ?? |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by heysquare(m): 4:02pm On Nov 08, 2022 |
JASONjnr:Small time you go tell us say na Obi Buhari go cast hin vote for |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by BATified2023: 4:02pm On Nov 08, 2022 |
BossGerald:I finally push u out of your shell So u are a flat headed akpu munching gorilla |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Simply69(f): 4:03pm On Nov 08, 2022 |
Let's vote wisely come 2023. |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by OfficialAPCNig: 4:04pm On Nov 08, 2022 |
Yoruba regional candidate ![]() |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by juman(m): 4:05pm On Nov 08, 2022 |
From the look of things, there is no serious opposition against tinubu. |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by BATified2023: 4:08pm On Nov 08, 2022 |
ednut1:even u wey to chop dey hard u dey form dangote |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by porthouse7(f): 4:17pm On Nov 08, 2022 |
lhordspy:belle go just dey turn Dem, zombies noise kinda dying down gradually |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Minjim: 4:17pm On Nov 08, 2022 |
Peter Obituary should come and win 50% of Southwest
|
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by NavasBit: 4:17pm On Nov 08, 2022 |
Support winning team. Tinubu for president too sure . Obi should try again after 8 years |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Roboto11: 4:18pm On Nov 08, 2022 |
JASONjnr:This one choke you. Oga stop crying.
|
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by porthouse7(f): 4:19pm On Nov 08, 2022 |
BossGerald:cos ur phone is half screen |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by imrany20(m): 4:20pm On Nov 08, 2022 |
His Excellency Asiwaju Bola Ahmed Tinubu |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by porthouse7(f): 4:20pm On Nov 08, 2022 |
BossGerald:na Igbo dey wail pass for this country ooo |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by obembet(f): 4:23pm On Nov 08, 2022 |
May the best candidate win |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Pakute: 4:25pm On Nov 08, 2022 |
ednut1:Tinubu is not responsible for the failure of your life, blame the laziness of your father. |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Pakute: 4:27pm On Nov 08, 2022 |
obembet:Wetin happen to Atiku? |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Goodnigga: 4:27pm On Nov 08, 2022 |
lhordspy:are you bitter, is Obidient are the only people in the race? Why are you bent on PO, call other people na |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by obembet(f): 4:30pm On Nov 08, 2022 |
Pakute:Check my page, I have answered everything related to politics |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by PassingShot(m): 4:32pm On Nov 08, 2022 |
JASONjnr:Where una dey find this una uncommon sense sef? A lot of people in every BAT crowds will vote Obidient? ![]() |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by senatordave1(m): 4:33pm On Nov 08, 2022 |
obembet:Theres no how tinubu won't win,so much resources and capacity.even without his knowledge, people all over the countruy are heavily campaigning for him |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by femi31: 4:33pm On Nov 08, 2022 |
Truth must be told the way this man is campaigning without looking back He might likely win this election |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Romanoff(f): 4:34pm On Nov 08, 2022 |
femisplash:Na your sisters you spos love-vendor to them as maids since na hunger dey motivate your choice of candidate. ![]() |
| Re: Osun Women Organise Walk For Tinubu In Osogbo by Oduduwa707: 4:36pm On Nov 08, 2022 |
Useless & Shameless Bastards! ![]() |
Osun Women Reject And Cursed Tinubu (video) • Epe Residents Organise Walk For Tinubu/Shettima (Video) • Supporters Organise Walk For Peter Obi In Kastina (Pictures) • 2 • 3 • 4
Thugs Have Invaded Our Obingwa Local Government Office In Abia State - INEC • Gboko Killings: Police DPO Under Interrogation —CP • Fayose: Daura Lobbied Me Twice To Support Buhari



