EPL Chatroom - All Discussions - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (811) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › EPL Chatroom - All Discussions (4438619 Views)
1 2 3 ... 808 809 810 811 812 813 814 ... 7712 Reply (Go Down)
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:44pm On Nov 20, 2022 |
TrebleChamp:We dey vex right now. Even the spectators we hired to clap sef don tire Bunch of inorganic fans |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Roland17(m): 5:45pm On Nov 20, 2022 |
How much dem pay those ones wen dey just up and down for stands? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Donjazet2: 5:46pm On Nov 20, 2022 |
This pidgin commentary dey give me joy. ![]() Abeg who be the commentator? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 5:46pm On Nov 20, 2022 |
Qatar has Iran as neighbors Iran might do something funny at this world cup |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:47pm On Nov 20, 2022 |
[color=royalblue]Netherlands go use this Qatar statpad ehn Chineke Nna![/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Emmynator(m): 5:47pm On Nov 20, 2022 |
BanyXchi:You cant be sure about that. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:47pm On Nov 20, 2022 |
Roland17:Pay kwanu? Person dey with koboko dey flog those who no jump well |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:48pm On Nov 20, 2022 |
izzou:And Messi Depay to win Balon dor breaking the record of goal scored in one game |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 5:48pm On Nov 20, 2022 |
raumdeuter: ![]() Shey dem wan win World Cup before ni... |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by PDPGuy: 5:48pm On Nov 20, 2022 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Roland17(m): 5:49pm On Nov 20, 2022 |
raumdeuter: I believe you since you dey there live!! |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:49pm On Nov 20, 2022 |
PDPGuy:[color=royalblue]Wake up [/color]https://www.youtube.com/watch?v=QBvuOxnrQAM |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by iamoyindamola(m): 5:49pm On Nov 20, 2022 |
raumdeuter:They keep going backwards As if they didn't train together |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:49pm On Nov 20, 2022 |
PDPGuy:Don't sleep wake up |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 5:51pm On Nov 20, 2022 |
Mehn, I no go mind convert to Islam because of these Arab women ooo |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:51pm On Nov 20, 2022 |
iamoyindamola:I see one attempt to press Ecuador goal kick and just one guy dey run around like madman while the others just sat back |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:51pm On Nov 20, 2022 |
[color=royalblue]Na this kind group Portugal suppose dey Make Pendu just statpad with Qatar and Senegal. Chai[/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:52pm On Nov 20, 2022 |
seankafor:Arab women dey stadium? And you saw their face and body? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Roland17(m): 5:52pm On Nov 20, 2022 |
iamoyindamola:Dem need to defend the 2 goals they have conceded. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:52pm On Nov 20, 2022 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by afrodoc2: 5:52pm On Nov 20, 2022 |
TrebleChamp:I never reach there. Will land in a couple of days. We will be staying offshore in order to test the seaworthiness of a few vessels, so hopefully what happens in the sea stays in the sea. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 5:53pm On Nov 20, 2022 |
raumdeuter:Dem wear their normal hijab naa E no go bad if Arab woman carry belle for me ![]() These people have rich culture |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Roland17(m): 5:53pm On Nov 20, 2022 |
Thank God say e miss am because VAR for no look am despite being offside. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by iamoyindamola(m): 5:54pm On Nov 20, 2022 |
Ali is a boy |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:54pm On Nov 20, 2022 |
Instead of heading the ball this guy nosed the ball |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by EmmanuelScott1(m): 5:55pm On Nov 20, 2022 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:55pm On Nov 20, 2022 |
seankafor:Make e no be teenage boy dem package inside hijab |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:55pm On Nov 20, 2022 |
[color=royalblue]Slot wey better country go occupy, Qatar just waste am UCL >>>>>> WC ![]() Nonsense[/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 5:55pm On Nov 20, 2022 |
afrodoc2: ![]() Sha be very careful, it is a big crime to do their women. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Unlimited22: 5:56pm On Nov 20, 2022 |
How did this team become Asian champions? ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by iamoyindamola(m): 5:56pm On Nov 20, 2022 |
Roland17:Ecuador are not even playing anything spectacular |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 5:56pm On Nov 20, 2022 |
seankafor:Na death by hanging you dey play with so.. |
EPL: De Gea Signs New Contract With Manchester United • EPL: Guardiola Reveals Why Man City Defeated Man United • DOWNLOAD Highlight:chelsea Vs Crystal Palace 3-1 (epl) • 2 • 3 • 4
Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" • Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: izzou(m), Ihebu4chelsea(m) and 24 guest(s)
...


