₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,382 members, 8,430,735 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 12:46 AM

Toggle theme

England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 - Sports (8) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEngland Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 (43844 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 17 Reply (Go Down)

Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:55pm On Nov 21, 2022
Wetin Iran dey defend...
Na wa ....
If na to launch missile, Dem sabi..yeye
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:56pm On Nov 21, 2022
Natbrowny:
Pls don't insult us from 1920s..that camera is from 1780s.

Take correction abeg grin
I dn tje correction.. thank you grin grin grin
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Drrnie(m): 2:56pm On Nov 21, 2022
BBC go use Iran catch cruise today
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by BABANGBALI: 2:56pm On Nov 21, 2022
membranus:
You go pay?
I've already paid her, I don't buy things on credit from her
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by BABANGBALI: 2:56pm On Nov 21, 2022
donforeign:
Wetin Iran dey defend...
Na wa ....
If na to launch missile, Dem sabi..yeye
no mind dem
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:56pm On Nov 21, 2022
Iran na useless country... Iran n Qatar na to gain points grin grin grin grin
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by yemzone(m): 2:57pm On Nov 21, 2022
SPAMBOX7:
Why dem come add 14 minutes as injury time when dem no waste time. Abi is there anything I am not understanding?
The Association of Referees said something like this. It's already happening. Don't be shocked if you see 50 min. LoL grin
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by dadabashua1(m): 2:57pm On Nov 21, 2022
donforeign:
Wetin Iran dey defend...
Na wa ....
If na to launch missile, Dem sabi..yeye
missile that will still hit own goal... sad
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Senator777: 2:57pm On Nov 21, 2022
[quote author=SPAMBOX7 post=118569553]Why dem come add 14 minutes as injury time when dem no waste time. Abi is there anything I am not understanding? [/quote
time wasted by the injured keeper
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by LagosIsForIgbos: 2:57pm On Nov 21, 2022
What kind of nonsense is this?
14 mins extra time?
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by membranus: 2:58pm On Nov 21, 2022
BABANGBALI:
I've already paid her, I don't buy things on credit from her
She be girl? I thought say Mynd44 na man.
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:58pm On Nov 21, 2022
Am not watching second half .. let me keep my stream for Senegal .. Iran na yeye grin
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by olumzzz(m): 2:58pm On Nov 21, 2022
SPAMBOX7:
Why dem come add 14 minutes as injury time when dem no waste time. Abi is there anything I am not understanding?
Iran GK was injured for more than 10 mins
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by LagosIsForIgbos: 2:58pm On Nov 21, 2022
yemzone:
The Association of Referees said something like this. It's already happening. Don't be shocked if you see 50 min. LoL grin
Abi them threaten the referees?
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:58pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
What kind of nonsense is this?

14 mins extra time?
Iran waste time well well . Keeper get injury
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by SPAMBOX7: 2:59pm On Nov 21, 2022
[quote author=Senator777 post=118569615][/quote]He barely 5 minutes sef. He no suppose reach 14 nah
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by LagosIsForIgbos: 2:59pm On Nov 21, 2022
donforeign:
Am not watching second half .. let me keep my stream for Senegal .. Iran na yeye grin
England done and dusted!
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by BABANGBALI: 2:59pm On Nov 21, 2022
membranus:
She be girl? I thought say Mynd44 na man.
she is SHIM
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by LagosIsForIgbos: 3:00pm On Nov 21, 2022
donforeign:
Iran waste time well well . Keeper get injury
OK. I come dey fear.
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 3:00pm On Nov 21, 2022
yemzone:
The Association of Referees said something like this. It's already happening. Don't be shocked if you see 50 min. LoL grin
stop lying n misleading d public... Iran keeper was injured and dey delayed for over 10mins.. d reason why they added 14 mins..
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by JimohMomoh: 3:01pm On Nov 21, 2022
donforeign:
Wetin Iran dey defend...
Na wa ....
If na to launch missile, Dem sabi..yeye
Hahaha...

My phone almost fell off my hand
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by yemzone(m): 3:01pm On Nov 21, 2022
donforeign:
stop lying n misleading d public... Iran keeper was injured and dey delayed for over 10mins.. d reason why they added 14 mins..
Ok
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign:
And that's a wrap ..

Me no dey watch second half. Waste of time . Iran na yeye.. live stream.
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by sprints1: 3:04pm On Nov 21, 2022
ominilongest:
Portugal
England
Brazil
Germany
France

If u dey watch football very well u go know say Messi and co con mark register Dem no get anything to offer world football

This is world cup not copa america...

If any of d above mentioned catch Argentina name wotowoto e go collect.

Even Croatia go kill m talkess of France
Argentina will flog all of them wetin england Germany france dey play except Brazil the rest are trash shey France wey Denmark beat wotowoto or Germany and england wey Hungary Bea wotowoto
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Ray07(m): 3:04pm On Nov 21, 2022
ConsciousMan01:
no disrespect to the two teams, but they are no match to this england team in squad quality
where you wan come place Serbia?
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 3:04pm On Nov 21, 2022
JimohMomoh:
Hahaha...

My phone almost fell off my hand
no mind Dem, very annoying set of people.. if na to threaten people with drone and missle, Dem no go show Dem Dt one, play ball na, dem dey mumu.. they have left dem behind grin
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by ModCaller: 3:04pm On Nov 21, 2022
Reference:
No sir. Pidgin is a form of english with deep roots going back many years before you or I existed. Nothing wrong with it. Just another west african language.

What I am saying is that I am mono lingual, that's all. I don't speak it. I don't particularly like it and I feel that as long as english remains the language of the world it's purest form is what I should be speaking to the best of my ability.
English the language of the world? How old are you?
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by ALFADOS(m): 3:05pm On Nov 21, 2022
Reference:
No sir. Pidgin is a form of english with deep roots going back many years before you or I existed. Nothing wrong with it. Just another west african language.

What I am saying is that I am mono lingual, that's all. I don't speak it. I don't particularly like it and I feel that as long as english remains the language of the world it's purest form is what I should be speaking to the best of my ability.
you're loaned
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Nobody:
It is a good thing for Iran to lose.

The problem with many of them small countries...football is a function of what you put into it. If you are not putting in investment, investment, investment, you may qualify for the world cup, you may even reach quarter final...but you won't do well.

The thing is, Iran will go home and forget the lessons.

That goes for every other small country.

Modifed

Investment is not just money, it is time, effort, reforms, etc. It also may mean investing more in things like child and adolescent health, and so on.
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Parkflash(f): 3:06pm On Nov 21, 2022
dat Bellingham headshot burst my brain ehn...
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by Fulmigati: 3:06pm On Nov 21, 2022
Iran is ranked 20th in FIFA world rankings.
Re: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by maxwell530(m): 3:07pm On Nov 21, 2022
ominilongest:
Portugal
England
Brazil
Germany
France

If u dey watch football very well u go know say Messi and co con mark register Dem no get anything to offer world football

This is world cup not copa america...

If any of d above mentioned catch Argentina name wotowoto e go collect.

Even Croatia go kill m talkess of France
I'm sure you said this before Argentina play Italy the European champion
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 17 Reply

Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022Wales Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (0 - 2) On 25th Nov 2022Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022234

Wenger To Replace Mourinho At Manchester UnitedMan Utd Reach Agreement With Rangnick To Become Interim Manager - The AthleticPochettino Reacts To Messi’s Handshake Snub After Substition Against Lyon