Crime Lurking Through My Mind!! - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Crime Lurking Through My Mind!! (726 Views)
| Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 3:27pm On Nov 24, 2022 |
I swear to God if before the end of this year i still can't find a manageable work of even less than 50k monthly, i'm involving fully into crime.. DAMN THE CONSEQUENCES! LAS LAS EVERYBODY GO DIE AND PEOPLE GO COLLECT RUGGEDLY. |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 3:34pm On Nov 24, 2022 |
Me don tire to beg!! Boys wey i senior even for the same STREET dem dey catch out well, everybody dey hail dem! that one no even be issue, my mates dem most don build houses, cars even marry join. me juz dey here dey JONZ like say na me SIN pass. |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 3:42pm On Nov 24, 2022 |
I swear to God Almighty, my son just close from school now they expect something to eat from me, nothing like food or money for my hand. i don turn STREET BEGGAR. with tears for my eyes, anybody fit reason wetin he/she wan reason but me @DAS1MAMA aka 1MAMA no send any CRITICS. |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by ibechris(m): 4:40pm On Nov 24, 2022 |
How old are u? |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Patriotsleague: 4:44pm On Nov 24, 2022 |
How many can you kill before you are killed? |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 5:20pm On Nov 24, 2022 |
ibechris:35 |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 5:21pm On Nov 24, 2022 |
Mapiblo34:which way abeg brother!! I swear i fit do anything now like dis! |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 5:23pm On Nov 24, 2022 |
Patriotsleague:TILL THEN. but not all crimes involves killing.. |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by ljoh: 5:33pm On Nov 24, 2022 |
We are going into hardship all over the world, it will last for years until the current world system ends. |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by Das1mama(op): 5:47pm On Nov 24, 2022 |
ljoh:which WORLD? |
| Re: Crime Lurking Through My Mind!! by ljoh: 6:38pm On Nov 24, 2022 |
Das1mama:The Western hegemony |
Okeite: I Have Made Up My Mind (pics) • I Just Saw Another Paedophile Lurking • US Reporters Robbed Of Their Equipment While Filming Documentary On Crime • 2 • 3 • 4
Please Ojata Lagos Is On �now, Soldiers Shooting, (short Video) • South West Islamic Group: We Support Child Marriages • Ritualist Caught On Camera In Port Harcourt