Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,251 members, 7,860,579 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 12:55 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 (25086 Views)
Spain Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022: (1 - 1) On 27th Nov 2022 / Nigeria Vs Germany: FIFA U17 Women's WC Third Place Match (3 - 2) pens / Nigeria Vs Germany : FIFA U-17 Women's World Cup ( 1 - 2) On 11th Oct 2022 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by HimName: 10:20pm On Dec 01, 2022 |
O boy! See Morocco see Spain. 6 Likes 1 Share |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:20pm On Dec 01, 2022 |
Numerouno94: I be Snapchat. Anytime I give them wotowoto dem dey quick report the account Anyway, I’m looking forward to tomorrow 2 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Softmirror: 10:21pm On Dec 01, 2022 |
Swanzi: ABEG REST!!! 1 Like |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Numerouno94(m): 10:22pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest: I wonder ooo. Na their clinche n dat ooo. Any small thing "Ronaldo is richer than ur generation" lol. Na inferiority complex dey worry them. 5 Likes 1 Share |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by blowjohn(m): 10:22pm On Dec 01, 2022 |
U see that south Korea vs Portugal eh... South Korea go win. South Korea and Japan have the most stubborn and persistent squad in football. It was a miracle Ghana best south Korea cos tje last 10 mins of that game saw more crosses than the entire match 8 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Olumighty123(m): 10:24pm On Dec 01, 2022 |
aktolly54: Yellow cards 2 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:24pm On Dec 01, 2022 |
Numerouno94: Since they no get wetin to use brag about Pendu again . The fraud dey starve them. 2 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:25pm On Dec 01, 2022 |
blowjohn: I’m not religious oh, but Amen to this! 4 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Numerouno94(m): 10:25pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest: So na u b Snapchat? I luv this Bro that ur Snapchat Moniker dey give them sleepless night. Bro I swear u dey pepe dem. I dey read ur comments dey laff die. I promise u a bottle of beer 2mao for that. Quote me 2mao. 2 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:27pm On Dec 01, 2022 |
Numerouno94: I no come dey drink beer sha, but thanks for the offer bro 3 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by ojehmario1969(m): 10:29pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest: On top your mother goat. Since your papa no teach you football stats go dey Masturbate for any football thread anyhow. Ewu!!! Nothing u know for football 2 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Nonswa(m): 10:32pm On Dec 01, 2022 |
So that Musiala guy na Nigerian . Mehn, I like that boi..him good. 2 Likes 1 Share |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by wiseone28: 10:32pm On Dec 01, 2022 |
Brazil cup 1 Like |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by TheCongo2: 10:33pm On Dec 01, 2022 |
HimName: Is that a threat |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:34pm On Dec 01, 2022 |
ojehmario1969: It’s obvious you inherited your stupidity from the useless mother wey born you with her smelly toto. How you go ever get sense when na watery sperm form you. Useless being, proudly displaying his generation trait of lunacy on the internet. |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Softmirror: 10:34pm On Dec 01, 2022 |
seunny4lif: WHO WERE THE EVENTUAL WINNERS OF THE CUP WITH REGARDS TO YOUR LIST ABOVE?! |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by TheCongo2: 10:36pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest: Pinterest, where is this coming from bro. We suppose to be here chilling |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by ojehmario1969(m): 10:39pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest: Goat Goat head Oga u b goat |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Akuruoulo(m): 10:40pm On Dec 01, 2022 |
Thinking ARGENTINA WOULD THRASH AUSTRALIA MAKES PESSI FANS THINK THEY ARE WINNING THE WORLD CUP. |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Starzo: 10:40pm On Dec 01, 2022 |
Rahkman:Portugal won't get past round of 16 Mark my words |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by ojehmario1969(m): 10:41pm On Dec 01, 2022 |
Nonswa: I swr the boy dey inform. Na only m dey carry the german team. E pain me say e no get world cup goal |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by aktolly54(m): 10:41pm On Dec 01, 2022 |
Olumighty123:yes that's correct |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Skmoda360(m): 10:42pm On Dec 01, 2022 |
Nonswa:Yoruba father and German mother with polish origin. |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by oliverano: 10:43pm On Dec 01, 2022 |
motionarena: Self sabotage at the highest level like FIFA world cup can lead to lifetime ban from all footballing activities by FIFA. This is not NPL or December league 5 Likes |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Busayy23: 10:44pm On Dec 01, 2022 |
Abeg this game no enter? coz I no understand sportybet o
|
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by blowjohn(m): 10:44pm On Dec 01, 2022 |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Akuruoulo(m): 10:44pm On Dec 01, 2022 |
Pinterest:The last time i checked , 1 mr pessi setted a record yesterday. |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:46pm On Dec 01, 2022 |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:47pm On Dec 01, 2022 |
TheCongo2: Lol. I no dey look for trouble o, but I sabi give am . I’m chilled boss. 1 Like |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by Pinterest: 10:48pm On Dec 01, 2022 |
blowjohn: Normal level 1 Like |
Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by mrkings84(m): 10:48pm On Dec 01, 2022 |
Morocco knocked out Belgium while Japan knocked out Germany. What a WORLD CUP? Africa's chances of getting to last 4 got increased!! |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)
Watford Confirm The Signing Of Emmanuel Dennis / Messi Facing Possible Two Year Ban For CONMEBOL Corruption Comments / Nigeria Vs Croatia: What Advice Would You Give To Coach, Rohr?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |