Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,947 members, 7,817,783 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:31 PM

Have You Ever Overdosed On Colorado?? - Health (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Have You Ever Overdosed On Colorado?? (5514 Views)

17-year-old Boy Dies In Ondo After Smoking ‘colorado’ / I Overdosed on Caffeine help!!! / Soldier Goes Haywire After Smoking Colorado (Video, Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 11:18pm On Dec 26, 2022
Borntosmoke:
Amateur too full here abeg!!! All this people ain't Real G. Small Colorado dey shake u. I started smoking Colorado when I was 13yrs nothing do me. I just Know I slept for 2 days like a ghost. After that it has been a normal thing. But I prefer loud and mpuri Miri to Colorado. I can smoke collorado 10 times a day and nothing go do me. If you get any sure plug wey I fit buy loud for cheap price. Someone should Hala me. If I no smoke waiting I gain
Dey here Dey make mouth! Colos no be Wetin dem dey use Dey play! And na ice go kill you last last
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 11:20pm On Dec 26, 2022
SultanOfPuna:

Some people brain don die since
Nothing fit move them again
grin Omooooo
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by SultanOfPuna: 11:28pm On Dec 26, 2022
AppleMusicPlug:

Dey here Dey make mouth! Colos no be Wetin dem dey use Dey play! And na ice go kill you last last
How person go dey brag say him dey smoke colorado
Out of all achievements wey full this world
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 11:39pm On Dec 26, 2022
Godsongang:


Boss ajeh colos no dey high me again, he just be like normal weed now. Make introduce another thing jare


I tell you bro, me and my guy dey finish 4 stick of Colos within 3hrs with skuchies o

Make dem jus introduce new strain
My chick for Yankee dey chop one strain there, anytime we dey do VC, if she carry one puff, na cough straight, I dey look for that kind strain here, maybe it fit get me high
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Kantebets(m): 11:56pm On Dec 26, 2022
Mazzatov:



I tell you bro, me and my guy dey finish 4 stick of Colos within 3hrs with skuchies o

Make dem jus introduce new strain
My chick for Yankee dey chop one strain there, anytime we dey do VC, if she carry one puff, na cough straight, I dey look for that kind strain here, maybe it fit get me high
na pawpaw u smoke

No be original colo u take

3 Likes

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Rooneyboy(m): 4:49am On Dec 27, 2022
CoronaVirusRelo:


Lucky you!

Stay away from all forms of drugs! Kills people everyday!



No be everything them dey tell person.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Rooneyboy(m): 4:53am On Dec 27, 2022
SultanOfPuna:

Seriously, Colorado is demonic
Even that stupid bitch that gave it to me was acting weird sometimes which I ignored because I wanted to knack her
If I had know earlier that she smokes Colorado regularly. I for don cancel her since
I'm grateful I didn't die that day. It was really close like In the middle of life and death

I understand what you went through. Even the hallucinations that comes weeks/months/years after ain't no joke.

It messes up with the brain, big time.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 5:50am On Dec 27, 2022
SultanOfPuna:

How person go dey brag say him dey smoke colorado
Out of all achievements wey full this world
I tire… be like e never reach where e take beg God once
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 6:11am On Dec 27, 2022
Mazzatov:


No mind am
Him brain no carry am
Me still dey look for strain wey fit high me pass Colos
Me and my dey chop Colos here steady


Chop Colos and use am bang, 2hrs I no go cum
I still don’t understand how some guys will smoke and last long
I have tried
Weed
Az
Loud
I Still cum normal but I will be very happy like mumu… lol
Only TM 100mg can do the magic for me

1 Like

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Hardcore11: 6:48am On Dec 27, 2022
ominilongest:
CO na For CEOs...if ur brain no fit carry m even a Puff go make u loose it in a sec
But as me dey like this I don dey on 1 stick.
And I don dey roll another 1 like this like this.
mugu na achievement
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Hardcore11: 6:52am On Dec 27, 2022
Borntosmoke:
Amateur too full here abeg!!! All this people ain't Real G. Small Colorado dey shake u. I started smoking Colorado when I was 13yrs nothing do me. I just Know I slept for 2 days like a ghost. After that it has been a normal thing. But I prefer loud and mpuri Miri to Colorado. I can smoke collorado 10 times a day and nothing go do me. If you get any sure plug wey I fit buy loud for cheap price. Someone should Hala me. If I no smoke waiting I gain
noise maker come smoke 1 full tie of colos for my front. Stop ranting here na so una dey decive pipo children.

1 Like

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by uchman(m): 7:52am On Dec 27, 2022
ominilongest:
CO na For CEOs...if ur brain no fit carry m even a Puff go make u loose it in a sec
But as me dey like this I don dey on 1 stick.
And I don dey roll another 1 like this like this.

Baba you be low key, na matches you still dey use?
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by ominilongest(m): 8:19am On Dec 27, 2022
uchman:


Baba you be low key, na matches you still dey use?
As Long as e light my kpoli ma nigha.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 8:20am On Dec 27, 2022
Kantebets:
na pawpaw u smoke

No be original colo u take


Lol
No time for argument
So paw paw don look like Colos abi
Abi dem don dey sell Colos inside papa paw bag
Una go jus dey cap nonsense
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 8:21am On Dec 27, 2022
Smartguyboy:

I still don’t understand how some guys will smoke and last long
I have tried
Weed
Az
Loud
I Still cum normal but I will be very happy like mumu… lol
Only TM 100mg can do the magic for me

Da 100mg tm no con dey work for me
Our body dey wired differently

1 Like

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 8:34am On Dec 27, 2022
Mazzatov:


Da 100mg tm no con dey work for me
Our body dey wired differently

Lol
Na so nah if I take 200mg I no go cum for 2-3 days so I have to learn how to make the 100mg work for me after taking it wait like 2-4 hours befor it will set for magic and make sure you eat before taking it.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:08am On Dec 27, 2022
Kantebets:
na pawpaw u smoke

No be original colo u take

Who be this one?? Guy colos na like cigarette to me nw, sey u know since when I don dey smoke aaam. U think say na everybody go be like u
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:11am On Dec 27, 2022
Mazzatov:



Lol
No time for argument
So paw paw don look like Colos abi
Abi dem don dey sell Colos inside papa paw bag
Una go jus dey cap nonsense

Leave the guy. No mind aam.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Godsongang: 9:12am On Dec 27, 2022
Mazzatov:



I tell you bro, me and my guy dey finish 4 stick of Colos within 3hrs with skuchies o

Make dem jus introduce new strain
My chick for Yankee dey chop one strain there, anytime we dey do VC, if she carry one puff, na cough straight, I dey look for that kind strain here, maybe it fit get me high

I go like that kind thing o. Make I just dey on my highness, no disturbance and distraction. We gas enjoy life make life no go enjoy us aswear.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Kantebets(m): 9:12am On Dec 27, 2022
Borntosmoke:


Who be this one?? Guy colos na like cigarette to me nw, sey u know since when I don dey smoke aaam. U think say na everybody go be like u
na diluted colo u take

No be raw colo cos that one u no fit puff 7 back to back
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:14am On Dec 27, 2022
AppleMusicPlug:

Dey here Dey make mouth! Colos no be Wetin dem dey use Dey play! And na ice go kill you last last

Even though I prefer loud than kolos. Kolos na still small smoke to me. Sey make I buy one for u make u test aaam??
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:15am On Dec 27, 2022
Kantebets:
na diluted colo u take

No be raw colo cos that one u no fit puff 7 back to back

Ok. They cap ur nonsense goo!!!
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 9:15am On Dec 27, 2022
Borntosmoke:


Even though I prefer loud than kolos. Kolos na still small smoke to me. Sey make I buy one for u make u test aaam??
I Dey smoke colos normally…. I never pass out once because I Dey puff loud join
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:16am On Dec 27, 2022
AppleMusicPlug:

I Dey smoke colos normally…. I never pass out once because I Dey puff loud join
U don get aam
For now, na only loud and arizona I dey smoke. I don't see any benefit colos dey give.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Crystalom5: 10:13am On Dec 27, 2022
We wey never smoke before just dey look

1 Like

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 10:36am On Dec 27, 2022
Smartguyboy:

I still don’t understand how some guys will smoke and last long
I have tried
Weed
Az
Loud
I Still cum normal but I will be very happy like mumu… lol
Only TM 100mg can do the magic for me
I guess ur body works differently.. One stick of loud and i'm going an hour on a broad..
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 10:47am On Dec 27, 2022
I took it once and i losed myself for some couple of min or maybe hours. Na only God knw.. As in i was playing ps4 with my guys wey pad dey my hand.. My guy i no knw when i zone out. Na my guy voice naim carry me come back to reality... Mah no lie u, i was fvcking scared. I gatz drop pad go sleep for one side.. Since then if i hear colos, i don japa..

2 Likes

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 1:04pm On Dec 27, 2022
Godsongang:


I go like that kind thing o. Make I just dey on my highness, no disturbance and distraction. We gas enjoy life make life no go enjoy us aswear.

Bro I swear, I feel you
That is how I live my life this day, the moment I realised we only gat to live once, even if you do good na death go end am, if you do bad na death go end am
I promise myself to always enjoy every moment of my life, no time for hating or bad belle,
Hustle for my money, keep looking good
Take care of your families and you good man
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Akinfemmy(m): 1:22pm On Dec 27, 2022
NDLEA taking notes. I don't know we've alot of drug addict for nairaland
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by RZArecta(m): 1:53pm On Dec 27, 2022
SultanOfPuna:
I won't forget what I saw when I passed out..
I had a very vivid hallucination
I found myself in a very dark world
I saw 3 tall men on black on black with long hats facing me.
The skies where dark and black stuufs like soothe were falling from it like rain. Dust was flying like a tornado it was like an apocalypse universe.

These 3 men were wearing hats from old century like 18th century. All black on black
They were debating something about me.
Like they were talking to each other then all of a sudden look at me as if they are making a decision about me.
That was the last thing I remember
Then I woke up immediately
The dream or hallucination was short

But when I woke up everywhere was dark. It was already around 9 to 10 pm. The overdose,happened around 4 to 6pm
My room was scattered and disorganised. Bitch had gone strangely she didn't take any of my stuffs. She even left her shoes and undies.

I blocked that hoe and whenever I see her in campus. I go just find way run.
Later found out what I smoked was Colorado.
I swore to never talk to that hoe again in my life.
be very careful what you put into your system. At least you've learnt your lesson. Spiritualists and occultists over the ages have used psychoactive drugs as a means to communicate with spirit entities even scientists from all over the world aren't left out. Those entities you saw are documented about even in America and some people say they're the real Men in Black whom the film was made after. Colorado is something you should NEVER try again. Search for this YouTube video below, you'll have an idea of what I'm talking about

Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 2:30pm On Dec 27, 2022
Silentgroper:
I guess ur body works differently.. One stick of loud and i'm going an hour on a broad..
3-4 puffs of loud I am okay anything more than that na small madness indoor.
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 2:33pm On Dec 27, 2022
Smartguyboy:

3-4 puffs of loud I am okay anything more than that na small madness indoor.
Lmao.. Loud no be colos.. My niggaz dey go 12 sticks in a day.. But na puff puff pass things...

(1) (2) (3) (4) (Reply)

National Health Insurance Scheme And State Own Hospitals. / 3 Best Multivitamins For Babies And Toddlers ... Mothers tell us your experience / Hiv Cure

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.