₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,349 members, 8,445,045 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 11:53 AM

Toggle theme

15k Well Spent(photo) - Food (9) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFood15k Well Spent(photo) (51504 Views)

1 2 3 ... 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Re: 15k Well Spent(photo) by Danjumabjass: 1:12pm On Jan 08, 2023
Yeah but these chickens are decayed
Re: 15k Well Spent(photo) by Nobody: 1:34pm On Jan 08, 2023
mmsen:
What kind of chicken are you buying for 12k? huh
I wonder seriously
Re: 15k Well Spent(photo) by Nobody: 1:36pm On Jan 08, 2023
saintruky:
D fowl d OP display na old layers... For my side na 2k dem dey sell each... Sellers dey even ring bell ontop d fowl sef... But u see that plantain alone fit reach 8-10k...

E fit possible say na black market na op take buy d items...
But na old layers dey sweet pass na...and dem dey mature well
Re: 15k Well Spent(photo) by intruder15(m): 3:55pm On Jan 08, 2023
Enemyofpeace:
I just came back from the market now. See all I bought for Fifteen thousand naira.
Na baby chicken be that?
Re: 15k Well Spent(photo) by LagosLMIS: 6:10pm On Jan 08, 2023
The Lagos State Government is introducing a Labour Market Information System that will provide job seekers with up-to-date information on the skills that are in demand in the local labor market. We would like jobseekers (employed, unemployed, underemployed, freelancer) to fill in this survey via this link:

https://www.research.net/r/FXNXXJ8

Your participation in this survey will be very much appreciated and your responses will be kept confidential. The survey should take approximately 10-15 minutes to complete.

Thank you in advance for your time and assistance. Your input is greatly appreciated.

PS: Only Lagos State Residents should fill this survey.
Re: 15k Well Spent(photo) by babajero(m): 10:30pm On Jan 08, 2023
Enemyofpeace:
I just came back from the market now. See all I bought for Fifteen thousand naira.
Abeg that thing na pidgins abi na foul be that?
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:06am On Jan 09, 2023
babajero:
Abeg that thing na pidgins abi na foul be that?
na turkey
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:09am On Jan 09, 2023
intruder15:
Na baby chicken be that?
na turkey. Imported turkey
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:12am On Jan 09, 2023
DAYTOR:
Please give us break down on what you buy.

No dey lie give us now.
If no be lie which market you go?
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:13am On Jan 09, 2023
BigCowHornn:
You have not said your location in all this
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:13am On Jan 09, 2023
Kylce042:
In this our Nigeria they’re selling eggs 120 how? where b this ?
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:14am On Jan 09, 2023
georgeufi:
Armed robber
Barau! Onyeori!!
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:17am On Jan 09, 2023
Kylce042:
In this our Nigeria they’re selling eggs 120 how? where b this ?
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:20am On Jan 09, 2023
benqo01:
WHICH GUN U CARRY GO D MARKET?
AK47
Re: 15k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 1:21am On Jan 09, 2023
Ken4Christ:
It's possible after Christmas.

Maybe in Aba.

Tell us the place please.
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
Re: 15k Well Spent(photo) by babajero(m): 9:28am On Jan 09, 2023
Enemyofpeace:
na turkey
Abeg how many days turkey be that? Chai buhari really do Nigeria strong thing.
Re: 15k Well Spent(photo) by BigCowHornn: 10:16am On Jan 09, 2023
Enemyofpeace:
if I tell you make my yansh bend. Shebi all of una dey hoard information from me too. It is my turn to retaliate
You keep posting the same thing to same question

It's dumb
Re: 15k Well Spent(photo) by saintruky(m): 12:16am On Jan 10, 2023
mercy87:
But na old layers dey sweet pass na...and dem dey mature well
Normally na old layers go well... Cos na at their menopause stage then take dey sell them off... But folks when no wise dey go rush boiler of 15k... When same 15k go get me like 7 matured old layers...

E pain me say i no be fowl fan... I go just forego cow dey chop old layers steady
1 2 3 ... 6 7 8 9 Reply

11k Well Spent..#13,200 Well Spent (photo)7k Well Spent.... (photo)234

If You Are Given This Type Of Food By Your Inlaws (picture)Mark Nsukabag Bread Flood Onitsha Town- PicsCheckout The Rice I Bought In A Local Kaduna Market