Nigerian Food In Brazil! - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Nigerian Food In Brazil! (1775 Views)
| Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 12:25pm On Jan 16, 2023 |
Finally I don jam correct Naija food for Brazil. It has been almost 6 months since I have been searching. I even almost poisoned myself few times, by trying to cook Naija stew and Okra. But I survived and lived to eat correct Naija Food.I have been going there almost everyday now. A plate of pounded yam and the soup of your choice, goes for R$25, that is reais, the Brazilian currency. R$25 is currently 2,259.17 Naira. My people is that expensive or cheap compared to Naija? Abeg make una watch the video and subscribe o! ![]() This is the address here: Alameda Barão de Limeira 19 - Centro CEP 01202-001 São Paulo - SP Whatsapp (11)992054154 https://www.youtube.com/watch?v=GShapkTu-Sg
|
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 12:27pm On Jan 16, 2023 |
I went for Egusi soup the next time. I think I will go for vegetable soup today! ![]()
|
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 12:29pm On Jan 16, 2023 |
Naija people dey come in well well to come eat. The guy in the second picture is from Ghana sha, but even him know say Naija food sweet pass!
|
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 12:30pm On Jan 16, 2023 |
The stew no too good. I will try their jollof rice someday.
|
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 12:32pm On Jan 16, 2023 |
Na the menu be this o! If you end up for São Paulo, Brazil, which one of these you go first chop?
|
| Re: Nigerian Food In Brazil! by Oloki: 12:59pm On Jan 16, 2023 |
You dey ask whether e dey expensive, no be for there you wan chop am abi you wan carry am come nija chop? |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by mariahAngel(f): 1:43pm On Jan 16, 2023 |
A plate of pounded yam and the soup of your choice, goes for R$25, that is reais, the Brazilian currency. R$25 is currently 2,259.17 Naira.E dey reasonable for the price sha, but if person convert that R$25 to USD, e go be about $5, which when you come convert am to Naira, na a little above N3k5. E be like say I go go start Nigerian food business for Brazil. How much be the rice and stew? |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 4:02pm On Jan 16, 2023 |
lol you funny die. I want to know o! Maybe I go relocate to Naija just to chop cheap food, and deal with all the wahala that comes along. ![]() Oloki: |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 4:03pm On Jan 16, 2023 |
I think the rice and stew na the same price. mariahAngel: |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by KingBosco(m): 10:18pm On Jan 17, 2023 |
naijamanyoutube:The bold got me laughing ![]() I know say that concoction wey you cooked that time no go sweet at all. Anyway that God say u don finally jam correct Naija restaurant for Brazil �� ![]() |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 1:33pm On Jan 18, 2023 |
![]() KingBosco: |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by ZINNYBANKS: 6:24pm On Jan 18, 2023 |
naijamanyoutube:Baba NLA aje u dey enjoy those food don enter my eye like 50 times Brazil just far ... ![]() |
| Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(op): 11:11am On Jan 19, 2023 |
Where you come dey wey Naija food no dey for area? ZINNYBANKS: |
The Nigerian Food From Another Tribe You Enjoy. (Pic) • Agbado (Roasted Corn) In Brazil (Pictures) • Nigerian Food Critic, Chef Opeyemi, Shares His Experience Eating Crocodile • 2 • 3 • 4
Who Started The Killing Of Chicken On Christmas Day? • Food Recipes • Baked Nigerian Moi Moi Recipe
But I survived and lived to eat correct Naija Food.