Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 (36729 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Enemyofpeace: 10:27pm On Jan 18, 2023 |
See as arsenal dey pray for Casemiro to collect yellow card. Na bad belle go kill una |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 10:29pm On Jan 18, 2023 |
Boys wey dey ball
|
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 10:32pm On Jan 18, 2023 |
Antony don finally comot ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Blake755: 10:32pm On Jan 18, 2023 |
Make I jejely go delete my sportybet account |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by gentlesmithugo(m): 10:35pm On Jan 18, 2023 |
Blake755:why na? |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by potbelly(m): 10:35pm On Jan 18, 2023 |
De Gea once again... |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by ccjoe: 10:36pm On Jan 18, 2023 |
Goaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaalllllllll!!!!!!. Yeeeees!!!! 1-1 |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Kyase(m): 10:36pm On Jan 18, 2023 |
How's that not a Pk Haba EPL |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by wayforward2grea(f): 10:38pm On Jan 18, 2023 |
Over confidence will kill Man United against Arsenal |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:38pm On Jan 18, 2023 |
All these stylish plays from United is becoming useless ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:39pm On Jan 18, 2023 |
Naajjii:What happened in the first leg ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by dfrost: 10:40pm On Jan 18, 2023 |
Case don collect wetin we all dey fear ooh ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by potbelly(m): 10:41pm On Jan 18, 2023 |
Finally Casimero to miss arsenal match... Well done Ten Hag... ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Jokerman(m): 10:41pm On Jan 18, 2023 |
Chai Casemiro |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:41pm On Jan 18, 2023 |
This is what I was talking about. Casemiro should have gone off earlier. Ten Haag didn't apply wisdom ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by seunny4lif(m): 10:41pm On Jan 18, 2023 |
dfrost:I swear |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Kyase(m): 10:41pm On Jan 18, 2023 |
Casemiro will miss arsenal game Shitt |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by silibaba: 10:42pm On Jan 18, 2023 |
I dey second for league table. They never see it coming coz we fans maintained a low-key.
|
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Salvador1: 10:42pm On Jan 18, 2023 |
Ten hag is a fool. |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:42pm On Jan 18, 2023 |
Jokerman:I don't know what Ten Haag was thinking. He will still use the player he refused to bench Casemiro for in the next game. ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by potbelly(m): 10:42pm On Jan 18, 2023 |
Fred sef dey one card from suspension yet he brought him in... Dey play Ten hag... just dey play... ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by wayforward2grea(f): 10:42pm On Jan 18, 2023 |
Casimiro will miss Arsenal game due to yellow cards. Nice one! |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Jack500: 10:43pm On Jan 18, 2023 |
Casemiro missed Arsenal match. Ten hang no get Sense, he suppose remove casemiro and put Fred in since. Chai |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 10:43pm On Jan 18, 2023 |
ccjoe:Alaye wetin you smoke ?? |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Fuckingmallam45(m): 10:43pm On Jan 18, 2023 |
This ten hag no dey use sense sometimes Sha, Casemiro don collect card now, e don give Arsenal mouth to talk |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:43pm On Jan 18, 2023 |
Salvador1:Keeping Casemiro was a mistake. I thought he should have been removed at the start of the 2nd half. |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Pharmtj: 10:44pm On Jan 18, 2023 |
Ten hag for remove case early enough |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Godfirst07: 10:45pm On Jan 18, 2023 |
Erik Ten Hang ought to have substituted Casemiro we sure need him against Arsenal,now he is going to miss next match. |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Naajjii: 10:46pm On Jan 18, 2023 |
frankson1:Referee, linesmen, Var and Man U vs Arsenal |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 10:47pm On Jan 18, 2023 |
Case don finally get the yellow card |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by frankson1(m): 10:48pm On Jan 18, 2023 |
Naajjii:The worst of Man. U still beat Arsenal silly ![]() |
| Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by chatinent: 10:48pm On Jan 18, 2023 |
Rashford is very stingy. ![]() |
Arsenal Vs Aston Villa (2 - 2) On 18th January 2025 • Manchester City Vs Crystal Palace (2 - 2) On 18th January 2020 • Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 18th January 2020 • 2 • 3 • 4
Real Madrid Vs Atlético Madrid UCL (1 - 0) On 22nd April 2015 • Aston Villa Vs Arsenal (2 - 4) On 18th February 2023 • Southampton Vs Chelsea (2 - 1) On 30th August 2022


