Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,659 members, 7,958,988 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:45 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 (33034 Views)
Arsenal Vs Newcastle ( 3 - 0 ) On 18th January 2021 / Manchester City Vs Crystal Palace (2 - 2) On 18th January 2020 / Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 18th January 2020 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by OfeAchi: 8:10pm On Jan 18, 2023 |
ManUtd is winning 3 to nil 3 Likes 1 Share |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by prinsam30: 8:19pm On Jan 18, 2023 |
person just cum today today ooo, u start am for match if na CR7 now, u go say him no go preseason abeg make una no cum for me ooo, I'm just trying to recover from the heartbreak I see today 2 Likes
|
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by 1billionman: 8:19pm On Jan 18, 2023 |
davidtemi: no wonder we dey come for you no allow odegard or saka get injury cus u knw gt replacement. That space ur occupying is nt urs u just keeping the spot warm for the Red devils |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Packboizzy(m): 8:21pm On Jan 18, 2023 |
please i need link for this match |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Enemyofpeace: 8:33pm On Jan 18, 2023 |
This tall boy Weghorst that we just boughted on loan, please how good is he? |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by 1billionman: 8:33pm On Jan 18, 2023 |
Enemyofpeace: no worries u go knw tonight |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Enemyofpeace: 9:01pm On Jan 18, 2023 |
Why is Ten Hag risking Casemero now? A yellow card in this match will rule him out of our match with Arsenal. 4 Likes |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Ayodejieleja: 9:02pm On Jan 18, 2023 |
Let's go boys...kindly Visit our tips in the signature |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Ayodejieleja: 9:02pm On Jan 18, 2023 |
Packboizzy:Check signature |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Abdulmumin412(m): 9:02pm On Jan 18, 2023 |
Man u is a team to beat again. All thanks to Ten Hag who send Man u problem to walahi talahi FC. 7 Likes |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 9:04pm On Jan 18, 2023 |
prinsam30:Martial no fit Shey na that elanga wey no sabi anything he go start |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 9:05pm On Jan 18, 2023 |
Gotv no show this match |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Trojan8(m): 9:06pm On Jan 18, 2023 |
United 3*0 win I hope Casemiro can avoid a booking today |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by macho44(m): 9:07pm On Jan 18, 2023 |
Enemyofpeace:U dey fear? 1 Like |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by macho44(m): 9:08pm On Jan 18, 2023 |
Enemyofpeace: Tall Boy We Just Boughted Are you an EPL Fan? Join other hyper Active Premier League Fans In The Hottest Football Forum, Check My siggy for info |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Yemike(m): 9:09pm On Jan 18, 2023 |
Which app person fit dey watch match as live football tv don dey ask for subscription 3 Likes |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by dfrost: 9:09pm On Jan 18, 2023 |
Trojan8: Live for today brother . Tomorrow will solve its problem. 4 Likes 1 Share |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by dfrost: 9:09pm On Jan 18, 2023 |
Enemyofpeace: He good. |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by macho44(m): 9:09pm On Jan 18, 2023 |
prinsam30:Rules are meant to be broken Are you an EPL Fan? Join other hyper Active Premier League Fans In The Hottest Football Forum, and share friendly banter Check My siggy for info |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by macho44(m): 9:11pm On Jan 18, 2023 |
Yemike:Dem need money to run their servers na Are you an EPL Fan? Join other hyper Active Premier League Fans In The Hottest Football Forum, and share friendly banter Check My siggy for info |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 9:12pm On Jan 18, 2023 |
Let's go Reds |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by macho44(m): 9:12pm On Jan 18, 2023 |
dfrost:Truer words never been said Are you an EPL Fan? Join other hyper Active Premier League Fans In The Hottest Football Forum, and share friendly banter Check My siggy for info |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by DLivingAncestor: 9:13pm On Jan 18, 2023 |
Enemyofpeace: Na to try balance the game, make them score like 2 goals before 60 mins then he sub am , I just dey hope before that time make he never collect yellow |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Twhyhenry8296: 9:14pm On Jan 18, 2023 |
Yemike:I’m tired, I can’t even get any link on twitter |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by truthfully360: 9:15pm On Jan 18, 2023 |
KnowledgeIsVast: Used link below to watch |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by truthfully360: 9:15pm On Jan 18, 2023 |
Twhyhenry8296: Used link in my signature boss |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Fuckingmallam45(m): 9:15pm On Jan 18, 2023 |
Rashford use sense oo |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by obinna58(m): 9:17pm On Jan 18, 2023 |
I don bet am straight draw already at 3.85od Let’s wait it out 1 Like |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by Usman2002: 9:18pm On Jan 18, 2023 |
man utd win or draw |
Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by truthfully360: 9:19pm On Jan 18, 2023 |
[quote author=Yemike post=120165041]Which app person fit dey watch match as live football tv don dey ask for subscription[/quote Check d link for ma profile |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply)
Manchester City Vs Chelsea (2 - 1) On 23rd November 2019 / Tottenham Hotspur Vs Arsenal (2 - 0) On 6th December 2020 / Arsenal Vs Chelsea (1 - 2) On 29th Sept 2012
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |