Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (338) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1471717 Views)
1 2 3 ... 335 336 337 338 339 340 341 ... 1712 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobody: 12:18am On Jan 28, 2023 |
Mrbllymer:cry ke igwe Tupac go torment una for this game, him Don plan yemi well for this game.....so una never start to dey rant |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:18am On Jan 28, 2023 |
imagine asking Thabang what he thought about the triangle between him,Khosi and Yemi. he want to be that guy |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobody: 12:18am On Jan 28, 2023 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ThierryJay: 12:18am On Jan 28, 2023 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:19am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:Kiss wetin Yemi dey chop on a daily basis? Even when she was asked to kiss,she no even reason your guy as a choice until baba drag himself to her for a kiss No worry,we go still kiss that una trophy for bed later on |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:19am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:nothing new here. |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 12:20am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:So why are you wailing ontop our sympathy for Mumucle |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:20am On Jan 28, 2023 |
see the real kiss ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ThierryJay: 12:20am On Jan 28, 2023 |
I don die ![]() See how Khosi open mouth for Yemi like Lekki toll gate. Even leg and other body parts were not spared. That's the difference. |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 12:20am On Jan 28, 2023 |
This game is not good for person wey dey sensitive. I wonder as Igwe Tupac go sleep this night ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 12:21am On Jan 28, 2023 |
Now that is how to give a kiss ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobody: 12:21am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:sympathising ke,dem dey sympathise with vein for head.....e pain una say him Kiss yemi babe ...and him make am stammer for toilet...e dey pain ,una no dey cover up anything ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:21am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:Okay na Hope your boy can withstand the chest when Yemi decide to checkmate him |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:21am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:see the difference lmao Yemi is a mad gamer |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 12:21am On Jan 28, 2023 |
Yemi did that to pepper miracle...khosi dey fool herself |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 12:21am On Jan 28, 2023 |
When a woman loves a man ,it just flows naturally.khosi I Pity you. |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:21am On Jan 28, 2023 |
wetin be this....Thats how real man do it ![]()
|
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by mancoconut: 12:22am On Jan 28, 2023 |
MIRACLE YEMI IS YOUR DADDY, just quit bro ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ibkayeebbn(f): 12:22am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:Lmaoo you people are going to continue posting this picture |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Christology(m): 12:22am On Jan 28, 2023 |
👑 yemi |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hiteelong(f): 12:22am On Jan 28, 2023 |
Are you sure miracle will not ask for voluntary exit ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:22am On Jan 28, 2023 |
It's the camera man for me, khosi and yemi dey kiss, camera dey show us miracle face😂😂😂 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:22am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:wailing on what. You Yemi stans are tryna colonize this thread |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 12:22am On Jan 28, 2023 |
Chai yemi take your crown |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:22am On Jan 28, 2023 |
Yemi wants Miracle to know who is in charge ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 12:23am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:Ok Are still watching now? ![]() Last last your Mumucle go geh HBP ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 12:23am On Jan 28, 2023 |
Jenni O seriously? ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:23am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:it's okay. Miracle can share. ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 12:24am On Jan 28, 2023 |
Yemi is your daddy All of your daddy |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 12:24am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:Are you still watching? ![]() Pliz check up on your Mumucle,HBpis real |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by mancoconut: 12:24am On Jan 28, 2023 |
Ihavethingstodo:The guy just doesn't get it, who pass you pass you, Yemi does it natural, Miracle should just stop trying too hard at this point ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:24am On Jan 28, 2023 |
ThierryJay: ![]() Chimo! |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) • What Sites Can You Download Series For Free? • Big Brother Africa "The Chase" Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
