Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (368) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1484629 Views)
1 2 3 ... 365 366 367 368 369 370 371 ... 1712 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by dominique(mod): 9:40pm On Jan 28, 2023 |
Exclusive must not do 50:50 for Naija and SA music o. It should be 80:20. |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by veekid(m): 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Xclusive na Baba joooor |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Make Una see Justin ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Dem take Asake do Exclusive ni ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 9:41pm On Jan 28, 2023 |
scondy:The face eh.. Nawaz |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:42pm On Jan 28, 2023 |
Miracle yemi and kanaga lol ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:42pm On Jan 28, 2023 |
Even though DJ Xclusive head dey touch most times but this is what we call balancing 😎 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:43pm On Jan 28, 2023 |
Miracle , Yemi and kanaga are dancing Them dey show us khosi , and mmeli |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:43pm On Jan 28, 2023 |
Giel:The cameras are avoiding that trio |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
dominique:They’ll set him on fire o |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
Miracle, you sabi jare 👍👍👍 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:44pm On Jan 28, 2023 |
Justin likes to party sha |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
See Nana looking like Naomi Campbell ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:45pm On Jan 28, 2023 |
James Brown, I see you on my screen nigga. Na today your face show well well🤪 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by kgr28(m): 9:45pm On Jan 28, 2023 |
safarigirl:The dj must as well play rock music |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by TheEnforcer: 9:45pm On Jan 28, 2023 |
Dem no fit fly xlusive all the way from Naija make he com deliver o |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:45pm On Jan 28, 2023 |
Yemi dance with other girls and leave that transgender alone abeg I no wan vex this night |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:46pm On Jan 28, 2023 |
90% camera on james brown Nice |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:46pm On Jan 28, 2023 |
Jenni O and Juicy jay ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:46pm On Jan 28, 2023 |
Giel:True! And he's got some smooth moves...i still wonder why most girls in that house don't dig a calm and handsome guy like that |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by jenifer007: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Justin sabi naija songs die |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Now miracle has stepped in to enjoy Jenni's rocking |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Na now I see thabang |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:48pm On Jan 28, 2023 |
O Maradona 🕺🕺 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
PG 10 ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
Tsathi giddem ![]() |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
Na tsati dey dance like that? Kanaga and tsati, I am not understanding |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
The cameraman is damn scared of Tsatsi’s dad ‘cos I no understand |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
jenifer007:He’s a dj… |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:50pm On Jan 28, 2023 |
This is where I miss Thin Tall Tony mehn 🕺🕺🕺🕺 |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Popsmoke2: 9:50pm On Jan 28, 2023 |
Abeg look my side I'm in my final year in school. I have not run my project , have not done my defence, exam starts next week, I haven't paid school fees. Mayor my life now is a wreck abeg help me.The God I serve no go put you to shame |
| Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:50pm On Jan 28, 2023 |
Lauryn41:Thought I saw mmeli initially ...no? |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
What Sites Can You Download Series For Free? • DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) • Big Brother Africa "The Chase" Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


😎