See All I Bought For Just Fifty Naira. - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › See All I Bought For Just Fifty Naira. (1972 Views)
| See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 6:25am On Feb 04, 2023 |
See what I bought yesterday evening just for fifty naira. Prices of things are gradually coming down. Sai baba!
|
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by SWATMan: 6:31am On Feb 04, 2023 |
Explain please. |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by anthony533(m): 6:35am On Feb 04, 2023 |
I no blame anybody bcus na Buhari regime dey cause this cruise wey people dey catch so.. Just dey play |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Makavelly40: 6:37am On Feb 04, 2023 |
You thief, those things!! |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by muyico(m): 6:40am On Feb 04, 2023 |
Dis 1 is still under parent feeding1 am nt sure he married. If yes! He cant b posting dis rubbish |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 6:48am On Feb 04, 2023 |
muyico:is it my fault that you no fit withdraw money from the 5k wey you keep for bank?As e dey pain dem, e dey sweet me, as e dey sweet me, e dey pain dem ![]()
|
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by YinkaOlusesi16(m): 6:49am On Feb 04, 2023 |
Even if you said you bought it for 500 I won't argue with you cus I know you haven't taken your drugs. |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 6:50am On Feb 04, 2023 |
YinkaOlusesi16:I go wound you o |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Wiseandtrue(f): 6:51am On Feb 04, 2023 |
Enemyofpeace: I am sure the traders also gave you a fifty naira change after the purchase |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 7:01am On Feb 04, 2023 |
Wiseandtrue:no, she gave me ten Maggi cubes, free of charge |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Nobody: 7:24am On Feb 04, 2023 |
Where you tiff am? |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Siminialaye20(m): 7:30am On Feb 04, 2023 |
You name says it all.. |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by KingMack(m): 7:38am On Feb 04, 2023 |
You be real odeh see as dem shit you ![]() |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Wiseandtrue(f): 8:43am On Feb 04, 2023 |
Enemyofpeace:You have exhibited one of the characteristics of an APC member LIES ![]() |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 9:18am On Feb 04, 2023 |
Siminialaye20:If your prick still dey rice up with all the numerous problems facing us in Nigeria, you're an enemy of the masses. |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 9:18am On Feb 04, 2023 |
Wiseandtrue:I swear with my blokos |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Siminialaye20(m): 10:32am On Feb 04, 2023 |
As long as man dey chop, prick must rise once in a while.. konji no dey respect anyone. Wetin man body desire nah food, water, and kpekus. Nah to try control oneself. Enemyofpeace: |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Geo4646: 10:55am On Feb 04, 2023 |
Enemyofpeace:U try.. just dey play |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by CodeTemplar: 10:57am On Feb 04, 2023 |
They cheated you. With that N50, you should be able to time travel to 40 years ago and buy 20 times that amount of food stuff. |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by mercidove: 12:00pm On Feb 04, 2023 |
Enemyofpeace:Na you prepare this sumptuous soup |
| Re: See All I Bought For Just Fifty Naira. by Enemyofpeace(op): 3:50pm On Feb 04, 2023 |
mercidove:no, it was Mynd44 that helped to prepare it. |
Two Hundred And Fifty Naira. Money Well Spent(photo) • See What I Bought For Just Fifty Thousand Naira(photo) • See The Fish That I Bought For N800. (pic) • 2 • 3 • 4
Does ANYONE Have An Idea Of What THIS Is Called ? • Facts About Okra • I Bought This Food N13000
