₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,666 members, 8,446,520 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 04:44 PM

Toggle theme

Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsFinnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN (563 Views)

1 Reply (Go Down)

Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by tinsel(op): 8:59pm On Feb 23, 2023
Finnish police release Simon Ekpa after dem question am for hours
Simon Ekpa
WIA DIS FOTO COME FROM,SIMON_EKPA/TWITTER
23 February 2023, 16:45 WAT
New Informate 5 minutes wey don pass
Finnish police don release Biafran factional secessionist leader Simon Ekpa, wey dem arrest few hours ago.

One local journalist confam to di BBC say dem release Oga Ekpa after being interrogated for some hours.

Oga Ekpa don subsequently show face for one live video on im Twitter page wia e celebrate wetin e call “a successful first day of sit-at-home”.

Ekpa, wey be Finnish Citizen of Nigerian origin, bin start im live broadcast by singing di Finnish national anthem while holding di Finnish flag.

Di Nigerian goment bin ask Finland to check di activities of Ekpa, wey dey call for a boycott of National elections for Nigeria and in di past use violent rhetoric online.

E no dey clear if dem charge Oga Ekpa with any offence.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/clwrr2pvy33o
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Perflect(f):
Okay
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Nobody: 9:02pm On Feb 23, 2023
Release kwa, I think sey jubril don tell Finland govt make dem move am come zoo nah...
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Brek: 5:33pm On Feb 24, 2023
KillSars:
Release kwa, I think sey jubril don tell Finland govt make dem move am come zoo nah...
Interesting
1 Reply

Simon Ekpa Has No Connection With Terrorist Organizations. Finnish PoliceSimon Ekpa Arrested In Finland - BBC PidginFinnish Police Release Simon Ekpa Hours After Arrest234

The Many Blunders Of Inec.Edha 2023 Focus; Good Works In Edo & The Need For ContinuityTheir Agenda For No Man's Land